Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,370 members, 7,861,020 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 09:13 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2893) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4049335 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2890) (2891) (2892) (2893) (2894) (2895) (2896) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:08am On Oct 14, 2015
tk4life:
haywire1 u don start again bah... am nt scared ooooe4ven if na sambisa forest dem put me i will go dia cuz e go make redeployment easy 4 me grin grin grin grin grin grin

Lol, Henhen I pity una wey dey hope on redeployment grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:08am On Oct 14, 2015
Ubah1:



Point taken bro cool

Noted big boss
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 11:08am On Oct 14, 2015
ademasta:

Na true o... Hope soldiers no go drill me sha

Try am. If they allow you I go follow suit. I go buy bullet proof vest dey wear on top my khaki dey use am do swag.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:09am On Oct 14, 2015
ThankGod
grin
tk4life:
baibe he nor easy oooo bt God dey sha cuz last last i go smile my famz her gud dem dey lag dey flex i dey even prep 4 TOEFL ooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:09am On Oct 14, 2015
tk4life:
baibe he nor easy oooo bt God dey sha cuz last last i go smile my famz her gud dem dey lag dey flex i dey even prep 4 TOEFL ooo

Sorry to interrupt, why not IELTS since it's easy to pass compare to toefl
Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:10am On Oct 14, 2015
haywire1:


Sorri bro, U need to buy N345 scratch card cos pcm b15 list has closed

#

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 11:10am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Thespark I don't know if that other guy tried to answer you or not
So.........

Philosophizing is something I do everyday grin

Business Ethics
Logic
Research methods
Phil of education
Phil of sociology
et all

These are some applied-philosophy courses that we studied in school
so if i decide to go into any of those sectors I would excel

Philosophy deals with

Analysis
Criticism
Ethics
Logic
Reasoning

And we need these skills no matter what profession we're into

Asking the why and how questions making sure that we come up with the best result there is
Isn't that what every organization wants?



Most philosophy graduates go into
lecturing jobs
Some are amazing writers
Some are consultants
Some Admin managers
Some into politics
Philosophy students can excel wherever because of the skills of criticism, analysis, and logic imbibed in them


Philosophy may not provide a solution to the dilemma's of the world like science but it is a great guide.
Philosophical principles are used in solving these dilemma's


This is lovely.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ubah1(m): 11:10am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin
You mean attention gotten?

Lol kerii, wetin i do u dis early morning cheesy



U drink alomo mixed with weed and milk this morning? grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:11am On Oct 14, 2015
Walspring:


Yes but you know the hurdles people in science are facing with the wicked saddist lecturer there

Lol.... Every Faculty have such lecturers... Lecturers who want to prove by all means that they worked very hard to get to where they are and no student can attain that height no matter how hard they try.
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:11am On Oct 14, 2015
Walspring:


Which one is BBF?

unilorin...better by far!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:11am On Oct 14, 2015
elmisti elmisti elmisti shey because u don dey hammar frm left n right u don 4get ur padi bah no wahala no wahala God dey see ppl wey dey dizz diA guyz cool cool cool cool cool cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:12am On Oct 14, 2015
ifeanyija:
u may be d one to get d worst, 21st will tell, don't wish some1 bad

Ogbeni y do u like poke nosing undecided undecided undecided.. u go dey jump anyhow like puma, where dd u see "wish u bad' in my words...

If u no get beta tin to quote, scroll up nd click log out angry angry angry

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 11:12am On Oct 14, 2015
KingJB:

grin grin
Good morning,
The President in absentia, Mobi18 The vice President, Elmisti The Thread's ambassador, Xcozee The thread originals, 2el Babatawa Et Al The fallen heroes, dossylvanus The Aristotle of our time, Mistabiola The better antagonist, Haywire1 The queen of the thread, Harinholar My Lord, Mobi18 The great communicator, goodyboo The underrated lover, sammie2310 The Rome in making, Aare2050 The unique lover, Ademasta The pride of the thread, keribaby The gentle lady, zeeenas Footballers in our midst Iykebest1 Sambest2 Face of B15, Hilsocial The perfect ghost lover, Allsmyles Couples in our midst Aare2050andallsmyles El-Dola of blessed memory Elmobi in the making HarinholarAdemasta JibriljuniorHaliluck Xcozeezeenas Senior member of the press, Omitooguns Minister in cooler, isiabuncha My lords spiritual and temporal Members of the press, Ghost modes All other protocols duly observed.... grin
weldone oooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:12am On Oct 14, 2015
Walspring:


Check nke?

