₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,265 members, 8,430,088 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 08:52 PM

Toggle theme

Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho - Sports - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsChelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho (2824 Views)

1 Reply (Go Down)

Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by ifeatu2011(op): 12:58pm On Oct 04, 2015
Lyrics: Harry Song - Reggae Blues remix ft. Mourinho



After the matches face a boo (the blues,the blues)
Make you do as you do (I do,I do)
Enjoy the matches,chelsea blues (the blues,the blues)
Cause even the blues get a boo (a boo,a boo)
Share the points,share the goals (the goals,the goals)
Everybody wanna win (the blues,the blues)
As far as say IVANOVIC dey play (dey play,dey play)
Wingers pop champagne oo....aaahhhaaa haaaaa
Verse 1....
Bobo see NAISMITH wey dem dey boo (dey boo,dey boo)
He don turn Amokachi the Bull (the bull,the bull)
Mourinho dont know what to do(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look (dey look,dey look)
hahahahaahahahaha........i no get lyrics again,you can Fill in the blank spaces, even chelsea fans the blues
(the blues,the blues).....
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by clintino700(m): 1:08pm On Oct 04, 2015
I don die oh.... grin grin grin
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by MARKone(m): 2:04pm On Oct 04, 2015
Hahaha

Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Nobody: 6:36pm On Oct 04, 2015
Mourinhothinks say him be boss....... ( the boss, the boss)
he come dey see wenger like a fool....... (like fool, like fool)
now wenger don dey see am as mumu...... (mumu, mumu)
now relegation don begin to call........ (to call, to call)
and e be like say chelsea im wan to chop..... (to chop, to chop)
petr cech go pop shampagne ooH....

hahahhaa...abeg meh una forgiv me o ah no be arsenal or chelsea fan
but i was enjoyin d op lyrics i decided to add some grin

OP U ARE A MAD O grin
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by Nobody: 10:18pm On Oct 04, 2015
See the complete lyrics here! grin grin grin

Harry song ft morinho...raggae blues, Enjoy........Chorus.
Afta d matches face d boo (d blues, d
blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don
lose)
Share d pts n score d goals(d pts d goals)
Every team wana win (d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play(dey play dey
play)
Wenger o pop champagne oo…. Aahhh haaa
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo
dey
boo)
He don turn Amokachi d bull(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey
look)
If Ivano play dem must lose(must lose must
lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d
blues)
Oya now
Our Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mourinho no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jeeeessssuuuuuuuuu.


Cc: ronald4lif KingTom grin grin
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by KingTom(m): 10:33pm On Oct 04, 2015
iAmCharis:
See the complete lyrics here! grin grin grin

Harry song ft morinho...raggae blues, Enjoy........Chorus.
Afta d matches face d boo (d blues, d
blues)
Make u do as I do (I do, U do)
Enjoy d matches Chelsea lose(d blues, don
lose)
Share d pts n score d goals(d pts d goals)
Every team wana win (d blues d blues)
As far as IVANOVIC dey play(dey play dey
play)
Wenger o pop champagne oo…. Aahhh haaa
Verse1.
Bobo c Naismith wey dem dey boo(dey boo
dey
boo)
He don turn Amokachi d bull(d bull d bull)
Mourinho dnt know wat to do(to do to do)
Oga Abrahimovic just dey look(dey look dey
look)
If Ivano play dem must lose(must lose must
lose)
Porto na tiger bitee d blues (d blues d
blues)
Oya now
Our Hazard oooo
He don taya ooooo
If Mourinho no sell lvanovic
Dem go still dey lose.
Jeeeessssuuuuuuuuu.


Cc: ronald4lif KingTom grin grin
grin
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by chimerase2: 10:40pm On Oct 04, 2015
KingTom:
grin
morale lesson angry
Re: Chelsea : Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho by KingTom(m): 11:13pm On Oct 04, 2015
chimerase2:
morale lesson angry
page 1 grin
1 Reply

Harry Songz Ft Mourinho-reggae Blues RemixReggae Blues Remix(funny)Lyrics: Harry Song - Reggae Blues Remix Ft. Mourinho234

Meet The Only Chelsea Player That Didn't Receive A Red Card In His Whole Career.Meet The Most Powerful Woman In Football World Who Is Behind Chelsea TransfersHoverboard (air Board) Scooter Still Available