NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2839) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4830017 Views)
1 2 3 ... 2836 2837 2838 2839 2840 2841 2842 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:09pm On Oct 13, 2015 |
![]() Very dope Real people I like ![]() Infact I am coming to lagos mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:10pm On Oct 13, 2015 |
I don't know which is more painful, the youths bn allienated or this old men making a issue and rub it in my face..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:10pm On Oct 13, 2015 |
haywire1:Chai , seems u be illiterate true true, why bolding '' is scheduled and you'll needThe remaining was caused by copying and pasting which i didn't check before submitting ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:11pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:but person no fit hide from camera o...kai c FCK up ...just imagine say na Nigerian and e pikin classmates see Di's stuff ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:11pm On Oct 13, 2015 |
itoski:cme y u dey talk private uni,no b private me sef attend? na jes exposure oo jare.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:12pm On Oct 13, 2015 |
![]() U see why I decided to stick to my movie What's new elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:13pm On Oct 13, 2015 |
Lol E dey happen for Nigeria too itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:13pm On Oct 13, 2015 |
Do i need to do that? balerinagold: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:14pm On Oct 13, 2015 |
elmisti:bros Nigeria Di's nt support forever young ooo...cos even companies go dey demand minimum 5yrs experience meaning say u dne dey ur thirties first ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:14pm On Oct 13, 2015 |
kikiposh:GBAM ANOTHER TOM BOY-LIKE PERSON HAS ARRIVE, WASHERE OMO IYA I DEY FEEL U GAN... NO MIND THEM JARE, DEN GO DEY FORM BUTTER MEANWHILE THEY R PAKO ![]() I LIKE UR OPEN MINDED APPROACH TO ISSUES AND UR FREE WAY OF LIFE... MAY U NEVA WALK ND TUMBLE, MAY UR DAYS BE LONG, MAY U NEVA TEEE ASO AGBA MOLE..... RIDE ON I DEY UR BACK # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:14pm On Oct 13, 2015 |
mistabiola:Lol, since u aint with any boo and not fightin for any1, oya seize this opportunity to have a company, until then |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RayAngel(f): 1:15pm On Oct 13, 2015 |
There is always going to be anoda 2morrow afta 2morrow. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:16pm On Oct 13, 2015 |
Ima yeneka, mkpo abadie, nkop ke ino utong donpsymon ama uben fien ntodo? goodyboo: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:16pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:my dear I dne see full grown man wit bald head like range rover mirror dey catwork for hot sun making d sun to dey reflect den d worst thing come be say e carry woman bag....kai.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:16pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:cme jare... dt aks no go get dope chicks..na chicky chick dem dey get ,,, |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:16pm On Oct 13, 2015 |
haywire1goodyboo CVN=109 Enugu |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:17pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:Well, cnt blv m saying this buh Audu ogbeh have great ideas |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:17pm On Oct 13, 2015 |
Ubah1:LOL HAHAHAHAHAHHAHA SEE THIS BUSH MAN SHAA, DID U PASSD THRU SCHOOL OR SCHOOL PASSED THRU U ![]() O'BOY NO VEX MAN FOR HERE, ACCEPT AND CORRECT UR ERROR # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:17pm On Oct 13, 2015 |
I dey tell u Aks bye bye now ![]() Hehehe But gidi lifestyle sha Stress does not look good on me at all mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:18pm On Oct 13, 2015 |
haywire1:o ti craze gan tipe,,no be today,,buh na naw i dey get confirmed confirmento.. no be una boiz dey mk girls form? wen all of u be shouting i want a cream chick dts posh like say una cream too...lolllllllllllllll.... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:18pm On Oct 13, 2015 |
RayAngel: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:18pm On Oct 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:18pm On Oct 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 1:19pm On Oct 13, 2015 |
mustydeen: Bro, you better listen to that beautiful lady and back off... Keribaby is taken... Shikena... where is elmisti sef... **I paid dat guy to keep niggas lyk dis out** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:19pm On Oct 13, 2015 |
Hey somfin haf hapun oh mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:19pm On Oct 13, 2015 |
Okay, now nah english wahala dey on ground.. Kwakwakwakwakwakwa, this house ehn.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:19pm On Oct 13, 2015 |
mobi18: ...haha...which one cos report reaching my desk say e get private uni where no dey allow people eat red meat ooo...I no wan even talk o phone....#SI can't be Constrain# |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:20pm On Oct 13, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:20pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:u'll get used to it trust me,it took me a while to adjust to okada life wen i got into d uni.. infact,one pidgin,i no sabi speak,even to hustle for things,i no sabi.. buh after spending 5 years dere,i cnt speak a sentence wiout putting pidgin plus i now like to hustle,infct i like backdoor nd shortcut things |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:21pm On Oct 13, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:22pm On Oct 13, 2015 |
elmisti:too late...I av paid for all d green vegetables DAT will carry me till after camp ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:22pm On Oct 13, 2015 |
KeriBaby:Today akwa-ibom tomorrow Lagos, nne pick one and hold ur peace biko. Make I no see u for lagos sha, ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4

, seems u be illiterate true true, why bolding '' is scheduled and you'll need




