NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2689) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4783344 Views)
1 2 3 ... 2686 2687 2688 2689 2690 2691 2692 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:51pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:I go try get one belt den...BT e get how many KG I wan carry o....Well once my Books don enter d box first....no issue. hope sey dem dey teach how to drive for AKS.,...because I wan learn driving during dis one yr....u no na part of PPA.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:51pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:including ur e-boos?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:51pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:I go do one assignment lyk dat...ah don comot for lagos sha to return on 19th nd d weather dis days no be sere o. Rain too much |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:52pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:Keribaby, its not wat u fink ooo. buh wait oo,its not really a bad idea to visit trops befr 28th |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:sure we would make 3k. let me predict like I always do. . By 21st we would be 2900 by 28th, it. would be 3100 and the thread diminishes as more threads of different States are created. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:52pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:I wonder whoi informed u. Anyway, I don't argue without purpose and U haven't insulted me yet so I'll just pass by |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:52pm On Oct 09, 2015 |
![]() Na so goodyboo: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
enieme:*arms crossed*....na pple like u dey blame questions for y answers....em say u no sabi werrin ya moniker mean....oy com nd tell me d truth...its one of the classy babes in ur skul nickname u decided to pirate bah??....ur secrets ar safe wit me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:amen ohhh....no fear everytin is under control....baba God dey up....I no go miss dat day for dis thread....u go hear different story |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:53pm On Oct 09, 2015 |
Olami90:Chai... Baba na that kyn assignment I the find now o... The type I fit travel to while away time ![]() Cos to the dey house lately no be beans o... E make me the hail them peeps wey no work since them graj... + I go prefer rain for camp than sun o... Before person melt for AKS |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:54pm On Oct 09, 2015 |
E don dey happen ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:54pm On Oct 09, 2015 |
enieme:★★★oops.... I will blame Nigeria Educational System.... It needs urgent restructuring... ![]() That's the meaning of your Monika... #CaseClosed ★★★~ ©Mistabiola® ![]()
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:54pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten:Mobi dnt relly like weed, buh Dola is weedified |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:54pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:AbI o, like it isn't my moniker and I don't have a right to it. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 8:55pm On Oct 09, 2015 |
itoski:the world and they that dwell I'm it. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:55pm On Oct 09, 2015 |
omitooguns:Old man like you never sabi drive... But you don sabi woo woman ![]() Sha I dey sure say dem suppose get plenty driving schools for Uyo... Cc goodyboo sha But you fit come go 1 LG wey u nor go see driving school ![]() All good sha... Last last you go still learn. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:55pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:lol. Don't know why u guys are taking Panadol on headache u suppose to be mine that doesn't even trouble me. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sammie23ten: 8:56pm On Oct 09, 2015 |
enieme:wow... dis lady dat was giving it to everyone yesterday is now calm... elmisti weed dey do wonders.. care for more?? #smiling# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:56pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:bros dat rain go make shoe and cloth dirty well ohh....soldier no wan no weda rain dey fall or not.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:56pm On Oct 09, 2015 |
enieme:Its d origin of d moniker he is drging wit u, u. Know dere is a story behind evry moniker....buh seems ur own story is pirated |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:57pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:And I blame their not including psychologybas part of our curriculum |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 8:58pm On Oct 09, 2015 |
enieme:★★★lol She's now speaking in tongues... Donpsymon coman translate it in Ingrish 4me ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:58pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten:She nova pay sha o....plus na IDP she still dey sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:58pm On Oct 09, 2015 |
IsiAbuncha:In helen paul's voice "uncle pls tell us a ..." |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:58pm On Oct 09, 2015 |
sammie23ten:I wasn't giving it to everyone. I was simply replying those who quoted me in the same manner they addressed me. I don't go looking for trouble |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:*in 6 year old's voice* I'm scared of maad people... *tears in my eyes* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
jatau7: ![]() You case dey court. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:59pm On Oct 09, 2015 |
elmisti:U mind telling d history behind ur moniker? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:59pm On Oct 09, 2015 |
goodyboo:that's y u need to invite me in like vampire ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
enieme:That is wr d problem is....the moniker is urs.....but thenu cldnt defend its meaning...which makes u FAKE, Copycat, pirate mke I no add d. Rest |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:which language abeg? hmm,Ole na thief Ooo, me co e feel say u just de add another e mk e heavy. chai, abeg NYSC de get classes for different languages. cos I de interested. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:00pm On Oct 09, 2015 |
DonPsymon:lolz..... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)

...even d air conditioner sef is blowing weed
I dey follow una love story up