There are somethings we don't need to be panic about because it will change the thinking and other things involved

My mind is at ease since I am sure that I will be posted to where my heart desire



That's the spirit!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:12am On Oct 14, 2015
cool
Thanks
theSpark:


This is lovely.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 11:12am On Oct 14, 2015
Annybens1993:
Boo of life
Oh look just at her smiley
I don't regret forsaking others for her.

Isn't she lovely Isn't she wonderful *sings along to stevie wonder *
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13am On Oct 14, 2015
hilsocial:

oh u de rank ur boos as premier league ranking. ok na.
Ahahahahaa
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:13am On Oct 14, 2015
Walspring:


Sorry to interrupt, why not IELTS since it's easy to pass compare to toefl
bro to me toefl is more easy ooo n d skuls wey boiz nid to go require lyk 70 ets score ooo unlike ietls wey dey require higher score n 4rm d mock examz i took on line guy i prefer toefl to ietls
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:14am On Oct 14, 2015
What's with this una better by far mantra sef


Una better pass who
seun305:


unilorin...better by far!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:14am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
ThankGod
grin
yh make sense so hw flexing nau
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 11:14am On Oct 14, 2015
haywire1:


Ogbeni y do u like poke nosing undecided undecided undecided.. u go dey jump anyhow like puma, where dd u see "wish u bad' in my words...

If u no get beta tin to quote, scroll up nd click log out angry angry angry

#
so u dey fear?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:14am On Oct 14, 2015
grin

Go and dig up better rumour
Ubah1:


Lol kerii, wetin i do u dis early morning cheesy



U drink alomo mixed with weed and milk this morning? grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:15am On Oct 14, 2015
tk4life:
elmisti elmisti elmisti shey because u don dey hammar frm left n right u don 4get ur padi bah no wahala no wahala God dey see ppl wey dey dizz diA guyz cool cool cool cool cool cool


God go 4give U......did u get in on d bbm channel?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:15am On Oct 14, 2015
No flexing for fam house angry
tk4life:
yh make sense so hw flexing nau
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:16am On Oct 14, 2015
theSpark:
Oh look just at her smiley
I don't regret forsaking others for her.

Isn't she lovely Isn't she wonderful *sings along to stevie wonder *
Awwwww.... I feel flattered wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:16am On Oct 14, 2015
PREFERED STATE OF DEPLOYMENT
NYSC B'15

[size=14pt]
NYSC B'15 CMs THAT HAVE REG ONLINE:
[/size]



LAGOS
Haywire1 105***
Goldenone 108***
donasere 116***
Doublelady 123***
horladmejy 115***
debeejay 115***
Pwettyface 119***
Adeola007 144***
Annybens1993 125***
Sammy231 105***
Blym 114***
Ekeneluvsu 111***
Idirect 150***
Walspring 106***
Eseohe23 117***
Donxab 109***
Kingnap 112***
Jaziridon 107***
Mobi18 176***
Eclipserhemmy 116***
Sharethemoney 148***
Hazelle 109***
Playbooygang 117***
Debris 132***
Adakoleagbenu 133***
Christay 127***
Zaynab9876 108***
Lawlardee 146***
Jibriljunior 113***
Gallery0519 111***
Favour89 141 ***
Ubah1 123***

CROSS RIVER
bolakale30 140***


ENUGU
Gazaliah 107***
Tonyx4x44
Onuwaje 124**
Wamenzy 126***
Mekstaniac 113***
Viktaslim 121***
Folabimi 136***
Easysam14 119***
Jayesq 140***
Neduzze5 106***
Laxlondon 104***
Goodyboo 109***

