NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2560) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4751258 Views)
1 2 3 ... 2557 2558 2559 2560 2561 2562 2563 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Emlina(f): 6:42pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1:Perfect.. Ds 3 weeks go make sense. If d army like, they shld ask me to lie down in potopoto. Tnx Iyke |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 6:44pm On Oct 05, 2015 |
Emlina:uwc dear. U play table tennis? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 6:46pm On Oct 05, 2015 |
Na only God knws d sport uniqueness01 sabi play. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:47pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:yea...but think I mid to start fasting for my second choice Delta.......Enugu na long tin |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 6:51pm On Oct 05, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:52pm On Oct 05, 2015 |
itoski:E go good sha... That moment nysc decides to pick 3rd choice as first choice instead ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:53pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1:Hahahahahahaha We dey alwys yarn dat fin like play ni o wit serious laf sef....e con dey part of us now... Dose guys funny die. Funny enuf, I and my room mates(2) no too gud for d flow. Na d funny $ sweet part we dey talk most tyms....nd we dey alwys use am wrongly at somtyms |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 6:55pm On Oct 05, 2015 |
goodyboo:Hahahahahaha ![]() How u see am na? I go use am tak care of u....mak u no dey spend anyhow ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:57pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:I hear say na person go roll dice... any number turn up greater Dan three shall be divide by three |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:59pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:I can't say oo We need LB sha.....and he knows it! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:01pm On Oct 05, 2015 |
idee91 hw va na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:02pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:#Love struck by 5000 mega joules of electricity |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Emlina(f): 7:03pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1:Yes nd i prefer to watch it dan watch football |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:05pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:For ya mind abi? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:07pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:lolz.....go learn d real one ohhhh..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 7:07pm On Oct 05, 2015 |
jatau7:How are you young man ?.... when you dey ball in ABU go collect Sor ? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:08pm On Oct 05, 2015 |
idee91:2moro mrng...u dey kd or zee town? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11pm On Oct 05, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11pm On Oct 05, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:12pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby:You too miss. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:13pm On Oct 05, 2015 |
jatau7:I go learn. Shey you fit coach me? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:15pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:dat 1 no b problem na....just go market buy ur kits....u are good to go |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:15pm On Oct 05, 2015 |
Olami90:we go get joint -account be dat na how is ur day today. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:18pm On Oct 05, 2015 |
itoski:Lol... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:19pm On Oct 05, 2015 |
jatau7:Okay coach.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:20pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:na xo.....after I train u finish madrid go come look for u...*wink* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:21pm On Oct 05, 2015 |
Gudeveng house, UdemeEfanga and EnoUwen..eworo ke ghost mode na idem mfo? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:22pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01:am coming ova to get some cheat from u ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:24pm On Oct 05, 2015 |
MmeyeneUb,how you dey? The thread king...Bawo ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:26pm On Oct 05, 2015 |
itoski:Na only R2 I know o...... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 7:28pm On Oct 05, 2015 |
jatau7:Na Manchester United I wan play for because I don't want a repeat of what happened the other day... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 7:28pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby:Mehn...been super busy! Work and service ish! Hope u're prepared for camp, yh? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)





