Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,533 members, 7,812,652 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 04:54 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2842) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (3996888 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2839) (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:46pm On Oct 13, 2015
mobi18:



abeg wich 1 be landmark,no be dat cu broda wey dey omu aran? lolllllllllll,,omo get inside,wat re u finding ere grin grin grin grin

Lol grin grin

Na my school u dey talk to like dat



I no blame you, na cos u get money attend such school cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:46pm On Oct 13, 2015
itoski:


ah u Eva heard of militant lodge d full aluu fit no get light but those lodes dey get lite ehn..
u go see students dey fight to get accommodation for dere cos na sure flexing..

bro,we no need millitant lodge,all of us dey chop dey drink togeda,,d diff btw uniport and okada is that uniport has a bit of discipline,at least,e get some kaind things wey u go do wey dem go chastise una,nuffing like discipline for okada ooo,ders dis gul that has spent 8 years studying pol,i met her dere nd left her dere,,,e get one boy too wey dey don expel 6 times recall again
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:46pm On Oct 13, 2015
dossylvanus:
Oh, i am VERY WELL. Thank You bumbum.

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by balerinagold(f): 1:46pm On Oct 13, 2015
goodyboo:

the matter is worth dying for my dear...

u need to c 4 urseff.
lol I can see lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:46pm On Oct 13, 2015
Finally!....murray bruce speaks!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:47pm On Oct 13, 2015
Ubah1:


Lol grin grin

Na my school u dey talk to like dat



I no blame you, na cos u get money attend such school cheesy cheesy

wich school be dat...lol,,ur uni sef no dey pay half of wetin we dey pay per session for okada nd so u sabi speak pidgin,na im u con dey rap english like say u be prince william son
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:47pm On Oct 13, 2015
grin
Lol junkies wey dey uniport dey uncountable o
No jokes both male and female nothing dem no dey take

Some of them look sick because of alcohol and drugs

U no fit set party as a student for Up for open lounge or place

Because of highness na hotel suites we dey run party

Hehehehe I miss school o
But dat one no be like abeg

mobi18:


lol,all dose coda shii na old something,na crack we dey do,,i dnt fink any uni has ever produced d numba of junkies we have produced,ask nybody.. plus u dey hear of coda lords bah,,,na dere dem dey plenty... even ref,roach,tram sef,we get wholesale shop for am..even we get 2 abortion centres wey dey known to evrybody
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:48pm On Oct 13, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]



LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***

#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:48pm On Oct 13, 2015
kikiposh:

Dont do this, pls tell us what i saw, u already know people are scared, i registered on the first day to avoid wahala , biko tell us what u saw

I didn't see anything but I believe we will get our first preferred choice
Re: NYSC 2015 Batch B House by sod09(m): 1:48pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Is this photoshop or real!
Cc all Football lovers
is dat a string or wat grin grin...
Is shd be Photoshop
Becos I dnt believe in coincidence angry angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:49pm On Oct 13, 2015
DonPsymon:



grin


What's good bruh!?

Everything good and working in our favour
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:49pm On Oct 13, 2015
haywire1:


LOL THE GUY WAN DEY FORM OYINBO MAN NI JARE grin grin grin grin.. HE FORGET SAY WE NIGERIANS SABI USE OF ENGLISH PASS OYINBO grin grin grin


#
Nigerians use English kai...
we dey chop am raw like fresh tomatoes grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 1:49pm On Oct 13, 2015
Sammie2310:


Ma'am
Don't get me wrong
Am definitely not after goodyboo
she's my ex
keribaby is the one...
And the only one for me...

#smiles#
@KeriSam
notice to all
sammy2310 is my Ex. e-boo
we still frnds though
#but wait ooo,Sammy y u de always vex #
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:49pm On Oct 13, 2015
Lol yea
sod09:
is dat a string or wat grin grin...
Is shd be Photoshop
Becos I dnt believe in coincidence angry angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:49pm On Oct 13, 2015
mobi18:


bro,we no need millitant lodge,all of us dey chop dey drink togeda,,d diff btw uniport and okada is that uniport has a bit of discipline,at least,e get some kaind things wey u go do wey dem go chastise una,nuffing like discipline for okada ooo,ders dis gul that has spent 8 years studying pol,i met her dere nd left her dere,,,e get one boy too wey dey don expel 6 times recall again


