Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,512 members, 7,847,119 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 11:21 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2659) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4035736 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50am On Oct 09, 2015
haywire1:


Lol iya mi no be sooo grin grin, na just to use plank,cane,metal design d person yansh dats all grin grin..

U r one of babes I respect on here, ride on iya mi, if donpsymon look u anyhow let me knw grin


#
My phone dey autocorrect anyhow abi sey na NL ni undecided undecided





undecided


Mobi na my padi na undecided


And my own sef the auto correct but I no send sha.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:51am On Oct 09, 2015
chemss:
FOR THOSE THAT AV NOT REGISTERED, PLEASE NOTE

THAT TODAY MARKS THE END OF NYSC 15B ONLINE

REGISTRATION AND ONCE THE PORTAL IS CLOSED,


THERE WILL BE NO FURTHER REGISTRATION.

stale gist,buh thanks for d info anywais..God bless u plenty
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:51am On Oct 09, 2015
iykebest1:
national team ke? Abegi. Robert Lewandoski is really a monster. That guy no get joy at all.


No be here o...


I wonder why man u didn't sign that guy undecided


50mil for do am with ease sef... We d go hustle Muller
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:52am On Oct 09, 2015
haywire1:


Come fast jare, here comes another strong babe who will say a word nd stand by it... 10 gbosas for u


#

goodyboo na beta pikin nah.. her sense of reasoning dey make sense
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:53am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



She proved she doesn't have chill na cheesy

But y'all would have continued!


What's her own?

So she feels NYSC is what we'll discuss here all through? cheesy

Jes the type that claim to be too serious but end up failing exams...

But y did u say all these to enieme shocked shocked shocked

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:53am On Oct 09, 2015
haywire1:

Good nite kee, rest well ooo cos e be like say ebola don affect ur brain
#
thunder fire u then tranfer ebola join am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 10:53am On Oct 09, 2015
haywire1:

Good nite kee, rest well ooo cos e be like say ebola don affect ur brain
#
thunder fire u then transfer ebola join am.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin
Another person fit show today

Kindly cc me please cheesy

I nor fit miss that kyn thing again.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin
Another person fit show today

Kindly cc me please cheesy

I nor fit miss that kyn thing again.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:54am On Oct 09, 2015
itoski:

DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam....






lol,,dope
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:54am On Oct 09, 2015
mobi18:


goodyboo na beta pikin nah.. her sense of reasoning dey make sense

Yea gbabe

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:54am On Oct 09, 2015
itoski:

DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam....







lipsrsealed


No comment



lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:56am On Oct 09, 2015
bharkarh:
u na boss na, I no reach. I'm good o, u nko? And how that person craze wey you cure yesterday? Is she ok nw?


lol,i no dey cure craze ooo,,na llb for law i get no be ccz for craze curing grin grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:56am On Oct 09, 2015
mobi18:

lol,i bin no dey ..na mmt things,na y ..ao hustle

Hustle ke?

Na gyming and training dey on board lately o

Hustle don rest first... I quit since last month na.
Na them haywire1 get hustle lately.
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:56am On Oct 09, 2015
Uniqueness01:

Hehehehehe grin.
Chai! Who no stand well for this thread fit fall with Ona bullying skills cheesy
Wetin she talk wey provoke the house na?
Anyways na to make the pages dey plenty else na to ignore some kind post.




I will be there on Sunday..VIP section o
in summary, she said we are derailing the thread. Bullets started flying towards her direction from left right and center. It was never long before she started derailing herself. I "ruv" this thread biko.




I will surely secure a position for u.
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:56am On Oct 09, 2015
bharkarh:
spits on my yansh? Gay alert o... Btw wetin "jumuah" mean sef?
I dan score again o. Na only me sabi score?


★★★lol

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:58am On Oct 09, 2015
goodyboo:



Neva been beta.
iwoh nko?


★★★I'm good to go....

