NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2461) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4796680 Views)
1 2 3 ... 2458 2459 2460 2461 2462 2463 2464 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:53pm On Sep 30, 2015 |
hilsocial:Cska go chop am!! Dey are my regulars....... Our players gahs hold wing tyt n avoid corners doe! Dose boiz get some kind make sense cross play |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:54pm On Sep 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:56pm On Sep 30, 2015 |
All dis nysc talk sweet oo,buh 1 thing kips bodaring me, maami dey sell hot water? kos seriously,i go nid to dey buy if dem gree sell.. ask me y? i no fit use cold water baff,no be forming oo buh my body dey react to cold water and reain.. i jes dey fink am since ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LogoDWhiz(m): 10:56pm On Sep 30, 2015 |
Chai! Una no dey follow guests chat? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:58pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Eyah pelle......am sure elmisti will draw u a warm bath.... U ought to learn to call him boo sha. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:58pm On Sep 30, 2015 |
LogoDWhiz:hey dearie,welcome..jes join us nd intro urself,its way beta |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:59pm On Sep 30, 2015 |
donasere:lol,boo,hehehheeeehe,i prefer bae or boo thang.. boo is jes too common |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LogoDWhiz(m): 10:59pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Sorry dear. This is advice if u can't get hot water. You might be forced to bath in the evening or afternoon. Put your water in d sun and let it get hot! ![]() Might be a silly advice, but that's the best u can get. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:00pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Dis ur case sha.....u better follow chimajii talk make he carry kettle n boiling ring come for u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:02pm On Sep 30, 2015 |
miss keribaby, e be like say i c u for twitter dis eve |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:02pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Any1 dat rocks ur boat hun.......sha comot weed seller coz hin no dey sell weed. He's a. Business man in international trade |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LogoDWhiz(m): 11:02pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Lol! I've being here, but I can't participate much cos I'll be going with the next batch. And also, I've done an introduction earlier. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:03pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:I gat a solution for u.... no baff at all.....#smile# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:03pm On Sep 30, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:08pm On Sep 30, 2015 |
LogoDWhiz:bros....u get form wey u go fill.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:12pm On Sep 30, 2015 |
miss wreetah Snell howdy? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:16pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Superb and urs?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LogoDWhiz(m): 11:18pm On Sep 30, 2015 |
Sammie2310:Lol! I bin tink say I don do d intro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:21pm On Sep 30, 2015 |
donasere:I go tell am....buh POS available...nt forgetting he will be renting out bulldozers too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:26pm On Sep 30, 2015 |
mobi18:Ar u srz ryt now?...I don't do cold water too, excpt its a running shower, cuz my hand cnt pour cold water on my body...I was thinking will jst av to work my life out till I can willingly take a cold bathe....and I hope enuf tea go quench d cold sharp b4 pple stat caln me Agric.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:26pm On Sep 30, 2015 |
LogoDWhiz:welcome bro.... I noticed u rep A16.... u don even create thread for am sef...... nice one.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by lawlarDee(f): 11:27pm On Sep 30, 2015 |
Una gud evening o,no talk say my cho cho cho too much bt earlier on,wen i used d link sent on dis thread,it was sayin no valid sig nd also abt nt bin mob but nao it showing just my call up no,anyone wit similar issue. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:28pm On Sep 30, 2015 |
elmisti:#smiles#....wetin u b bfor...no be agric?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:30pm On Sep 30, 2015 |
lawlarDee:I didn't even boda checking dat link again since d first time I did.... so, dos errors ar gone?? **where has my courtesy gone sef** good evening to u too madam |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:31pm On Sep 30, 2015 |
Sammie2310:*drags out 49mm*.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogeoflyf(f): 11:32pm On Sep 30, 2015 |
lawlarDee:Please what link is that? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:35pm On Sep 30, 2015 |
elmisti:is dat all?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:38pm On Sep 30, 2015 |
ogeoflyf:one nysc link lyk dat wey cause panic for pple ni jare...after dey've logged in nd clicked home...it usually shows dem some errors... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:40pm On Sep 30, 2015 |
elmisti:Wetin hin wan use. Bulldozer do? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogeoflyf(f): 11:41pm On Sep 30, 2015 |
Sammie2310:Alright, thanks. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:43pm On Sep 30, 2015 |
ogeoflyf:u ar welcome.... av u heard about it bfor?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 11:45pm On Sep 30, 2015 |
Now discussion closed! U all shld go to bed |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)
