NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2787) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4754079 Views)
1 2 3 ... 2784 2785 2786 2787 2788 2789 2790 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:55am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Interesting room mates over your comfort abi? Okay o! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:56am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:ur own early o...abeg when dem go lock camp...because I no dey enter assembly for sec school back den...so I dey think to enta camp after dem dne lock gate ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:56am On Oct 12, 2015 |
itoski:My type d wan finish 1 whole loaf as breakfast ![]() With 3 cups of tea ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:56am On Oct 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:57am On Oct 12, 2015 |
Hahahaha Secondary school sweet pass Uni I swear itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:57am On Oct 12, 2015 |
Aare2050:Baba long time o ![]() Where you go hide all this while sef? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:58am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Lol!!! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:58am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Yeah... Sammie2310 sha sha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:58am On Oct 12, 2015 |
Yes yes! It's just three weeks of discomfort But been stuck with boring people for three weeks ehn After parade stress person gats cool off with interesting friends na IsiAbuncha: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:00am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:That's interesting... Awkward moment when you find yasef in the remotest area *tears for keri* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:01am On Oct 12, 2015 |
Mrbllymer:bros preparation is ongoing o money money money all tenants refuse to pay Allsmyles is on shopping spree to Dubai ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:01am On Oct 12, 2015 |
![]() Not gonna happen jor #BOB DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:02am On Oct 12, 2015 |
jatau7:Baba no fear... ![]() There's a reason we have mami market ![]() Na to the enter mami na... You don't know I have to eat enough for muscles sake ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:02am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:but I enjoy my Basic days for that uni sha.....nutin beat secondary school cos of too many Haywire's roaming free ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:03am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Lol, that one na u sha No worry u go get interesting friends, just pray say ur room roof no go dey leak with rats plenty inside wey go share your provision with u + mattress wey go carry plenty bed bugs ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:04am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Dey dere d do BOB na ![]() Very soon, BOB go turn Bobby ray ![]() I know you'll be in Uyo tho... Jes pulling ya legs ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:05am On Oct 12, 2015 |
Aare2050:yea, after money na still money! U no follow her go shopping? Make other guys no shop her as takeaway! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:05am On Oct 12, 2015 |
![]() I would have both Great people and comfort IsiAbuncha: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:06am On Oct 12, 2015 |
![]() Lol I know DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:07am On Oct 12, 2015 |
DonPsymon:laughing really hard. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:07am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Haha you like the urban life it seems. We'll hangout sometime. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:08am On Oct 12, 2015 |
Goodyboo dear ![]() You're the best *hugs and kisses* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:08am On Oct 12, 2015 |
Mrbllymer:The login issue is from my phone. Other people can login in for me on their devices. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:08am On Oct 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 9:09am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby:Great Rats you mean ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:09am On Oct 12, 2015 |
KeriBaby: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:09am On Oct 12, 2015 |
What are you people signing oh ![]() theSpark: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:10am On Oct 12, 2015 |
DonPsymon:The boo is supposed to follow you to Eket |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:10am On Oct 12, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 9:10am On Oct 12, 2015 |
DonPsymon:na xo bros....no time |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 9:10am On Oct 12, 2015 |
DonPsymon: ![]() ![]() ![]() hide ![]() bros I didn't hide o just decide to be on a low key ++++ money matter d day is near nearer nearest |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:10am On Oct 12, 2015 |
DonPsymon:bro, na sky mayb sun too sha. . Am gud oh, and u? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 6 guest(s)






