Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,050 members, 7,849,246 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 05:06 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2480) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4036713 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2477) (2478) (2479) (2480) (2481) (2482) (2483) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:19am On Oct 02, 2015
babatawa:


most definitely sweetheart

let's get this over with pls ignore that butcher boy


Thank God u know say I be “Butcher Boy”...
E be like u want make dem auction ur body parts for Eket Meat Market dis weekend abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 12:21am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:


Exactly! U know dat 1st class bookworm sef abi?! Lol...
If I tell u dat guy story u go laugh o
He was supposed to be in Economics, throughout his 1st semestre Year 1 he was reluctantly coming for classes.
Na me dey even encourage am, I no know say him sabi book pass me sef. cheesy

I dey try remember u.. I know some of ur set udoka, I know Aliyu, ovo, abeg pm me make we connect
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:21am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:

Don't even think about accepting it undecided

hmmm.
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:25am On Oct 02, 2015
babatawa:


yeye.. who told you it's a bad thing


Na joke o, abeg help me delete that post cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:26am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:


Thank God u know say I be “Butcher Boy”...
E be like u want make dem auction ur body parts for Eket Meat Market dis weekend abi?

bro no vex na i was only kidding

meat market biti bawo Nooo o

BTW my intentions towards her re purfectly clean and all positve embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:27am On Oct 02, 2015
babatawa:

most definitely sweetheart
let's get this over with pls ignore that butcher boy

can I will tk dis shock?
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:28am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:

Na joke o, abeg help me delete that post cheesy
delete o gini?
na here Alfa Gazaliah go come see am tomorrow tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:30am On Oct 02, 2015
goodyboo:



hmmm.


Stop Hmmming, why are u still awake sef?
So dat people like Babatawa go see u ba? Oya enter room now now!
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:31am On Oct 02, 2015
babatawa:

yeye.. who told you it's a bad thing

chai , r u for real? its bad ooo.abi u be oga solo for Bible.?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:33am On Oct 02, 2015
onuwaje:


I dey try remember u.. I know some of ur set udoka, I know Aliyu, ovo, abeg pm me make we connect


Lol, my name na Charles
I no sabi PM o, me na new member here cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:34am On Oct 02, 2015
goodyboo:



chai , r u for real? its bad ooo.abi u be oga solo for Bible.?

I'm for real but then for you I'll let go off any other lady...
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:35am On Oct 02, 2015
babatawa:


delete o gini?

na here Alfa Gazaliah go come see am tomorrow tongue


Who be Gaza? Na name of place be dat?
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:36am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:

Stop Hmmming, why are u still awake sef? So dat people like Babatawa go see u ba? Oya enter room now now!
uncle Charlie, my holiday wee soon be over oo. I for talk nw buh na because I need money to buy my camp stuff.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:37am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:

Stop Hmmming, why are u still awake sef? So dat people like Babatawa go see u ba? Oya enter room now now!

it's dark so.i can't see ur face well
coz i still dey try wonder why you dey call my name without brother undecided
shebi day wee soon break
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:38am On Oct 02, 2015
babatawa:


I'm for real but then for you I'll let go off any other lady...


ori mi ti wu.
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:39am On Oct 02, 2015
goodyboo:


uncle Charlie, my holiday wee soon be over oo.
I for talk nw buh na because I need money to buy my camp stuff.


Lol, funny... What's ur real name?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:44am On Oct 02, 2015
babatawa:



it's dark so.i can't see ur face well

coz i still dey try wonder why you dey call my name without brother undecided

shebi day wee soon break

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:45am On Oct 02, 2015
goodyboo:


ori mi ti wu.
duro kin fi ife ba e je ki ori to wu cool
u look terrific by the way cheesy
*in tony tetuila's voice*
what if you gbenu simi lenu? wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:47am On Oct 02, 2015
goodyboo... ain't u gonna sleep??








don't accept dat babatawa proposal...him don born already nah....nd tawa be him daughter name..... but I bliv I wil be a beta fit ffor u.... #smiling#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:48am On Oct 02, 2015
[quote author=IsiAbuncha post=38582010][/quote]
whats with the meme now? undecided
..

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:49am On Oct 02, 2015
Sammie2310:
goodyboo... ain't u gonna sleep??








don't accept dat babatawa proposal...him don born already nah....nd tawa be him daughter name..... but I bliv I wil be a beta fit ffor u.... #smiling#


Ok u sef won enter the race?
E be like say I go leave una here go sleep be dat
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:51am On Oct 02, 2015
Sammie2310:
goodyboo... ain't u gonna sleep??








don't accept dat babatawa proposal...him don born already nah....nd tawa be him daughter name..... but I bliv I wil be a beta fit ffor u.... #smiling#

where u from commot again na

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 12:52am On Oct 02, 2015
See girl I dey talk with since no dey even follow me sef cheesy
Lol! Na to sleep naim sure pass abeg, una goodnight & goodluck smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:52am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:

Ok u sef won enter the race? E be like say I go leave una here go sleep be dat
u no go watch how d race go end ni??
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:54am On Oct 02, 2015
2FlowZ:
Hope say we go fit weed for camp.... Abi Na taboo.... ? Just asking!


Bro, no try carry yaown joint com oo...boiz go kush buh na inside dat side boys go buy ooo.....beg no carry joint come ooo....hausa soldiers go change am anyhw like say dem no dey kush ni o
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:56am On Oct 02, 2015
babatawa:

duro kin fi ife ba e je ki ori to wu cool
u look terrific by the way cheesy
*in tony tetuila's voice*
what if you gbenu simi lenu? wink

mouth to mouth....hope dis is not mamatawa enter men-o-stop
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:58am On Oct 02, 2015
Sammie2310:
goodyboo... ain't u gonna sleep??








don't accept dat babatawa proposal...him don born already nah....nd tawa be him daughter name..... but I bliv I wil be a beta fit ffor u.... #smiling#


babatawa r u guilty of all dis charges against u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:01am On Oct 02, 2015
goodyboo:



babatawa r u guilty of all dis charges against u?


u don't need to ask him if he is guilty or not...he wil definitely deny it..... just consider my proposal....nd it wil be pleasing to my heart if u accept.... mo ni ife e tori torun....#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:02am On Oct 02, 2015
IsiAbuncha:
See girl I dey talk with since no dey even follow me sef cheesy
Lol! Na to sleep naim sure pass abeg, una goodnight & goodluck smiley


uncle, WHR am mk I follow am talk for u.
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 1:04am On Oct 02, 2015
dammyllare:

U r most welcome.....dont just show up with a bae buh baes wink,we need them in excess

Brother, I av no idea whatsover of what u meant by that up there ^^^ shocked


In case bae is seeing dis! grin grin cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by djflamini(m): 1:05am On Oct 02, 2015
Who is awake?goodyboo u awake?wana chat wid a fellow PCM
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:07am On Oct 02, 2015
djflamini:
Who is awake?goodyboo u awake?wana chat wid a fellow PCM


go to bed.... waiting for d members of d nyt watch to doze off so I can build an estate in d name of goodyboo.... my prospective e-boo.... #smiling#

(1) (2) (3) ... (2477) (2478) (2479) (2480) (2481) (2482) (2483) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 6 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.