My clients yaf bn disturbing my line since morning... lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:58am On Oct 09, 2015
haywire1:


Lol iya mi no be sooo grin grin, na just to use plank,cane,metal design d person yansh dats all grin grin..

U r one of babes I respect on here, ride on iya mi, if donpsymon look u anyhow let me knw grin


#
My phone dey autocorrect anyhow abi sey na NL ni undecided undecided

lol... na bth dey autocorrect, na u i dey look up to naw,,u sef know.. donpsymon na anoda bro wey i dey look up to... grin grin grin grin

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:58am On Oct 09, 2015
Ayima:
thunder fire u then transfer ebola join am.

Notin bad if ur brain get ebola nah cos @least ur name go dey newspaper and live news all around d world and I go tell people for area say u b ayima on NL, Mr Macho on Pcm B15 and
25th position on Mr NL grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:58am On Oct 09, 2015
mobi18:


buh u know say u sef folo join d craze... only say ur own na periodically... grin grin grin grin

★★★lol

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 10:59am On Oct 09, 2015
mobi18:



lol,i no dey cure craze ooo,,na llb for law i get no be ccz for craze curing grin grin grin grin grin
even u follow attack her self. Chai!!! U pple shd fear God naa.



And she no drop her house address, we for go check her up. Her pillow must be drenched with tears by now.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:59am On Oct 09, 2015
haywire1:

But y did u say all these to enieme shocked shocked shocked
#

You want make that babe commit suicide abi?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:59am On Oct 09, 2015
DonPsymon:






undecided


Mobi na my padi na undecided


And my own sef the auto correct but I no send sha.


boss boss.. respect

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:00am On Oct 09, 2015
grin
No p
DonPsymon:



Kindly cc me please cheesy


I nor fit miss that kyn thing again.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:01am On Oct 09, 2015
mistabiola:



★★★I'm good to go....

My clients yaf bn disturbing my line since morning... lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

mr clients... ao body nah,i say mk i holla ni,i cannot pass by and cnt greet a whole boss like u..
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:01am On Oct 09, 2015
goodyboo:



Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng)


cc.

Keribaby

marcelinho

itoski

uncle IsiAbuncha.

★★★lol

Ayaf forgotten ni tongue tongue

Me siere ima ima wink

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:01am On Oct 09, 2015
mobi18:


lol... na bth dey autocorrect, na u i dey look up to naw,,u sef know.. donpsymon na anoda bro wey i dey look up to... grin grin grin grin

I don press several buttons na same camp we go land grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 11:02am On Oct 09, 2015
[quote author=iykebest1 post=38812642]in summary, she said we are derailing the thread. Bullets started flying towards her direction from left right and center. It was never long before she started derailing herself. I "ruv" this thread biko.




I will surely secure a position for u.
Lol.....She really got served.



I trust you.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:02am On Oct 09, 2015
iykebest1:
even u follow attack her self. Chai!!! U pple shd fear God naa.



And she no drop her house address, we for go check her up. Her pillow must be drenched with tears by now.

that's y I like we Nigerians...if na those white now u for read for nairaland front page say person jump from three storey building because of social media...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:03am On Oct 09, 2015
iykebest1:
even u follow attack her self. Chai!!! U pple shd fear God naa.



And she no drop her house address, we for go check her up. Her pillow must be drenched with tears by now.


abeg ooo,i jes advice am,na sisterly advice.. ao she go dey cry? na big bae naw..
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:03am On Oct 09, 2015
DonPsymon:



You want make that babe commit suicide abi?

Haba nah y u dey wish enieme suicide nah.. that's bad fa shocked shocked

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:03am On Oct 09, 2015
time dey fly ohhh.....vividly remembered wen we dey do count down to reg.....haywire1 and co did tdb on nysc portal dat nite....by dis time haywire1 don finish reg self wen some plle still dey slip....haywire I salute u joh...u too much.....

(1) (2) (3) ... (2656) (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.