NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2598) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4731351 Views)
1 2 3 ... 2595 2596 2597 2598 2599 2600 2601 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:21pm On Oct 07, 2015 |
I miss Tropicana so much Goodyboo I am coming to uyo next week Hope to meet you ![]() goodyboo: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:22pm On Oct 07, 2015 |
itoski:I tell U, mine is jst 4months, nd I don live for like five different time zones...one tym like dat,n every 2 days I dey sleep for nyt...den one tym dey, na wen sun rise I dey sleep, I play game so tey, I retire as player and coach....if dat kind tin do me for one yer, bros, I go bone Service ni o, cuz I don see pple wey no do am, nd dem dey work ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:23pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:Berra Late than Borno or Yobe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:23pm On Oct 07, 2015 |
whodohgeepee:me na just her bodyguard o boss...who dash monkey banana |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haykayjay(m): 7:24pm On Oct 07, 2015 |
IsiAbuncha:God dey. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:25pm On Oct 07, 2015 |
elmisti:Stop iro naahh # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:26pm On Oct 07, 2015 |
elmisti:ur own good...me and my game no dey agree again sef...I dne play com quit....den work where I sopos dey on cos of Di's nysc man drop out cos no wan hear say I work for free without pay |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:26pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:different pipo,different opinion |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 07, 2015 |
True that ![]() You need to know where you're going before looking out for when you're going mistersle3m: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:28pm On Oct 07, 2015 |
Yea sure goodyboo: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:28pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:wud b super kul... u r most welcomd |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:28pm On Oct 07, 2015 |
ademasta:me and u dey dsame frequency....where u come from we belief say no matter d pit dem dig frog must jump am if e choose to! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:30pm On Oct 07, 2015 |
All good goodyboo: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:30pm On Oct 07, 2015 |
itoski:hope she dey pay u well sha! Elmisti ah greet u! So u go see me online dey form abi elmisti? *Pulls out double barrel* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31pm On Oct 07, 2015 |
haywire1:Kiki....bhadt boy!...wen u return?...hope u collect complete medication dis tym? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:32pm On Oct 07, 2015 |
itoski:Itoski, you sabi jare! BTW, dis ya name dey do me strong tin for mouth o... Are u from zimbabwe? Hehehe...smile |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:33pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:GBAMest!!!! Point blank darl!! I better wait extra 1 month for AKS Than stay 1 yr in One yeye state |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:33pm On Oct 07, 2015 |
whodohgeepee:*dust suit*....Boss man!....no vex, I jst dey question haywaya if he bring my package from sahara ni....hw u dey na? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:34pm On Oct 07, 2015 |
itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:35pm On Oct 07, 2015 |
ademasta:nah..kai u no like me at all am from West Germany |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:36pm On Oct 07, 2015 |
goodyboo:do u want to terminate our contract or u want us to be unprofessional ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:36pm On Oct 07, 2015 |
elmisti:ah jst gallant gidigbam for ground o Oga mi! Dust suit for whr? Lolz! Ah pity u! Too much jet li movies dey worry u gan! E go enter die! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:36pm On Oct 07, 2015 |
![]() Correct Hopefully we would meet in camp mistersle3m: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 7:38pm On Oct 07, 2015 |
elmisti:Which medication? Lol .. U know where I dey since nah and also I wan tisha someone make d person learn lesson# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:39pm On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:39pm On Oct 07, 2015 |
whodohgeepee:yes oo.. she dey pay me in kind wella ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 7:40pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby:Na State sure pass |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:40pm On Oct 07, 2015 |
haywire1:haywire on meds ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:40pm On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:41pm On Oct 07, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 7:41pm On Oct 07, 2015 |
scrabble? DL 'Wordplay with friends' let's pass time. Boredom Doing me Hard |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:43pm On Oct 07, 2015 |
Di's one everybody they reason state na wao...is OK for the ladies for me but for the guys make una check una pocket wells before u reason state o....dem say wetin old man where sitdown see, pikin where climb mango tree no go see am ooo |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)


and also I wan tisha someone make d person learn lesson
