Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,704 members, 7,865,798 topics. Date: Thursday, 20 June 2024 at 05:54 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2887) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4054455 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2884) (2885) (2886) (2887) (2888) (2889) (2890) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:56am On Oct 14, 2015
grin
Correct
Ese00:
Nothing is showing on my dashboard. I have nothing to fear. Abuja A listers, where u guys at?

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:57am On Oct 14, 2015
Hahahaha

Go and read previous pages jare
IsiAbuncha:



If I bite ur eyes ennnn! This time & energy u use type wetin u reply me, if u use am tell me wetin dem dey discuss e bad?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:58am On Oct 14, 2015
jatau7:
http://www.nysc.gov.ng/

Jatau!!! Where will I write/input my details, ontop of ur head? cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:58am On Oct 14, 2015
theSpark:
Where's Ademasta

I hear say you wan customise your khaki and put stars and eagles on top the shoulder.

Na true?


Bet you know say e no go bad ba


undecided


Where I go get stars from sef undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 9:59am On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:



What are/were they seeing sef? What's the discussion about
Topic, (The 3choices just for surveying)! ! ! Peeps just dtey make issue outta nothing, wats the essence of surveying? Atleast we heard 1 of our choices should appear so what else? ! !

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:59am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin Correct

Lol grin

We're not alone grin

#TeamDidntSeeIt during reg and on dashboard undecided

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:00am On Oct 14, 2015
Pages must turn

Mrbllymer:
Topic, (The 3choices just for surveying)! ! ! Peeps just dtey make issue outta nothing, wats the essence of surveying? Atleast we heard 1 of our choices should appear so what else? ! !
Re: NYSC 2015 Batch B House by Rocorleone: 10:01am On Oct 14, 2015
Sanchez01:

Hahahaha! Abi, I pray we all get our heart desiressmiley
Amen!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:01am On Oct 14, 2015
Hehehehe

This thing dey vex some people sha


Y'all shouldn't take this thing too serious
Wednesday is here already
DonPsymon:



Lol grin


We're not alone grin


#TeamDidntSeeIt during reg and on dashboard undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:01am On Oct 14, 2015
chimajii:


Jatau!!! Where will I write/input my details, ontop of ur head? cheesy
wen d tin open go dat online registration side.....den u go see one red link for d right saying log in if u already have an account. ...den input ur details

Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 10:03am On Oct 14, 2015
True

Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:03am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
What's wrong with checking their dashboards shebi it is their own

Is not like it has a limited number of times grin


Anyways everything go work out for my good finally

if u say so ...

buh they shd stop taking everything serious cos it won't change anything.

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:04am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Hehehehe
This thing dey vex some people sha

Y'all shouldn't take this thing too serious Wednesday is here already

I d tell you cheesy

But tru tru... I didn't see anything during reg too... cheesy

And I just logged in via PC nw, still didn't see anything undecided

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Ese00(f): 10:04am On Oct 14, 2015
The people who are forming boss saying if u don't get ur state of choice wait till next year are the people that registered from friday with just northern states left. Biko make I hear word. Next time you will do first come first serve things grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 10:04am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Pages must turn
Turning to the target.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:05am On Oct 14, 2015
Saw it on the day of registration or now

ifeanyija:
True
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 10:06am On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:
In the Books of Charles Chapter 8 vs 10 it says;
Blessed are those who do not expect anything good and free from man for they shall not be disappointed

NYSC palava
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:06am On Oct 14, 2015
goodyboo:


if u say so ...

buh they shd stop taking everything serious cos it won't change anything.
yes dear....maybe dem don even finish to dey process d tin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:07am On Oct 14, 2015
DonPsymon:



I registered on the first day so undecided


Didn't see it cheesy


Same here but saw it undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:08am On Oct 14, 2015
Sanchez01:

Hahahaha! Abi, I pray we all get our heart desiressmiley

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:08am On Oct 14, 2015
Ese00:
The people who are forming boss saying if u don't get ur state of choice wait till next year are the people that registered from friday with just northern states left. Biko make I hear word. Next time you will do first come first serve things grin



Lollll




Spot on!



You nailed it jare grin


They just mad cause they didn't select the states they wanted grin



Loolll

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:08am On Oct 14, 2015
If NYSC Should post ya'll according to your first choice;

Abia - 100
Adamawa - 50
Akwa-Ibom - All of una!!! (NYSC Officials see the list dem do like dis grin )
Anambra - 100
Bauchi - Nobody
Bayelsa - 25
Benue - 25
Borno - No corper found (in 2nd or 3rd choice sef na just only by error)
Cross - Rivers - 50
Delta - 100
Ebonyi - 25
Ekiti - 25
Edo - 25
Enugu - 100,000,000 (DG see the figure him just do like dis cheesy )
Gombe - Still Searching
Imo - 50
Jigawa - 50
Kaduna - 1,000
Kano - 1,000
Katsina - 500
Kebbi - 500
Kogi - 50
Kwara - 10
Lagos - (Na only people wey runs dey get am, no even bother sef)
Nassarawa - 100
Niger - 500
Ogun - 25,000 (Just because e near Lagos, some take am as alternative)
Ondo - 10,000
Osun - 500
Oyo - 10,000
Plateau - 1,000
Rivers - (People think say as you enter the state government go give u oil work sharply! I laugh cheesy )
Sokoto - 1 person
Taraba - 50 (Those wey never hear of Gembu and Zing naim choose am )
Yobe - Only Cattle found
Zamfara - 100
FCT Abuja - 1,000,000,000,000,000,000,000,000,000 (OUT OF RANGE and still counting/ The DG be like “These peeps are jokers! smiley )


