Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,003 members, 7,990,764 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4160390 Views)
NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2679) (2680) (2681) (2682) (2683) (2684) (2685) ... (3378) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:18pm On Oct 09, 2015 |
Olami90: lol na dos copers wey just land in side sch bring d foot wear oo ....wit Nysc uniform....na so I just comot d foot wear. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:20pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:No nah I need peppersoup wit goat head |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:20pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:21pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: waoo! I my head dey swell like garri oo |
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 7:21pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: Will u keep kwayet and pray? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:22pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:plenty stories.. stories behe hind my 3choices. Abuja-bomb blast Ogun- they stopped paying corps members Enugu- badt road. #hmmmm# |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:22pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:kai... so are u implying am nt a real man |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:23pm On Oct 09, 2015 |
Good evening all. Sometimes its fun just to read comments. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:24pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: . na NYSC produced d foot wear so after I comet d Nysc logo.....na all join.......Na naija we dey. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:24pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:that's na confirm reggae with blues Di's nyt #Jackpot |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:24pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:Sorry mam but am jst a drug dealer....I m not into human trafficking biko! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:25pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns: Na that type dem d give for camp o... Only say that dude own don wash finish |
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:26pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo: Enugu is cool if u re posted to the capital. Oya mine is the worst, Abuja and Cross rivers don change my prayer point. |
Re: NYSC 2015 Batch B House by klasiknonie(f): 7:26pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:27pm On Oct 09, 2015 |
elmisti: surest again over 10.5 stitches |
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:27pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola: If you wanna set P with her Go ahead na You don't know she's tripping already? |
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! *to d dismay of keribaby* |
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: no be wash....d shoe go expire 28 of this month thats d shoe carry face like that |
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:28pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon: I no even no wia dos guys bring dem from...even d new one wet dey get green strip dey....BT DAT one na alakobA..... |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29pm On Oct 09, 2015 |
Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??... Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:29pm On Oct 09, 2015 |
Mma u miss, yak ika ofline nanha goodyboo: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:29pm On Oct 09, 2015 |
Is not small whodohgeepee: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 7:29pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:guy nor reason am oo, as i get two plots land for pg 2k, i go do anytin posibu to get at least 2 again for this most precious 3000 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:30pm On Oct 09, 2015 |
Donpsymon how far with FLP got my highest ever points last week with a 94pts |
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:30pm On Oct 09, 2015 |
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:31pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:na whodohgeepee Ogaade!!! Ur mobi abi, she's now mine... FYI!!! |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31pm On Oct 09, 2015 |
itoski:LMAO!......over7.5 months on wheelchair...I fit stake ll my alawee ontop am |
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:32pm On Oct 09, 2015 |
Ima don't worry, Abasi do goodyboo: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:32pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:okay ohhh....am safe |
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:32pm On Oct 09, 2015 |
Hehehe ehen The boy wan scatter your family o He dey try carry mobi18 go do party for whatsapp but mobi18 as a good second wife no gree Him no get better lyrics or enough mb to chase mobi He was going on and off U know say na 10mb d guy dey use Whodohgeepee elmisti: |
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:32pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee: Boss man!..... |
(1) (2) (3) ... (2679) (2680) (2681) (2682) (2683) (2684) (2685) ... (3378) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |