Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,208 members, 7,829,323 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 02:26 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2658) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4014885 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:40am On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★spits on his yansh tongue tongue

Bharkarh Jumuah lipsrsealed lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
spits on my yansh? Gay alert o... Btw wetin "jumuah" mean sef?
I dan score again o. Na only me sabi score?
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:41am On Oct 09, 2015
itoski:

nice...u close to Eket?
mba ke ik?
afo?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:41am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Be like she been d look face o


My guess is she was only replying folks she felt she could handle...


Folks wey no d take elmisti weed...


She sef know...


I for first order 2 wraps for her make she take first... If say she fit stand, I for proceed.

Gbabe

#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:41am On Oct 09, 2015
mobi18:



tell me y i no go folo,d one thing wey dey provoke my my inner man na goody two shoes babes..kai,dt fing cn spark my head


I jes the vex anyhow for here why I been nor dey around undecided


I for first collect Osogbo weed before I descend on her undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:41am On Oct 09, 2015
haywire1:


Na d day she trespasses my side she go commit suicide.. Gbabe .... #notosnitch angry angry

#

so u want to kee sumbody?ehn,me im telling u nt to o,,hu will take ur position on this thread if u kee sumbody.ehn? ansa me
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:43am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



I'm fine dear...


This your lowkey don the too mussh o

lol,i bin no dey ..na mmt things,na y ..ao hustle
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:43am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



She proved she doesn't have chill na cheesy

But y'all would have continued!


What's her own?

So she feels NYSC is what we'll discuss here all through? cheesy

Jes the type that claim to be too serious but end up failing exams...
DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam....
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:43am On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★Goodyboo howdy

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed


Neva been beta.
iwoh nko?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:44am On Oct 09, 2015
iykebest1:
EPL ? My BP never come down oo. Abeg make we enjoy d international break. Germany was shocked yesterday.


Lol cheesy


Northern Ireland shey?


Me I no d even fit enjoy intl break o... Maybe na as my country no get national team?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chemss(m): 10:45am On Oct 09, 2015
FOR THOSE THAT AV NOT REGISTERED, PLEASE NOTE
THAT TODAY MARKS THE END OF NYSC 15B ONLINE
REGISTRATION AND ONCE THE PORTAL IS CLOSED,

THERE WILL BE NO FURTHER REGISTRATION.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015
Pls, who can upload nassarawa camp structures. I want 2 plan myself on how I'll 'poo-poo' there. Weda its a 'bucket-style poo-poo', 'modern toilet poo-poo' or 'shot-put'..

Somebody should enlighten us so that we can start our training from home oo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:45am On Oct 09, 2015
goodyboo:


insane pipu everywhr shebi....




buh u know say u sef folo join d craze... only say ur own na periodically... grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 10:46am On Oct 09, 2015
mobi18:



lol,no let fart comot d yansh wey u open oo.awayu dearie?
u na boss na, I no reach. I'm good o, u nko? And how that person craze wey you cure yesterday? Is she ok nw?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:46am On Oct 09, 2015
iykebest1:
iffa hear. Nothing much my dear. Just that DonPsymon allowed his girlfwend to come here. She was so spirited and gutted or nerved (if u like) that she opened her rotten gob to spew tushes here. She got served though. Guys here no get chill.





Trust u re preparing to worship with us next sunday.




Girl wetin


Nwanne warisids?


undecided


No try me o... Be like you wan chyke that babe sef... Which 1 u still d talk about her? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:46am On Oct 09, 2015
goodyboo:


mba ke ik?

afo?

kai Di's girl want to end my career b4 I go professional lemme call my padi Umanah for quick interpretation grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015
grin

Another person fit show today
DonPsymon:



Bet y



cheesy




Why wasn't I a part of it...



I no d taya for that kyn thing o...


I'd have followed her bumper to bumper like Wande.


Chai... cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:47am On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★Pardon lipsrsealed
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng)

cc.
Keribaby
marcelinho
itoski
uncle IsiAbuncha.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:47am On Oct 09, 2015
grin

This man ehn

itoski:

DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam....




Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 10:47am On Oct 09, 2015
iykebest1:
iffa hear. Nothing much my dear. Just that DonPsymon allowed his girlfwend to come here. She was so spirited and gutted or nerved (if u like) that she opened her rotten gob to spew tushes here. She got served though. Guys here no get chill.





Trust u re preparing to worship with us next sunday.
Hehehehehe grin.
Chai! Who no stand well for this thread fit fall with Ona bullying skills cheesy
Wetin she talk wey provoke the house na?
Anyways na to make the pages dey plenty else na to ignore some kind post.




I will be there on Sunday..VIP section o
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015
Don't mind him

grin
goodyboo:



Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng)


cc.

Keribaby

marcelinho

itoski

uncle IsiAbuncha.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:48am On Oct 09, 2015
Amen o
I don't want stories at all
mistersle3m:
make e be rumour abeg. Shud be high fever not Ebola biko
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48am On Oct 09, 2015
bharkarh:
boss I just siddon here since yesterday dey watch happenings and I dey smoke my shisha join till my hair fall off. All thanks to elmisti grin


Na you be correct guy cheesy


Elmisti weed don finally land abi?


The dude don the wait for shipment since last week o...

You d take style train ba?
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:49am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



Lol cheesy


Northern Ireland shey?


Me I no d even fit enjoy intl break o... Maybe na as my country no get national team?
national team ke? Abegi. Robert Lewandoski is really a monster. That guy no get joy at all.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:49am On Oct 09, 2015
mobi18:


so u want to kee sumbody?ehn,me im telling u nt to o,,hu will take ur position on this thread if u kee sumbody.ehn? ansa me

Lol iya mi no be sooo grin grin, na just to use plank,cane,metal design d person yansh dats all grin grin..

U r one of babes I respect on here, ride on iya mi, if donpsymon look u anyhow let me knw grin


#
My phone dey autocorrect anyhow abi sey na NL ni undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:49am On Oct 09, 2015
haywire1:


Try take flight Bro, it's safe,reliable and secure.. u can book from ilorin or lagos

#

lol,i cnt say d same for d flight i was on yest ooo,dere was turbulence..i nor know say i sabi cabash like tat sha..i confessd every sin...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:49am On Oct 09, 2015
ogeoflyf:


16hrs ke!! na lie oo.
na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:49am On Oct 09, 2015
Na here she wan form seriousness

Smh

Time dey for everything

iykebest1:
she wan form seriousness for us. But guys no get chill.
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:49am On Oct 09, 2015
haywire1:


Come fast jare, here comes another strong babe who will say a word nd stand by it... 10 gbosas for u


#


tanchu...

howdy
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:49am On Oct 09, 2015
yehuda:
Pls, who can upload nassarawa camp structures. I want 2 plan myself on how I'll 'poo-poo' there. Weda its a 'bucket-style poo-poo', 'modern toilet poo-poo' or 'shot-put'..

Somebody should enlighten us so that we can start our training from home oo.
u just call my attention...I don't know y boys dey form for here for those their nysc list...them no wan add paperbag join DAT list...abeg make dem carry 12 dozens o to avoid stories DT shoot d heart lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 10:50am On Oct 09, 2015
ogeoflyf:


16hrs ke!! na lie oo.
na true oo, person wey jst come 4rm dere na she comfirm am 2 me yest. So better prepare ur mind4 long journey if u gin 2 AKS
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:50am On Oct 09, 2015
grin okay dear
goodyboo:




one man can't fall my hand na.

buh sha ,he only made a point of which I noted.

#say no to e-bulling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 10:50am On Oct 09, 2015
bharkarh:
Mistabiola, babatawa, kunle106, olami90, mobi18, donpsymon, harinholar, xcozee, hilsocial, my brain dan full. I open yansh greet una o grin
cover ur black yansh jor... How you dey my guy?.

(1) (2) (3) ... (2655) (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.