Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,087 members, 7,828,823 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 02:39 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2663) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4014340 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2660) (2661) (2662) (2663) (2664) (2665) (2666) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:07pm On Oct 09, 2015
Yeah heard that too
Congrats
ifeanyija:
keribaby I collected by certificate yestaday bt they collected my school ID card, the woman said I don't need it again.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:08pm On Oct 09, 2015
Lol if I hear say I like book
donasere:



Correct guy!!!...#nodulling!
No matter a lecture boring reach back bench dey always make sense!

Make dem mobi18, keribaby n mistabiola wey like book dey front!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:08pm On Oct 09, 2015
Uniqueness01:

Lol...no let corper snap you photo as you dey sleep o cheesy

Y!! Wen no be say hin wan collect autograph.

Babe forget ooo
If I enter position e go be like say na me. Serious pass for d lecture oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:09pm On Oct 09, 2015
mobi18:



checked d first 2,buh nt checked shoprite and balogun market...u know where i cn get?

E full Balogun market.jst go to where they sell Bags. You will surely get your choice there.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:09pm On Oct 09, 2015
Lol wahala
This hair no be for camp o my dear

mobi18:



na u dash u d power wey u dey use on top server,buh its life u yaff rectified it,its berra,,btw @ ur hair,is tat our camp hair? if na im,kai,all male species re n trouble.. wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:09pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Hehehe Na wetin go happen be dat o If the gist is true U don't expect dem to deploy people's children to Calabar You want hilsocial to go and....... grin
Hilsocial all the places u choose don dey get wahala o Abuja bomb blast Calabar Ebola It is well
no shaking. God is in control.
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:09pm On Oct 09, 2015
ademasta:

Greetings to my paddy... I hail

Pady mi!!


Aw ur side na?? Wia harinholar dey?

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:10pm On Oct 09, 2015
Yea sure
hilsocial:


no shaking. God is in control.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:10pm On Oct 09, 2015
omitooguns:

undecided
so u dey check d ladies out sad

if ur crush catch u eennh... U r finished...

If ur wife con catch u...u r completely-Finished
notin stops me frm admiring God's creature.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:11pm On Oct 09, 2015
donasere:


Y!! Wen no be say hin wan collect autograph.

Babe forget ooo
If I enter position e go be like say na me. Serious pass for d lecture oo
Okay I hear you...
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:11pm On Oct 09, 2015
Uniqueness01:


Jst go that welder wey dey down your street, tell him to lend you his welding glasses.
Best option grin
hahahahhahahahahhahaha....oh boiiii....no b small thing ohhhh.....my dear u see dat glasses wia welders dey use dem fit use dat thing see d future ohhh....dat glass no dey break...if I wear dat glass ontop my white I go resemble roasted goat
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:11pm On Oct 09, 2015
jatau7:
I dey tell u bros.....u go see how some pple go dey fight to go sit down for front


Fyt ke!! Wen dem no dey share money!!

Even back in school I dey purposely late for lecture so I go dey back chilling
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:12pm On Oct 09, 2015
I still have mine sire

IsiAbuncha:




Una been no collect biometric card some few years ago?
I'm still with mine and that's what Ill use in camp smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:12pm On Oct 09, 2015
mobi18:


i go folo u dey d bck,dey even dey drink origin join sef... life no dey too serious nah


Correct babe

My partner in crime!.....e good make person get lawyer wey b better criminal for side ooo.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:13pm On Oct 09, 2015
jatau7:
hahahahhahahahahhahaha....oh boiiii....no b small thing ohhhh.....my dear u see dat glasses wia welders dey use dem fit use dat thing see d future ohhh....dat glass no dey break...if I wear dat glass ontop my white I go resemble roasted goat
Lol..
You see! Nai make I say na the best option be that.
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:14pm On Oct 09, 2015
Abeg una dey disturb me wiv all dese una imaginary camp life talks jawe! *hisses* *runs outta thread*
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:14pm On Oct 09, 2015
grin grin
I dey laugh you
itoski:


