NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2660) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4753232 Views)
1 2 3 ... 2657 2658 2659 2660 2661 2662 2663 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:04am On Oct 09, 2015 |
mistabiola:How did you know? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:04am On Oct 09, 2015 |
my network dey misbehave.. mk una wey sit ontop am release am,abeg.. keribaby,wat yaff u done to my network,,i know say na u b server |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:05am On Oct 09, 2015 |
itoski:so true. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:05am On Oct 09, 2015 |
jatau7:Kikikikakakkakokokoko , thanx jare, e no easy ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06am On Oct 09, 2015 |
haywire1:lol,u sef dey pour fuel for enemie matter.. fire wey don dey burn.. enemie no mind dem guys,... sheybi i ge d spelling of d name..i ruff u sister to sister |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:07am On Oct 09, 2015 |
mobi18:★★★Correct Person... My Body is hale and hearty ![]() What about you!! ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:07am On Oct 09, 2015 |
emm keribaby wots up with Di's school ID card for camp because my padi b dey yarn me sometin Di's morning...u knw say we dne submit ours for cert...can departmental or library ID card be used in place of the school ID card ![]() cc:full house |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:08am On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:08am On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:chyke kini? Her type can't sustain a healthy chat in the bedroom. I like chatting with my partner. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:09am On Oct 09, 2015 |
mobi18:confirm...after 1yr nysc service make u ready for the next 14yrs for cell camp...u ruffin each oda...make I call PMB lemme here his take on Di's matter ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:10am On Oct 09, 2015 |
LifeIsGuhd:★★★I was looking for my sister-in-law.... Then I saw you and one sspysy abi wetin be him name self.... Both of you r now doing e-lovu-wan-tin-tin.. ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:10am On Oct 09, 2015 |
itoski:we do d same too,buh i simply went to my ict dept nd duplicated my school id.. no be me talk am ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:10am On Oct 09, 2015 |
itoski:r u for real? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:10am On Oct 09, 2015 |
haywire1:na xo ohhh.....I dey sure say na u b d first pason to do reg follow by keribaby... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:11am On Oct 09, 2015 |
itoski:buh its sister to sister ruff...wheres yur proof fa? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:13am On Oct 09, 2015 |
mobi18:I got it frm you na.... [/quote]I got it frm you na.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13am On Oct 09, 2015 |
goodyboo:lol,bae,,,u shock abi? his for real, his for real,,, *singing flavour's im for real* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:13am On Oct 09, 2015 |
mobi18:I just wan know if na to go make fresh one as e dey hot! abeg no ask me from where o because I knw u be barr |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:14am On Oct 09, 2015 |
itoski:Chai,itoski don Fall my hand |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:14am On Oct 09, 2015 |
Try go ask dem for students affairs na Me still dey with my own sha I still hear say person fit use dept and faculty Id go itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 11:14am On Oct 09, 2015 |
haywire1:thanks man, #much love# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:15am On Oct 09, 2015 |
mobi18:They dere..I dne screen munch am..right now PMB dey form 36 men panel for ur mata |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15am On Oct 09, 2015 |
goodyboo:haaaaaaaaa,deris God ooo,and u re lying on me,,ha ha,i wawa nt dere wen u used to do ur own oo,i met u in it ni oo..ha,nd u re lying on me..kontinu.. iyeh,, all dis lie that u re lying on me,dere is God ooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:15am On Oct 09, 2015 |
One minute silence for our prolific striker who's serving his jail term. Gazaliah. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:15am On Oct 09, 2015 |
![]() Who dash me power mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:16am On Oct 09, 2015 |
itoski:mk fresh 1 if u fit oo,to avoid stories dt touch fa |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:16am On Oct 09, 2015 |
mobi18:No put weed for pocket nah, only if donpsymon denies all those words against enieme # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:16am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:OK....no nah am done with dem till future notice.....but u fit help ur boy go...see it as a way of staying fit ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:17am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:Una been no collect biometric card some few years ago? I'm still with mine and that's what Ill use in camp ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:18am On Oct 09, 2015 |
mobi18:abi..beta to stay safe because I no knw if I go get power face Di's military men |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 11:18am On Oct 09, 2015 |
Haywire1,wetin Ayima do you sef ![]() He chance ur GF Ni ![]() Abeg,the guy don suffer too much from ur attack nah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:19am On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:na u dash u d power wey u dey use on top server,buh its life u yaff rectified it,its berra,,btw @ ur hair,is tat our camp hair? if na im,kai,all male species re n trouble.. ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)





