Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,530 members, 7,843,634 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 09:04 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2660) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4034113 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) (2663) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:04am On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★Always busy in Romance room tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

How did you know? tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:04am On Oct 09, 2015
my network dey misbehave.. mk una wey sit ontop am release am,abeg.. keribaby,wat yaff u done to my network,,i know say na u b server
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:05am On Oct 09, 2015
itoski:


that's y I like we Nigerians...if na those white now u for read for nairaland front page say person jump from three storey building because of social media...
so true.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:05am On Oct 09, 2015
jatau7:
time dey fly ohhh.....vividly remembered wen we dey do count down to reg.....haywire1 and co did tdb on nysc portal dat nite....by dis time haywire1 don finish reg self wen some plle still dey slip....haywire I salute u joh...u too much.....

Kikikikakakkakokokoko grin grin grin, thanx jare, e no easy grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06am On Oct 09, 2015
haywire1:


But y did u say all these to enieme shocked shocked shocked

#

lol,u sef dey pour fuel for enemie matter.. fire wey don dey burn.. enemie no mind dem guys,... sheybi i ge d spelling of d name..i ruff u sister to sister
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:07am On Oct 09, 2015
mobi18:


mr clients... ao body nah,i say mk i holla ni,i cannot pass by and cnt greet a whole boss like u..


★★★Correct Person...

My Body is hale and hearty cheesy

What about you!! lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:07am On Oct 09, 2015
emm keribaby wots up with Di's school ID card for camp because my padi b dey yarn me sometin Di's morning...u knw say we dne submit ours for cert...can departmental or library ID card be used in place of the school ID card

cc:full house
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:08am On Oct 09, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:08am On Oct 09, 2015
DonPsymon:





Girl wetin


Nwanne warisids?


undecided


No try me o... Be like you wan chyke that babe sef... Which 1 u still d talk about her? undecided
chyke kini? Her type can't sustain a healthy chat in the bedroom. I like chatting with my partner.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:09am On Oct 09, 2015
mobi18:


lol,u sef dey pour fuel for enemie matter.. fire wey don dey burn.. enemie no mind dem guys,... sheybi i ge d spelling of d name..i ruff u sister to sister

confirm...after 1yr nysc service make u ready for the next 14yrs for cell camp...u ruffin each oda...make I call PMB lemme here his take on Di's matter cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:10am On Oct 09, 2015
LifeIsGuhd:


How did you know? tongue


★★★I was looking for my sister-in-law....

Then I saw you and one sspysy abi wetin be him name self....

Both of you r now doing e-lovu-wan-tin-tin.. tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:10am On Oct 09, 2015
itoski:
emm keribaby wots up with Di's school ID card for camp because my padi b dey yarn me sometin Di's morning...u knw say we dne submit ours for cert...can departmental or library ID card be used in place of the school ID card

cc:full house

we do d same too,buh i simply went to my ict dept nd duplicated my school id.. no be me talk am ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:10am On Oct 09, 2015
itoski:

DAT feeling when u go do TDB only to still get F for the exam...wat does it profit a man after u dne Shaun all dem evil babes like Keribaby, Mobi18, Goodyboo, LG only to fail exam....






r u for real?
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:10am On Oct 09, 2015
haywire1:


Kikikikakakkakokokoko grin grin grin, thanx jare, e no easy grin grin

#
na xo ohhh.....I dey sure say na u b d first pason to do reg follow by keribaby...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:11am On Oct 09, 2015
itoski:


confirm...after 1yr nysc service make u ready for the next 14yrs for cell camp...u ruffin each oda...make I call PMB lemme here his take on Di's matter cheesy

buh its sister to sister ruff...wheres yur proof fa?
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:13am On Oct 09, 2015
mobi18:


buh u know say u sef folo join d craze... only say ur own na periodically... grin grin grin grin


I got it frm you na.... tongue [/quote]


I got it frm you na....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13am On Oct 09, 2015
goodyboo:



r u for real?


lol,bae,,,u shock abi? his for real, his for real,,, *singing flavour's im for real*
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:13am On Oct 09, 2015
mobi18:


we do d same too,buh i simply went to my ict dept nd duplicated my school id.. no be me talk am ooo

I just wan know if na to go make fresh one as e dey hot! abeg no ask me from where o because I knw u be barr
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:14am On Oct 09, 2015
itoski:


kai Di's girl want to end my career b4 I go professional lemme call my padi Umanah for quick interpretation grin

Chai,itoski don Fall my hand
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:14am On Oct 09, 2015
Try go ask dem for students affairs na

Me still dey with my own sha

I still hear say person fit use dept and faculty Id go

itoski:
emm keribaby wots up with Di's school ID card for camp because my padi b dey yarn me sometin Di's morning...u knw say we dne submit ours for cert...can departmental or library ID card be used in place of the school ID card

cc:full house
Re: NYSC 2015 Batch B House by Israelomojisola(m): 11:14am On Oct 09, 2015
haywire1:


Try take flight Bro, it's safe,reliable and secure.. u can book from ilorin or lagos

#
thanks man, #much love#

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:15am On Oct 09, 2015
mobi18:


buh its sister to sister ruff...wheres yur proof fa?

They dere..I dne screen munch am..right now PMB dey form 36 men panel for ur mata
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:15am On Oct 09, 2015
goodyboo:



I got it frm you na.... tongue


I got it frm you na....


haaaaaaaaa,deris God ooo,and u re lying on me,,ha ha,i wawa nt dere wen u used to do ur own oo,i met u in it ni oo..ha,nd u re lying on me..kontinu.. iyeh,, all dis lie that u re lying on me,dere is God ooo grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:15am On Oct 09, 2015
One minute silence for our prolific striker who's serving his jail term. Gazaliah.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:15am On Oct 09, 2015
grin
Who dash me power
mobi18:
my network dey misbehave.. mk una wey sit ontop am release am,abeg.. keribaby,wat yaff u done to my network,,i know say na u b server
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:16am On Oct 09, 2015
itoski:


I just wan know if na to go make fresh one as e dey hot! abeg no ask me from where o because I knw u be barr


mk fresh 1 if u fit oo,to avoid stories dt touch fa
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:16am On Oct 09, 2015
mobi18:


lol,u sef dey pour fuel for enemie matter.. fire wey don dey burn.. enemie no mind dem guys,... sheybi i ge d spelling of d name..i ruff u sister to sister

No put weed for pocket nah, only if donpsymon denies all those words against enieme

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:16am On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Try go ask dem for students affairs na

Me still dey with my own sha

I still hear say person fit use dept and faculty Id go


OK....no nah am done with dem till future notice.....but u fit help ur boy go...see it as a way of staying fit grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:17am On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Try go ask dem for students affairs na

Me still dey with my own sha

I still hear say person fit use dept and faculty Id go





Una been no collect biometric card some few years ago?
I'm still with mine and that's what Ill use in camp smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:18am On Oct 09, 2015
mobi18:


mk fresh 1 if u fit oo,to avoid stories dt touch fa
abi..beta to stay safe because I no knw if I go get power face Di's military men
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 11:18am On Oct 09, 2015
Haywire1,wetin Ayima do you sef

He chance ur GF Ni

Abeg,the guy don suffer too much from ur attack nah
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:19am On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin
Who dash me power


na u dash u d power wey u dey use on top server,buh its life u yaff rectified it,its berra,,btw @ ur hair,is tat our camp hair? if na im,kai,all male species re n trouble.. wink

(1) (2) (3) ... (2657) (2658) (2659) (2660) (2661) (2662) (2663) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.