OK....no nah am done with dem till future notice.....but u fit help ur boy go...see it as a way of staying fit grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 12:15pm On Oct 09, 2015
mistabiola:


★★★**boldface**

The name of this gentleman looks familiar but I kant remember where n when!! Maybe 2** blah blah blah tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
2** naani!!! Rememba make i c !
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:15pm On Oct 09, 2015
jatau7:
I no joonze ohhh...ur own na play. ..maimi na wia dem born me...u don forget say I be barrack boi.....I don arrange money wia as we dey reach camp..I dey yo deposit am for dem....na to just come dey chill anytime

Choi!!


Make I adjust my plans follow ur footstep!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:17pm On Oct 09, 2015
donasere:



Fyt ke!! Wen dem no dey share money!!

Even back in school I dey purposely late for lecture so I go dey back chilling
na dem sabi ...me na for back I go dey kak my tin....#team back benchers#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:17pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
Abeg una dey disturb me wiv all dese una imaginary camp life talks jawe! *hisses* *runs outta thread*

Lol!!!


Jatau7 na one of d pipu wey dey alwaiz dey front b dis!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:18pm On Oct 09, 2015
Uniqueness01:

Lol..
You see! Nai make I say na the best option be that.
never on dis planet earth. ...
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:19pm On Oct 09, 2015
jatau7:
na dem sabi ...me na for back I go dey kak my tin....#team back benchers#


Lol!!

***kneels and pray(may serious people be plenty in camp so dey wii cover for us unserious ones). Amen**
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:20pm On Oct 09, 2015
donasere:


Lol!!!


Jatau7 na one of d pipu wey dey alwaiz dey front b dis!
front ke! Ah dislike am ehn! Na gurls like dat kind thing! Notice me Dem! Ah knw some of Dem for ds thread who dey do am! *not calling names*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:20pm On Oct 09, 2015
jatau7:
never on dis planet earth. ...
grin cheesy cheesy
I trust you sha..
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:20pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
Abeg una dey disturb me wiv all dese una imaginary camp life talks jawe! *hisses* *runs outta thread*

welcome oniranu... where yaff u bin? wetin u dey imagine for where u dey? na sambisa forest..like keribaby saiz,u don do ur 10mb con dey disturb ere again.. kai, keribaby na 1 harsh soul.. i cnt forget d 10mb
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:21pm On Oct 09, 2015
donasere:

Pady mi!!

Aw ur side na?? Wia harinholar dey?
She just born pikin, so she dey maternal leave
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:21pm On Oct 09, 2015
donasere:



Correct babe

My partner in crime!.....e good make person get lawyer wey b better criminal for side ooo.

lol,buh if dem catch us,na u i go use as my escape route,na oyo be dat oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:22pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Kikikikikikakakkakokoko grin grin, I thought I mistakenly clicked romance thread fa grin grin

A bad guy can turn good and remain good but a good can turn bad and permanently bad

So neva rely on good guys, bad guys r d best... Only real guys know dis fact

#
Are you one of the bad guys
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:23pm On Oct 09, 2015
ademasta:

She just born pikin, so she dey maternal leave

eehya,ao d baby? wetin una name am.. harinade abi? hope say d pikin don dey chop fufu wella? no money for baby milk oo..subsidy dey
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:23pm On Oct 09, 2015
donasere:

Choi!!

Make I adjust my plans follow ur footstep!
lol....
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:23pm On Oct 09, 2015
mobi18:


welcome oniranu... where yaff u bin? wetin u dey imagine for where u dey? na sambisa forest..like keribaby saiz,u don do ur 10mb con dey disturb ere again.. kai, keribaby na 1 harsh soul.. i cnt forget d 10mb
kikikikikikikiki! It aff pain her! tongue na old news Jare@10mb, no mind dat keribaby jawe! She bin high dat tym! Av been in ur room o mobi18! My mobi18, grin

(1) (2) (3) ... (2660) (2661) (2662) (2663) (2664) (2665) (2666) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.