Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,007 members, 7,990,780 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 01:14 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4160454 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:40am On Oct 09, 2015 |
mistabiola:spits on my yansh? Gay alert o... Btw wetin "jumuah" mean sef? I dan score again o. Na only me sabi score? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:41am On Oct 09, 2015 |
itoski:mba ke ik? afo? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:41am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: Gbabe # 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:41am On Oct 09, 2015 |
mobi18: I jes the vex anyhow for here why I been nor dey around I for first collect Osogbo weed before I descend on her |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:41am On Oct 09, 2015 |
haywire1: so u want to kee sumbody?ehn,me im telling u nt to o,,hu will take ur position on this thread if u kee sumbody.ehn? ansa me |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:43am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: lol,i bin no dey ..na mmt things,na y ..ao hustle |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:43am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam.... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:43am On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: Lol Northern Ireland shey? Me I no d even fit enjoy intl break o... Maybe na as my country no get national team? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by chemss(m): 10:45am On Oct 09, 2015 |
FOR THOSE THAT AV NOT REGISTERED, PLEASE NOTE THAT TODAY MARKS THE END OF NYSC 15B ONLINE REGISTRATION AND ONCE THE PORTAL IS CLOSED, THERE WILL BE NO FURTHER REGISTRATION. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015 |
Pls, who can upload nassarawa camp structures. I want 2 plan myself on how I'll 'poo-poo' there. Weda its a 'bucket-style poo-poo', 'modern toilet poo-poo' or 'shot-put'.. Somebody should enlighten us so that we can start our training from home oo. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: buh u know say u sef folo join d craze... only say ur own na periodically... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
mobi18:u na boss na, I no reach. I'm good o, u nko? And how that person craze wey you cure yesterday? Is she ok nw? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
iykebest1: Girl wetin Nwanne warisids? No try me o... Be like you wan chyke that babe sef... Which 1 u still d talk about her? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:46am On Oct 09, 2015 |
goodyboo: kai Di's girl want to end my career b4 I go professional lemme call my padi Umanah for quick interpretation |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
Another person fit show today DonPsymon: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
mistabiola: Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng) cc. Keribaby marcelinho itoski uncle IsiAbuncha. 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
This man ehn itoski: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 10:47am On Oct 09, 2015 |
iykebest1:Hehehehehe . Chai! Who no stand well for this thread fit fall with Ona bullying skills Wetin she talk wey provoke the house na? Anyways na to make the pages dey plenty else na to ignore some kind post. I will be there on Sunday..VIP section o |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015 |
Don't mind him goodyboo: 1 Like |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015 |
Amen o I don't want stories at all mistersle3m: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Oct 09, 2015 |
bharkarh: Na you be correct guy Elmisti weed don finally land abi? The dude don the wait for shipment since last week o... You d take style train ba? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:national team ke? Abegi. Robert Lewandoski is really a monster. That guy no get joy at all. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:49am On Oct 09, 2015 |
mobi18: Lol iya mi no be sooo , na just to use plank,cane,metal design d person yansh dats all .. U r one of babes I respect on here, ride on iya mi, if donpsymon look u anyhow let me knw # My phone dey autocorrect anyhow abi sey na NL ni |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:49am On Oct 09, 2015 |
haywire1: lol,i cnt say d same for d flight i was on yest ooo,dere was turbulence..i nor know say i sabi cabash like tat sha..i confessd every sin... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
ogeoflyf:na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:49am On Oct 09, 2015 |
Na here she wan form seriousness Smh Time dey for everything iykebest1: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:49am On Oct 09, 2015 |
haywire1: tanchu... howdy |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:49am On Oct 09, 2015 |
yehuda:u just call my attention...I don't know y boys dey form for here for those their nysc list...them no wan add paperbag join DAT list...abeg make dem carry 12 dozens o to avoid stories DT shoot d heart |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:50am On Oct 09, 2015 |
ogeoflyf:na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest. So better prepare ur mind4 long journey if u gin 2 AKS |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:50am On Oct 09, 2015 |
okay dear goodyboo: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:50am On Oct 09, 2015 |
bharkarh:cover ur black yansh jor... How you dey my guy?. |
(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48 |