Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,676 members, 7,837,493 topics. Date: Thursday, 23 May 2024 at 05:06 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2495) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4030283 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2492) (2493) (2494) (2495) (2496) (2497) (2498) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11pm On Oct 02, 2015
Decrown94:
Abeg who is Yokiti........
Yokiti is Yokita grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11pm On Oct 02, 2015
goodyboo:





I missed u Loads.

come ooo,Whr u banned?

Banned for space booking

I couldn't stop thinking about you

I wantu fyt before

I jes camdown

Shebi na jes 3 days
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:12pm On Oct 02, 2015
Abi dem gather ban all of us ni

O ga O

When the next city is so close
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 7:13pm On Oct 02, 2015
haywire1:

All these lists ontop wettin, na heaven u dey go undecided undecided
#
Hahahahahahaha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:13pm On Oct 02, 2015
Hahahahahahah, grin lipsrsealed
omitooguns:




Na oga @ d TOP u mention so and u no doff ur cap shocked...Oya doff ur cap or ban dey smell for ur body wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:14pm On Oct 02, 2015
jatau7:
gallant pcm na him we be.....hope u cool?
gud.!!! Am also cool...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:14pm On Oct 02, 2015
chimajii:


That's if it's not extreme.. Gives d said girl a certain Edgy look/ persona. lipsrsealed but it's a NO for me.

Tom boy is a yes for me. I like wen girl mingle well

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:14pm On Oct 02, 2015
True dr
whodohgeepee:
better plenty o! We go see am on d 21st!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 7:15pm On Oct 02, 2015
KingJB:

Banned for space booking
I couldn't stop thinking about you
I wantu fyt before
I jes camdown
Shebi na jes 3 days


dey don ban me too bfor for acquiring land...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:15pm On Oct 02, 2015
whodohgeepee:
Harinholar u re welcome in d name of d Lord! Long tym!
..yes ooo..hp u are cool?
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:15pm On Oct 02, 2015
Harinholar:
gud.!!! Am also cool...
nice 1....hw wux ur day?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:16pm On Oct 02, 2015
babs01:
Kebbi
Enjoy alone
cc: deracathy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 7:16pm On Oct 02, 2015
haywire1:

Tom boy is a yes for me. I like wen girl mingle well
#
Them dey make sense to me as friends, just friends
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 7:17pm On Oct 02, 2015
haywire1:


Tom boy is a yes for me. I like wen girl mingle well

#

Good for U... lipsrsealed there are girls who mingle very well buy still don't pass for tom boy.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 7:18pm On Oct 02, 2015
grin

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:18pm On Oct 02, 2015
Faithluv5:
Hahahahahahhh cheesy *falls from mtn mast* CC: hilsocial et whodohgeepee
hmmm. Abeg o. If u wan fall nxt time just gv me ur phones and oda valuables.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:19pm On Oct 02, 2015
Samapoh:




dey don ban me too bfor for acquiring land...

Dat's how we roll grin

Obasanjo go prison come back become president
Mandela....
Akon, ....convict music
Gazaliah...

We are back as champs grin

Dat's aw we roll in westside brova... cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:20pm On Oct 02, 2015
Shegofams:


Them dey make sense to me as friends, just friends

Bad mind, sure na friend nah. Dey go roll wit guyz freely and I like ther swag cheesy cheesy

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 7:21pm On Oct 02, 2015
Na so e dey start grin
hilsocial:


hmmm. Abeg o. If u wan fall nxt time just gv me ur phones and oda valuables.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 7:21pm On Oct 02, 2015
KingJB:

Dat's how we roll grin
Obasanjo go prison come back become president Mandela.... Akon, ....convict music Gazaliah...
We are back as champs grin
Dat's aw we roll in westside brova... cool

sorry...but am not brova oo.. nd am not a tom-boy either...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:23pm On Oct 02, 2015
Faithluv5:
Lol,I miss dem o. D thread is very boring self. Where keribaby go plus harinholar
....evening babe!!! With time, d thread will be hot...how una dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:24pm On Oct 02, 2015
haywire1:

If boring u can make it lively too tongue tongue Neva complain wen u knw u can make a difference

#
,,,, Na 2 smile#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:25pm On Oct 02, 2015
haywire1:

If boring u can make it lively too tongue tongue Neva complain wen u knw u can make a difference

#
,,,, Na 2 smile#
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:25pm On Oct 02, 2015
KingJB:

Banned for space booking
I couldn't stop thinking about you
I wantu fyt before
I jes camdown
Shebi na jes 3 days

hmmm,way up I feel blessed.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:26pm On Oct 02, 2015
..God pass u oooo...anywaz av bin busy diz dayz..
Samapoh:



dey've been banned....lol
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 7:28pm On Oct 02, 2015
Shegofams:

We dey alright, how u dey too
iyam gud...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:28pm On Oct 02, 2015
Samapoh:



sorry...but am not brova oo.. nd am not a tom-boy either...

I don't check profiles out... Until need arises undecided

Just saw it

But the statements still stand...

We go, we come, we rule

I fit call you caro? embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Samapoh(f): 7:30pm On Oct 02, 2015
KingJB:

I don't check profiles out... Until need arises undecided
Just saw it
But the statements still stand...
We go, we come, we rule
I fit call you caro? embarassed

Nah...caro keh.... I be ada...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:30pm On Oct 02, 2015
goodyboo:



hmmm,way up I feel blessed.

As in ehn...3 days na like 3 years

I dinuh get myself

Used paracetamol sef
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 7:30pm On Oct 02, 2015
Samapoh:


Nah...caro keh.... I be ada...
Y not Oluchi

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 7:31pm On Oct 02, 2015
haywire1:


All these lists ontop wettin, na heaven u dey go undecided undecided

#


O boy! I tire o, na boarding school items be some of diz o.
All doz photocopy and plenty passport na scam o, my guy wey go dis batch A say u no need all doz things.
Everything will be done with a computer smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:32pm On Oct 02, 2015
Samapoh:



Nah...caro keh.... I be ada...

What was your own presumed offence?

(1) (2) (3) ... (2492) (2493) (2494) (2495) (2496) (2497) (2498) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.