NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2586) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4732538 Views)
1 2 3 ... 2583 2584 2585 2586 2587 2588 2589 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:15am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:Lol ![]() Borno na Borno too... Shey ![]() Claim it now IJN! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 9:15am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon:abi? Choi! I believe u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jacobs91(m): 9:15am On Oct 07, 2015 |
Abeg any news concerning Our Certificate/ Nitification of result.?? mistabiola: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:16am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon:★★★Are you the one to nominate me before ![]() No be you wishme wetin i no like ![]() Nigerians with question for questions response ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:16am On Oct 07, 2015 |
![]() ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 9:17am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:Sml |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:17am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:know say I no sabi wash plate o....!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:17am On Oct 07, 2015 |
mistabiola:Lol ![]() Na so dem go do finish come forget the topic them been the discuss then resort to fighting ![]() Or the next step na: No be me ask you first? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:18am On Oct 07, 2015 |
mistabiola:Joseph d dreamer |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:18am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:know say I no sabi wash plate o....!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:19am On Oct 07, 2015 |
Solomonodimegwu: ![]() That's how to uncover an undercover ashewo agent sha sha ![]() So na women the carry you go camp abi? No be NYsC? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:19am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon:Is a lie jor Na foresight I get That page 3k...I must be there! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:19am On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:20am On Oct 07, 2015 |
itoski:Or die in 3mins ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:20am On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:21am On Oct 07, 2015 |
Jacobs91:★★★ Due to the ongoing crises between my Company and Lautech!!! Your Statement Of Results will be held to Ransom till further notice... Have fun and be a Good Man ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tonyx4x44(m): 9:21am On Oct 07, 2015 |
![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:21am On Oct 07, 2015 |
seun305:As you see me so... Even them ban me I d open new account jes for land buying on page 3k o... No time ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:22am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon:e no dey my 3 choices ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 9:22am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon:all join na see as u dey talk like say u no like woman, u b GAYbriel? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 9:24am On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:24am On Oct 07, 2015 |
itoski:Fear not |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:24am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:★★★That's not my name... I swear ![]() Btw; what's your real nomenclature ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:24am On Oct 07, 2015 |
Solomonodimegwu:Tah! That's 14years in kirikiri I straight o... But I don marry ![]() So make you for try marry too... No d follow woman for back anyhow ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:25am On Oct 07, 2015 |
onuwaje:Mad people everywhere ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 9:26am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:#laffing# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 9:26am On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:26am On Oct 07, 2015 |
DonPsymon: ![]() ★★★Yes, you're right... No be you ask me first... So na me bah ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:27am On Oct 07, 2015 |
goodyboo:NYsC nor the follow those choices again na ![]() You haven't heard ![]() Their systems crashed o... So they're randomly deploying Smh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:28am On Oct 07, 2015 |
mistabiola:Then the bully be like: You wan try me ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 9:32am On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jacobs91(m): 9:34am On Oct 07, 2015 |
Abeg make una resolve whatever crisis existing between una organizations ...na we we students dey suffer am.. mistabiola: |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)





which kind prescription b dat