8 years studying pol...she shld be given msc join ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:50pm On Oct 13, 2015
DonPsymon:



Yeah


cheesy


Like me


*dancing azonto*

Lol.. If you dancing azonto then am dancing the way David dance inside the bible grin grin cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:50pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
grin
Lol junkies wey dey uniport dey uncountable o
No jokes both male and female nothing dem no dey take

Some of them look sick because of alcohol and drugs

U no fit set party as a student for Up for open lounge or place

Because of highness na hotel suites we dey run party

Hehehehe I miss school o
But dat one no be like abeg


d truth is its so difficult to attend such schools nd nt get lost... truly,na God;s grace call me back oo,i know where i don reach even wid dis my innocent face grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:50pm On Oct 13, 2015
DonPsymon:



Omo ale jati jati


Onyaala


Ewu


Waaka undecided


Banza cheesy

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 1:50pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
grin
E concern u? Lol

Lagos it is




Somebody is playing with fire, cheesy
Hmmmm, ok oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:50pm On Oct 13, 2015
She wanted to quote wailing

Wailing wailer asked us to check our dashboard
Walspring:


I don't grab your post
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:51pm On Oct 13, 2015
grin
Lol
IsiAbuncha:




Somebody is playing with fire, cheesy
Hmmmm, ok oh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 1:51pm On Oct 13, 2015
mobi18:


wich school be dat...lol,,ur uni sef no dey pay half of wetin we dey pay per session for okada nd so u sabi speak pidgin,na im u con dey rap english like say u be prince william son


Hehehehe, na engineering course i studied oo


5yrs of dat pay no be beans oooo cheesy


How much dat ur school dey pay sef, e pass 500k angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:51pm On Oct 13, 2015
elmisti:



8 years studying pol...she shld be given msc join ooo

lol,,dey plenty like dat,buh dis particular lady used to be my friend.. dee mama.. hmmmn grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:52pm On Oct 13, 2015
Exactly my sister

It is good to apply wisdom o
Know when is enough.. Ya dig?

mobi18:


d truth is its so difficult to attend such schools nd nt get lost... truly,na God;s grace call me back oo,i know where i don reach even wid dis my innocent face grin grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:52pm On Oct 13, 2015
dossylvanus:
Do you even know the meanings of what you spout?

Help me ask am
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:52pm On Oct 13, 2015
elmisti:



Its not a rule bro....its a jungle decree!
kai boss...u no know say Di's man dne build two mansions for different jungle....am d jungle king u av been hearing rumors about
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 1:53pm On Oct 13, 2015
KeriBaby:
Is this photoshop or real!
Cc all Football lovers

That should be jazz so that the guy can score.. grin grin cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 1:53pm On Oct 13, 2015
elmisti:




*grab mobi by d waist*......*kiss her cutely*




*heartbeat frequency changed*



Oya look down and pass away......buh if it still maintains same frequency...go see ya doctor!
lol DAT feeling seeing ur crush falling for a true junky grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:53pm On Oct 13, 2015
DonPsymon:



Ehn



Face your front and be going na undecided


Who's talking to you before?

Better.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 1:53pm On Oct 13, 2015
Ubah1:



Hehehehe, na engineering course i studied oo


5yrs of dat pay no be beans oooo cheesy


How much dat ur school dey pay sef, e pass 500k angry


Pssssst!.....if I sama u one slap u will correct that pidgin blunder....dere is ntn like studied in pidgin....mobi, no force dis guy to speak language wey he no undrstnd
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:54pm On Oct 13, 2015
Ubah1:



Hehehehe, na engineering course i studied oo


5yrs of dat pay no be beans oooo cheesy


How much dat ur school dey pay sef, e pass 500k angry

u be jew,ah swear down..i spent 5 years in uni kos i studied law,1 year in law school.. nd for each of dt year in uni,i payed 700k.. nd my final year,i paid 820k,kos d school fee was hiked.. all professional courses pay 920k naw.. my sista attended cu too,so i know as una take be grin grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:54pm On Oct 13, 2015
grin
Abi na
Walspring:


That should be jazz so that the guy can score.. grin grin cheesy

(1) (2) (3) ... (2839) (2840) (2841) (2842) (2843) (2844) (2845) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.