Nigerians too like better thing,
Make we dey look, 21st no far smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:09am On Oct 14, 2015
Tru tru I no see too
DonPsymon:



I d tell you cheesy


But tru tru... I didn't see anything during reg too... cheesy


And I just logged in via PC nw, still didn't see anything undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Rocorleone: 10:09am On Oct 14, 2015
ifeanyija:
True
What were your choices
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:09am On Oct 14, 2015
donasere:



Same here but saw it undecided


Eyaa undecided


Pele cheesy


I tell you say my own no d show till now sef... You see am for your dashboard
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:10am On Oct 14, 2015
Hahahaha

Who no like better thing
IsiAbuncha:
If NYSC Should post ya'll according to your first choice;

Abia - 100
Adamawa - 50
Akwa-Ibom - All of una!!! (NYSC Officials see the list dem do like dis grin )
Anambra - 100
Bauchi - Nobody
Bayelsa - 25
Benue - 25
Borno - No corper found (in 2nd or 3rd choice sef na just only by error)
Cross - Rivers - 50
Delta - 100
Ebonyi - 25
Ekiti - 25
Edo - 25
Enugu - 100,000,000 (DG see the figure him just do like dis cheesy )
Gombe - Still Searching
Imo - 50
Jigawa - 50
Kaduna - 1,000
Kano - 1,000
Katsina - 500
Kebbi - 500
Kogi - 50
Kwara - 10
Lagos - (Na only people wey runs dey get am, no even bother sef)
Nassarawa - 100
Niger - 500
Ogun - 25,000 (Just because e near Lagos, some take am as alternative)
Ondo - 10,000
Osun - 500
Oyo - 10,000
Plateau - 1,000
Rivers - (People think say as you enter the state government go give u oil work sharply! I laugh cheesy )
Sokoto - 1 person
Taraba - 50 (Those wey never hear of Gembu and Zing naim choose am )
Yobe - Only Cattle found
Zamfara - 100
FCT Abuja - 1,000,000,000,000,000,000,000,000,000 (OUT OF RANGE and still counting/ The DG be like “These peeps are jokers! smiley )


Nigerians too like better thing,
Make we dey look, 21st no far smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:10am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Tru tru I no see too
Mke dem d see things n grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 10:11am On Oct 14, 2015
Ese00:
The people who are forming boss saying if u don't get ur state of choice wait till next year are the people that registered from friday with just northern states left. Biko make I hear word. Next time you will do first come first serve things grin


Lol

Para!

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:12am On Oct 14, 2015
Just in: if you saw that notice on your dashboard, kindly prepare for Borno undecided

NYSC the use style console you now...

As you know, they started deployment today... So its jes stylish consolation...

Might as well join the consolation crew...

Take heart eh



Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:13am On Oct 14, 2015
Hahahaha

You don kolo finish

DonPsymon:

Just in: if you saw that notice on your dashboard, kindly prepare for Borno undecided


NYSC the use style console you now...


As you know, they started deployment today... So its jes stylish consolation...


Might as well join the consolation crew...


Take heart eh




Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 10:13am On Oct 14, 2015
IsiAbuncha:
If NYSC Should post ya'll according to your first choice;

Abia - 100
Adamawa - 50
Akwa-Ibom - All of una!!! (NYSC Officials see the list dem do like dis grin )
Anambra - 100
Bauchi - Nobody
Bayelsa - 25
Benue - 25
Borno - No corper found (in 2nd or 3rd choice sef na just only by error)
Cross - Rivers - 50
Delta - 100
Ebonyi - 25
Ekiti - 25
Edo - 25
Enugu - 100,000,000 (DG see the figure him just do like dis cheesy )
Gombe - Still Searching
Imo - 50
Jigawa - 50
Kaduna - 1,000
Kano - 1,000
Katsina - 500
Kebbi - 500
Kogi - 50
Kwara - 10
Lagos - (Na only people wey runs dey get am, no even bother sef)
Nassarawa - 100
Niger - 500
Ogun - 25,000 (Just because e near Lagos, some take am as alternative)
Ondo - 10,000
Osun - 500
Oyo - 10,000
Plateau - 1,000
Rivers - (People think say as you enter the state government go give u oil work sharply! I laugh cheesy )
Sokoto - 1 person
Taraba - 50 (Those wey never hear of Gembu and Zing naim choose am )
Yobe - Only Cattle found
Zamfara - 100
FCT Abuja - 1,000,000,000,000,000,000,000,000,000 (OUT OF RANGE and still counting/ The DG be like “These peeps are jokers! smiley )


Nigerians too like better thing,
Make we dey look, 21st no far smiley
kwikwikwi, who no like better tin? If DG GET pikin wey wan serve, temme say he/she no go serve where im want?
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 10:14am On Oct 14, 2015
Mrbllymer:
Topic, (The 3choices just for surveying)! ! ! Peeps just dtey make issue outta nothing, wats the essence of surveying? Atleast we heard 1 of our choices should appear so what else? ! !




Ohhh, Ok Thanks.
What I sha know is, doz 3states selected can restrict those who intend to manipulate their posting.
U can't runs it to a state outside the 3 u selected, that one is certain.
A reliable source once told me each state has its quota so once its full, the remaining peeps hoping on it na only God go fit decide their fate.
Lastly sha na dem sabi, me as I dey here so my own don dey settled cheesy
I dey sure about where I dey go and I no dey bother

(1) (2) (3) ... (2884) (2885) (2886) (2887) (2888) (2889) (2890) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.