Chelsea Fc New Theme Song - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Chelsea Fc New Theme Song (1063 Views)
| Chelsea Fc New Theme Song by Lovebond34(op): 10:53pm On Oct 03, 2015 |
Reggae blues REMIX!!!After the
Matches see the Blues,,, (the
Blues,the Blues)make u do as u do
(the Blues the Blues)Enjoy the
Matches Chelsea Boo (the blues the
Blues)even the Blues get a Boo,(the
boo, the boo)Share the Points,share
the Goals (the blues,the
blues)everybody wana win (the
blue,the blues)as far as IVANOVIC
dey Play! (dey play,dey Play)Pelle dey
pop Champagne ooo ,ah haa,
ahaa,Verse 1..Bobo see Mane wey
dem dey Buu..( dey Buu, dey Buu)em
don turn Amokachi d Bull(the bull
.the bull)...See Mourinho for floor
like swimming pool, (the pool, the
pool)They no be Tiger, back to the
blues, the blues.Southhampton na
master ehh! Den they score goal! If
Southampton jam them, omo they go
spell dia names...jesu enjoy |
| Re: Chelsea Fc New Theme Song by respect80(m): 11:01pm On Oct 03, 2015 |
Or Stamford Bridge is falling down falling down falling down Stamford Bridge is falling down my dear ladyyy ![]() |
| Re: Chelsea Fc New Theme Song by respect80(m): 11:03pm On Oct 03, 2015 |
Or Stamford Bridge is falling down falling down falling down Stamford Bridge is falling down my dear ladyyy ![]() |
| Re: Chelsea Fc New Theme Song by Lovebond34(op): 11:15pm On Oct 03, 2015 |
respect80:make we giv dem latex..dah one dn old ![]() |
| Re: Chelsea Fc New Theme Song by Ezemann(m): 11:31pm On Oct 03, 2015 |
Gerrout! |
| Re: Chelsea Fc New Theme Song by Lovebond34(op): 11:58pm On Oct 03, 2015 |
Ezemann:u nid a chill pil bro ![]() |
Photos: Enyimba Fc New World Class Stadium Is Second Largest Playing Field In • Olamide X Phyno – Dem Go Hear Am (world Cup Theme Song For Super Eagles) • Chelsea FC Mourns Stephen Keshi's Death • 2 • 3 • 4
Ronaldinho: A tribute to football's greatest entertainer ever • Uefa Champions League - Who Can Qualify. • Breaking News:jose Mourinho Sacked
enjoy