NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2567) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4755977 Views)
1 2 3 ... 2564 2565 2566 2567 2568 2569 2570 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:36pm On Oct 05, 2015 |
Emlina:na b4 b4 keribaby u dey talk so...she b pastoress now... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:37pm On Oct 05, 2015 |
Lol Omitooguns u really wanna rot in jail abi Na capital punishment sef u go get if u decide to use mobi18 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:37pm On Oct 05, 2015 |
Solomonodimegwu:chimajii oya give the ladies dat padlock... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:37pm On Oct 05, 2015 |
Blessedgurl:y nt, am fine u? Hope u re preparing for plot 3k? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:38pm On Oct 05, 2015 |
KingJB:Unnecessary expenses I tell you, at this crucial time wey man won save money go camp ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:39pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:Budget no dey o...na as e come we go do am. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon:Budget no dey o...na as e come we go do am. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 10:40pm On Oct 05, 2015 |
seun305:D girl standing next to me has dimples... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:40pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby:Jail kwa U mean synonyms for bed space is Jail ...nwanne let's go there ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:40pm On Oct 05, 2015 |
Lmao something must kill a man abi omitooguns: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:40pm On Oct 05, 2015 |
chimajii:I jus dey look u ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:42pm On Oct 05, 2015 |
Emlina:yes oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:43pm On Oct 05, 2015 |
chimajii:Shift lemme see |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 10:45pm On Oct 05, 2015 |
Solomonodimegwu:..... ![]() <,︻╤─ ҉ • • • • \ \ ,/﹋╯. /_ /_ |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:47pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby:plagiarism is nt a capital offence,so d punishment cnt be capital .. offence=punishment.. buh omitooguns,i no fit help u seue my fellow sister gurl.. oya go nd settle ur case outside court... or mk we do cmc ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:47pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: ![]() u no sabi d proverbs...na wetin i dey tell u for class b dat...the correct version is na leaves wey goat like dey kill goat... But na oldin days goats b dat ooo..... goats of 2015 no dey chop leaves again...na Yam and cocoa yam dressed wit fried egg wit cow-milk dem dey chop.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chidexSmokey(f): 10:47pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby:See dis woman o! Didn't u read before commenting? Don't do ojoro biko! There are lots of them dear,my choice might not be urs. When u get to camp or even when u leave camp,u'd choose ur most preferred. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:51pm On Oct 05, 2015 |
mobi18:U b koret lawyer...infact...U don turn S.A.N... Oya keribaby...lawyer say make we go settle outside court...hope u grab say na d same synonyms our lawyer dey refer 2 ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:52pm On Oct 05, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 10:53pm On Oct 05, 2015 |
KingJB:Abi king n shi ni? Anywhere anytime bi bawo? e get another place u wan do assist aside here ni?Hehehehehehe..... Wey my pady chimajii ooooooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:54pm On Oct 05, 2015 |
You don f up ![]() U never see whr Maggi thief dey get life imprisonment We must settle in court capital punishment for Omitooguns mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:56pm On Oct 05, 2015 |
Don't mind him I just dey look am Olami90: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:56pm On Oct 05, 2015 |
![]() U get mouth omitooguns: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:56pm On Oct 05, 2015 |
miss LG how's abj? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 10:58pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: ![]() ![]() ok na true...we must settle in court.. ...i don get that Kind court wey she want....not b lawyers court.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:58pm On Oct 05, 2015 |
Good night PCMs ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:58pm On Oct 05, 2015 |
Hehehe Wahala go dey omitooguns: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:02pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: ...i wan go rest for court...u dey come .Abi make i just come dat court wey dey ur area ![]() ... if prophet no fit go mountain...mountain go fit go meet prophet.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 11:03pm On Oct 05, 2015 |
goodyboo:Mehn my day wapa o.... Jst shuffled finz. Wah about urs ? Joint acct won't be bad tho buh I gaz be in charge to prevent wastful spending. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:06pm On Oct 05, 2015 |
seun305:See what? LMFAO!! @ 'shift lemme see' kikikikikikikiki *faints |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:08pm On Oct 05, 2015 |
Olami90:U ..*i am peeping at u** ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)








