NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2914) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4732664 Views)
1 2 3 ... 2911 2912 2913 2914 2915 2916 2917 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:24pm On Oct 14, 2015 |
2 days without light! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:24pm On Oct 14, 2015 |
seun305:Kolomental ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 6:24pm On Oct 14, 2015 |
ademasta:see this man fa! U wan c wetin some pple see wey kari dem go place of eternal rest abii? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 6:25pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
jatau7:Baba babes plenty na... Look well... You go see. Look out for beauty and brains sha... So that una children go be like Albert Einstein ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
itoski:hahahhahah....if I hear....u wont understand |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 6:25pm On Oct 14, 2015 |
By this time next week life changing events go dey happen. I forsee many eboos divorcing. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:25pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:u wee deny na, isit nor u ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 6:26pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:Na why I follow annybens1993 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:27pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:27pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:u wia no bro....I no dey carry last na.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:28pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:29pm On Oct 14, 2015 |
theSpark:see when pipol go carry lamp dey find enemies follow road |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:29pm On Oct 14, 2015 |
jatau7:Ma G, I trust you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:30pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 6:30pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:na xo boss |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:30pm On Oct 14, 2015 |
theSpark: ![]() You wan come use style tell her for hear ![]() Anyway, ma kill you move... Na twitter abi instagram ![]() Abi na back you d follow her ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 6:30pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:31pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 6:31pm On Oct 14, 2015 |
IsiAbuncha:First of all,God for bid that kind thing oo secondly,wooing/courting is advisable ooo for me eh,I will mk sure I see err'thing before then ooo cos I no wan hear say them shoot bird mama fly. it I marry man, I marry everything in him. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:31pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:speaking from expiewence? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:32pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goody1shoe73(m): 6:36pm On Oct 14, 2015 |
goodyboo:Wen dar one start kwanu? Wen I still dey reasn weda I go throw my hat in d ring... dar guy sharp sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:37pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:37pm On Oct 14, 2015 |
goodyboo:
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 6:38pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:i see!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goody1shoe73(m): 6:40pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:Guy calm down abeg,ur blood too hot. Weda na dis ur moniker dey high u, lolz |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 6:40pm On Oct 14, 2015 |
DonPsymon:Hahahahaha! I kuku know say your own no be here ... I just pray we don't get there at night. Better be at daytime, else, no sleep that day!![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 6:41pm On Oct 14, 2015 |
itoski:I swear he's got it big dats y I love him |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 6:45pm On Oct 14, 2015 |
goody1shoe73:you came quite late. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 6:45pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:Hehehehe Now you're making ghosting look terrible. You have no choice but to ghost when you see folks like;Elmisti Mistabiola DonPsymon Mobi18 ![]() Keribaby ![]() Seun305 et al... You guys are cray abeg ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)





