₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,279 members, 8,421,146 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:43 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2682) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4731186 Views)

1 2 3 ... 2679 2680 2681 2682 2683 2684 2685 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:18pm On Oct 09, 2015
Olami90:
Afiyen oooo. because na nearly chocolate colour na em I dey see there o. #brown
lol grin


na dos copers wey just land in side sch bring d foot wear oo ....wit Nysc uniform....na so I just comot d foot wear.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:20pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
As blanket abi na hot tea/coffee hmmm,God is watching u ooo
No nah I need peppersoup wit goat head grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:20pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
mbok nor ayen ibok yak awong!!! grin hope say ah try? grin kikikikikiki!
tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us?
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:21pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
I'm honoured.

I personally missed u.
waoo! I my head dey swell like garri oo cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 7:21pm On Oct 09, 2015
elmisti:
Biko, I look like jesus, those kind roads n ngels fit repair am...u know how mny shoes and engines d tin go don chophuh
Will u keep kwayet and pray?
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:22pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Enugu is my last choice Y'all go ahead and pray I am in support grin
U have my blessing
plenty stories..
stories behe hind my 3choices.
Abuja-bomb blast
Ogun- they stopped paying corps members
Enugu- badt road.
#hmmmm#
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:22pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Itoski real men don't know what that is cool
kai... so are u implying am nt a real man shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:23pm On Oct 09, 2015
Good evening all. Sometimes its fun just to read comments.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:24pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
No be me the wear am na cheesy


Na omitooguns
cheesy. na NYSC produced d foot wear so after I comet d Nysc logo.....na all join...wink....Na naija we dey.
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:24pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
na goodyboo dey #winks#
that's na confirm reggae with blues Di's nyt grin #Jackpot
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:24pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
na goodyboo dey #winks#
Sorry mam but am jst a drug dealer....I m not into human trafficking biko!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:25pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
cheesy. na NYSC produced d foot wear so after I comet d Nysc logo.....na all join...wink....Na naija we dey.
Na that type dem d give for camp o...

Only say that dude own don wash finish cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 7:26pm On Oct 09, 2015
goodyboo:
plenty stories..

stories behe hind my 3choices.

Abuja-bomb blast

Ogun- they stopped paying corps members

Enugu- badt road.

#hmmmm#
Enugu is cool if u re posted to the capital. Oya mine is the worst, Abuja and Cross rivers don change my prayer point.
Re: NYSC 2015 Batch B House by klasiknonie(f): 7:26pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
e no good o!
smiley smiley smiley smiley smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:27pm On Oct 09, 2015
elmisti:
Hahahaha...that's the freshest bet....I go giv am over3.5 hospitals....we go pass tleast 4 clinics b4 we see any1 admit am....
surest again over 10.5 stitches
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:27pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★lol
You're **weak-ed**.....
You don't want her to come again bah.... lipsrsealed
Itz fun having her around tongue tongue
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
If you wanna set P with her

Go ahead na

undecided

You don't know she's tripping already? cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:28pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
Goodyboo is that you?
.

all correct sire
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:28pm On Oct 09, 2015
jatau7:
tirrrr....no b calabar rum b dis ohhhh.....bro hope say una no wan sell us?
we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! grin *to d dismay of keribaby*
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:28pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Na that type dem d give for camp o...

Only say that dude own don wash finish cheesy
no be wash....d shoe go expire 28 of this month thats d shoe carry face like that
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 7:28pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Na that type dem d give for camp o...

Only say that dude own don wash finish cheesy
I no even no wia dos guys bring dem from...even d new one wet dey get green strip dey....BT DAT one na alakobA.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:29pm On Oct 09, 2015
Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??...

Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:29pm On Oct 09, 2015
Mma u miss, yak ika ofline nanha
goodyboo:
.

all correct sire
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:29pm On Oct 09, 2015
grin
Is not small
whodohgeepee:
we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! grin *to d dismay of keribaby*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 7:29pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
Page 3k na for shap peeps o


Folks wey d dey on 247


If you no d dey on... Better put your belt on bruh cheesy
guy nor reason am oo, as i get two plots land for pg 2k, i go do anytin posibu to get at least 2 again for this most precious 3000
Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 7:30pm On Oct 09, 2015
Donpsymon how far with FLP got my highest ever points last week with a 94pts
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:30pm On Oct 09, 2015
DonPsymon:
If you wanna set P with her


Go ahead na


undecided


You don't know she's tripping already? cheesy
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 7:31pm On Oct 09, 2015
elmisti:
Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??...

Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce
na whodohgeepee Ogaade!!! Ur mobi abi, she's now mine... FYI!!! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31pm On Oct 09, 2015
itoski:
surest again over 10.5 stitches
LMAO!......over7.5 months on wheelchair...I fit stake ll my alawee ontop am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:32pm On Oct 09, 2015
Ima don't worry, Abasi do
goodyboo:
plenty stories..
stories behe hind my 3choices.
Abuja-bomb blast
Ogun- they stopped paying corps members
Enugu- badt road.
#hmmmm#
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 7:32pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! grin *to d dismay of keribaby*
okay ohhh....am safe
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:32pm On Oct 09, 2015
Hehehe ehen

The boy wan scatter your family o
He dey try carry mobi18 go do party for whatsapp but mobi18 as a good second wife no gree grin

Him no get better lyrics or enough mb to chase mobi
He was going on and off
U know say na 10mb d guy dey use

Whodohgeepee

elmisti:
Keribaby!....me and u wee fight ooo...shebi u said ntn controversial happnd when I was away ni??...

Oy com nd explain wat hapnd btwn my Mobi and whowhohedo...abi wetin b d niigga moniker sef.....cuz I heard u wr d one putting sauce
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:32pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
we wan sell una buh una too cheap o Jare! Elmisti ma main nigga! Bawo ni? O ti pe ju egbon nla nla nla sneh! grin *to d dismay of keribaby*
Boss man!.....
1 2 3 ... 2679 2680 2681 2682 2683 2684 2685 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)