ANAMBRA
Whodohgeepee 121***
Soyedele1 174***

AKWA IBOM
Gbest58 112***
Omitooguns 104***
Ifeanyija 104***
Williamsnedd 120***
Henrybright 115***
Thespark 159***
Sod09 111***
Ijekul 141***
Mistersle3m 161***
Harinholar 116***
Donpsymon 110***
Mcdonald59 117***
Sugahylz 119***
Emphasizer 138***
Solomonodimegwu 158***
Mcdonald59 117***
Chemss 108***
Iamauxin 121***
Heybel 129***
Bharkarh 130***
Majidyusuf 120***
Jatau7 112***

OGUN
Muhyideenabdul 141**
Chrisco4christ 111***
Flex12 125***
Jglad 156***
Elmisti 159***
Ogbetty 111***
Whizqueen 173***
Blessedgurl 108***
Mistabiola 117***
Rmfunky 105***
Haykayjay 119***
Biggie023 172***
unikdamzel 131***
Encrypt 114***
Itoski 126***

ABUJA
Faithluv5 121***
Hilsocial 114***
Solecontroller 117***
Idee91
LifeIsGuhd 105***
Emerich 110***
Pascal2young 104***
Jerry24kay 157***
Marcelinho 129***
Icehood 117***
Hadassaheke 114***
SirMalik 120***
Yubbie86 128***
Ahmed4luv 121***
Kogistan 107***
Nigpatriot 114***
Odjirigho 105***
Ifetoyosi 112***
Kenkwoe 105***
Walexy04eva 106***
Kunlesufyan 112***
Shegofams 146***
Lollitapop 106***

OYO
Wunmi590 109***
Bjay5585 105***
Seun305 170***
Sambest2 201***
Holumiedey 127***

RIVERS
Akeema14 108***
Ajistai2003 107***
Danpaul1 107***
kaysteelz 209***
Aare2050 137***

BORNO
Ayima 151***

IMO
Elevation 127***

EBONYI
Desdola 185***

SOKOTO
Mukhcech 147***
Walad4yhu 114***
Analystsheriff 191***

KWARA
Ibraheematics 116***

KATSINA
Orogodoganyin 112***
Shawwal1 121***

EDO
Susskid 124***
Humblega 110***

KADUNA
dossylvanus 160***

NASSARAWA
Tk4life 134***

OSUN
BecaciaBarbie 163***
Zeeenas 166***

DELTA
Sayid 114***
Dejiadisa 150***
Klasiknonie 107***

ONDO
Ademasta 114***
Atospet 112***
balerinagold 167***

BENUE
Starlight10 105***

NASSARAWA
Abdrazak 128***

#
Make una mention me (Haywire1) with ur first state of Choice and first 3digit of ur CUN. Use this format, moniker,first 3digits of ur CUN,State.
[/b]
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:16am On Oct 14, 2015
Walspring:


Sorry to interrupt, why not IELTS since it's easy to pass compare to toefl



Depends on the country he applies to.


Britain favours IELTS over TOEFL, and vice versa for the USA.
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:16am On Oct 14, 2015
haywire1:


Lol, Henhen I pity una wey dey hope on redeployment grin grin

#
itz nt abt hoping itz d tru 1 of my padi because of redeployment choose borno adamawa n zamfara believe me dat guy na heavy beliber on redeployment dat guy just give me hope wen ever i see am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:17am On Oct 14, 2015
Walspring:

Nah so.. Are you Ondo or Ado or ife or Lagos based?
IB based
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 11:17am On Oct 14, 2015
Sorry too
Annybens1993:

I'm lost... Sorry
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:17am On Oct 14, 2015
KeriBaby:
What's with this una better by far mantra sef


Una better pass who

tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue

oya take lollipop
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:17am On Oct 14, 2015
dossylvanus:




Depends on the country he applies to.


Britain favours IELTS over TOEFL, and vice versa for the USA.
bro na europian countries i wan go n msc ooo countries lyk estonia latvia gorgia belgium or even south korea

(1) (2) (3) ... (2890) (2891) (2892) (2893) (2894) (2895) (2896) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.