NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2420) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4735197 Views)
1 2 3 ... 2417 2418 2419 2420 2421 2422 2423 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:25pm On Sep 29, 2015 |
whodohgeepee:hu dey beef u?i nor evn know sef,,anybody wey dey beef me dey waste im time kos me no get time for beef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:25pm On Sep 29, 2015 |
goldenone:Dia are many reasons ooo! E b like say e pass 10 sef! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:25pm On Sep 29, 2015 |
faithluv5 came and went AWOL.... ....beads no go allow her rest....all good sha.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 3:27pm On Sep 29, 2015 |
mobi18:who is ds one sef....? am not beefing u ooo...ah know u don't av tym na .... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:28pm On Sep 29, 2015 |
JibrilJunior:U for take 2 gulps na!!.......make u sef dey d cruise!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:28pm On Sep 29, 2015 |
mobi18:too much chicken is not good for ur heart mobi!! #doc order |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 3:29pm On Sep 29, 2015 |
Blessedgurl:Chosis! No telimee say mobi18 don overthone sombodi... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 3:29pm On Sep 29, 2015 |
doublezero7:**bet y*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:30pm On Sep 29, 2015 |
No one else noticed but this is page 2k419 Pls do not make any transactions on this page |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:35pm On Sep 29, 2015 |
keri via am not done yet o.....wetin Di's uniport students didded to u ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:36pm On Sep 29, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:37pm On Sep 29, 2015 |
donasere:hehehhehheheheheheheee... u funny die..na wa oo,elmisti,he be life say elmisti get e-boo wey dey eye am for corner since,wey u con make babes dey beef me for ere,,abeg i like my peace of mind oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:38pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:Discussion Continual |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:41pm On Sep 29, 2015 |
ademasta:wich kaind overthrow sef,i tire for una oo.. even d person wey dey involved no talk,people be taking paraceamol for other people's headache, baes be beefing me unneccessarily,guys sef dey talk dier own... yimu... i no be militant so y i go overthrow |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:44pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:discussion never finish oo,kos u sef follow cast aspersions like say na me instigate elmisti against im e-boo,even to d extent of baes telling baes to keep dier e-boos away from e-snatchers..na wa oooo,,, ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:47pm On Sep 29, 2015 |
Watching |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 3:47pm On Sep 29, 2015 |
I hail oh. Drives off in my black keke |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:48pm On Sep 29, 2015 |
whodohgeepee:Boss man! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:48pm On Sep 29, 2015 |
Hahahaha Choi U funny af Elmisti made a post about how y'all are now e-dating if you're not interested in the relationship shebi u wee make ur own lengthy post abt how u are not interested ![]() mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:50pm On Sep 29, 2015 |
According. To the page number....beware of two(2) four(4) one(1) nine(9) on the thread.....I wnt mention monikers ooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 3:51pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:This geh is crayyyy!.....can sm1. Put something in her mouth ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:52pm On Sep 29, 2015 |
Promiscuous man elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by socially4fun: 3:54pm On Sep 29, 2015*. Modified: 4:44pm On Sep 29, 2015 |
. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 3:55pm On Sep 29, 2015 |
elmisti:it will be a good tin if Dolafunmi castrate u..... nd mobi18...dre ar lots of guys here nah...why do u av to chose an e-married man??... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:56pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:hu told u im nt interested..of course i am..y i go lie about that...nywais,issorait,d mata go die down soon.. i sha no be d rison behind dier break up ![]() wheres blessedgurl,e be like say na her e-boo i go snatch next,,if she get 1,since she don tag me e- snatcher ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 3:57pm On Sep 29, 2015 |
Samapoh:poc,i didnt choose him ooo,he chose me.. ,,, |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 3:58pm On Sep 29, 2015 |
U are interested but not the reason for their break up? Really? Who are u What kind of a confident home wrecker are u ![]() mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 3:59pm On Sep 29, 2015 |
elmisti:Yes. Just back from DR Congo. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 4:01pm On Sep 29, 2015 |
KeriBaby:lol,a very confident one,dey had dier issues,it was gonna happen nywaiz,me showing up jes fastened d whole process... oya tell me say guys no dey break up wid babes...nuffing dey nah,,i dnt reason wif my heart,na my head i dey use... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:03pm On Sep 29, 2015 |
dossylvanus:so dem still deport u from small Congo sef...una serious |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 4:05pm On Sep 29, 2015 |
Someone else is gon snatch whatever is left of him from u soon E-bomination No remorse sef mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 4:07pm On Sep 29, 2015 |
Nawa o, i don go work come back still come d see e- boo fight still d on. Ladies and gentlemen, please let this thread be rename prospective E-boss 2015. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
, harinholar and d ghost ladies..... for d guys una dey talk nonsense.... elmisti haywire1 and some dudes here plus one dude wey finish from Unical....

