Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,751 members, 7,851,570 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 11:12 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2787) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4040153 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2784) (2785) (2786) (2787) (2788) (2789) (2790) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:55am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin

But I hear say big girls and boys(like me) grin dey show on 28th and 29th

I don't want boring roommates o





Interesting room mates over your comfort abi?
Okay o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:56am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin

But I hear say big girls and boys(like me) grin dey show on 28th and 29th

I don't want boring roommates o

ur own early o...abeg when dem go lock camp...because I no dey enter assembly for sec school back den...so I dey think to enta camp after dem dne lock gate grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:56am On Oct 12, 2015
itoski:

I hear say 1 big loaf no dey reach u devour in 5mins grin

My type d wan finish 1 whole loaf as breakfast undecided

With 3 cups of tea cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:56am On Oct 12, 2015
Ah ah
We dey quarel before?
IsiAbuncha:



Uyo indeed, na Nduetong sure pass for you!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:57am On Oct 12, 2015
Hahahaha

Secondary school sweet pass Uni I swear

itoski:

ur own early o...abeg when dem go lock camp...because I no dey enter assembly for sec school back den...so I dey think to enta camp after dem dne lock gate grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:57am On Oct 12, 2015
Aare2050:



na me o
emi ni
who else could it be

the one and only landlord of the left mansion
olowo ori iyalode of left mansion
short man big engine
kini buruku abeyin jakan jakan
okunrin meta ati abo

cheesy

Baba long time o cheesy

Where you go hide all this while sef? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:58am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Ah ah
We dey quarel before?




Lol!!! tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:58am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin
Time really does fly

And yeah I had a great night

Yeah... Sammie2310 sha sha cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:58am On Oct 12, 2015
Yes yes!

It's just three weeks of discomfort
But been stuck with boring people for three weeks ehn

After parade stress person gats cool off with interesting friends na

IsiAbuncha:




Interesting room mates over your comfort abi?
Okay o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:00am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
I love Uyo, Eket is great too


Its really allowed

That's interesting...



Awkward moment when you find yasef in the remotest area *tears for keri*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:01am On Oct 12, 2015
Mrbllymer:
bro, been a while! Hope u balling real hard! How preparation for camp?



bros preparation is ongoing o



money money money



all tenants refuse to pay


Allsmyles is on shopping spree to Dubai



grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:01am On Oct 12, 2015
grin

Not gonna happen jor

#BOB

DonPsymon:



That's interesting...




Awkward moment when you find yasef in the remotest area *tears for keri*
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:02am On Oct 12, 2015
jatau7:
baba u wia dey chawww 5 wraps of fufu for mrng how u go do now for camp? lolz


Baba no fear... cheesy


There's a reason we have mami market undecided


Na to the enter mami na...



You don't know I have to eat enough for muscles sake cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:02am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Hahahaha

Secondary school sweet pass Uni I swear

but I enjoy my Basic days for that uni sha.....nutin beat secondary school cos of too many Haywire's roaming free grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:03am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Yes yes!

It's just three weeks of discomfort
But been stuck with boring people for three weeks ehn

After parade stress person gats cool off with interesting friends na




Lol, that one na u sha
No worry u go get interesting friends, just pray say ur room roof no go dey leak with rats plenty inside wey go share your provision with u + mattress wey go carry plenty bed bugs smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:04am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin
Not gonna happen jor
#BOB

Dey dere d do BOB na cheesy

Very soon, BOB go turn Bobby ray grin

I know you'll be in Uyo tho... Jes pulling ya legs cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:05am On Oct 12, 2015
Aare2050:




bros preparation is ongoing o



money money money



all tenants refuse to pay


Allsmyles is on shopping spree to Dubai



grin
yea, after money na still money! U no follow her go shopping? Make other guys no shop her as takeaway!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:05am On Oct 12, 2015
grin

I would have both

Great people and comfort
IsiAbuncha:



Lol, that one na u sha
No worry u go get interesting friends, just pray say ur room roof no go dey leak with rats plenty inside wey go share your provision with u + mattress wey go carry plenty bed bugs smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:06am On Oct 12, 2015
grin

Lol I know
DonPsymon:



Dey dere d do BOB na cheesy


Very soon, BOB go turn Bobby ray grin


I know you'll be in Uyo tho... Jes pulling ya legs cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:07am On Oct 12, 2015
DonPsymon:



Dey dere d do BOB na cheesy


Very soon, BOB go turn Bobby ray grin


I know you'll be in Uyo tho... Jes pulling ya legs cheesy
laughing really hard.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:07am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
Make una no forget say my own na UYO
Haha you like the urban life it seems. We'll hangout sometime.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:08am On Oct 12, 2015

Goodyboo dear cheesy

You're the best


*hugs and kisses*

Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:08am On Oct 12, 2015
Mrbllymer:
yea, we'r to sign on it! Rectify the login issue, incase of new development.

The login issue is from my phone. Other people can login in for me on their devices.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:08am On Oct 12, 2015
Mrbllymer:
laughing really hard.

Lol grin

What's up?



cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:09am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin

I would have both

Great people and comfort



Great Rats you mean tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:09am On Oct 12, 2015
KeriBaby:
grin
Lol I know

cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:09am On Oct 12, 2015
What are you people signing oh


sad

theSpark:


The login issue is from my phone. Other people can login in for me on their devices.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:10am On Oct 12, 2015
DonPsymon:


No!

Abak Donpsymon

undecided

My boo's from Abak na
The boo is supposed to follow you to Eket
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:10am On Oct 12, 2015
grin
Ah wetin i do this man na
IsiAbuncha:



Great Rats you mean tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:10am On Oct 12, 2015
DonPsymon:



Baba no fear... cheesy


There's a reason we have mami market undecided


Na to the enter mami na...



You don't know I have to eat enough for muscles sake cheesy
na xo bros....no time
Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:10am On Oct 12, 2015
DonPsymon:


Baba long time o cheesy

Where you go hide all this while sef? undecided



undecided
undecided
undecided
hide

bros I didn't hide o

just decide to be on a low key
++++
money matter

d day is near nearer nearest
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:10am On Oct 12, 2015
DonPsymon:


Lol grin

What's up?



cheesy
bro, na sky mayb sun too sha. . Am gud oh, and u?

(1) (2) (3) ... (2784) (2785) (2786) (2787) (2788) (2789) (2790) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.