NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2917) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4801476 Views)
1 2 3 ... 2914 2915 2916 2917 2918 2919 2920 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pbs4real(m): 7:22pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:23pm On Oct 14, 2015 |
Sammie2310:She was expressing her freedom of thought |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:24pm On Oct 14, 2015 |
elmisti:gang rape by gays DAT guy no go Eva Eva remain dsame in this Earth ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:24pm On Oct 14, 2015 |
Sammie2310:untop d mask bah...berra |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:25pm On Oct 14, 2015 |
goodyboo:He is nt harming u in anyway na....hear him out and decide if u intrstd or not...am nt signed on to send pple way frm u na... *in my mind*...the guy might offer a bigger deal if he gets her |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 7:25pm On Oct 14, 2015 |
2915 pages already! Wow! By friday 3k don set!!! I hail una. . . . Evening e-fams . . Hw una day? Mistabiola, wetin dtey happen? Lautech no gree give us SOR! Gazaliah, he don tey wey i c ur green lyt, ow scoring? Or u yaf retired? Keribaby i 4 follow u go Akwa-ibom, bt ur e-boo na my personal person! Harinholar, wetin happen u no gree come type 4 hia! Chimaji i dtey envy ur pot belly, all e-couples make una continue 4 camp! Blessedgurl where art thou? Ademasta una workers don strike? Aare2050, ur e-boo no allow u comot? Left mansion yaf strike? Elmisti! Ow weed market? Haywire, ow bizness? Evening once again to y'all. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 14, 2015 |
Hahaha And she was still claiming right Smh Sanchez01: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:27pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:27pm On Oct 14, 2015 |
E concern u? pbs4real: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:28pm On Oct 14, 2015 |
Mrbllymer:e pure say lautech want una for stream 2.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:28pm On Oct 14, 2015 |
Hehehehe Is dat how dey use to do it seun305: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:29pm On Oct 14, 2015 |
mistabiola:elmisti,another point here oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pbs4real(m): 7:29pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:Shebi nah me u dey talk to like that I go catch. U dis evening, jez stay indoors oooh ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:30pm On Oct 14, 2015 |
elmisti:★★★Donpsymon hehehehe..... ![]() Someborry is trying to trade ya e-boo in exchange of some stipends.... Melo melo melo melo lafe wi... Melo melo melo melo lafe soh.... Kontinue ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:31pm On Oct 14, 2015 |
Mrbllymer:★★★Chill bro ![]() Howdy ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:31pm On Oct 14, 2015 |
itoski:Naa why I want make dem blow am b dat, cuz d kind pain wey go hold am, jesus fit vex com help am...and I no want make bros. J enta dis syd now...I get plenty deals wey I still dey pursue wit devil clients |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:31pm On Oct 14, 2015 |
![]() Howdy dear Mrbllymer: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 7:32pm On Oct 14, 2015 |
mistabiola:*Shoro niyen* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:32pm On Oct 14, 2015 |
pbs4real:thnks...cud use dat in camp. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 7:32pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pbs4real(m): 7:32pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:34pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:34pm On Oct 14, 2015 |
elmisti: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 7:36pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:36pm On Oct 14, 2015 |
mistabiola:client at odd hours is a badt one. stay away. I'm gud...jeez dat I m***ed ur presence here |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pbs4real(m): 7:37pm On Oct 14, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 7:37pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:Don't mind her... Blame it on 'foreign' effect. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:37pm On Oct 14, 2015 |
goodyboo:*heading to church to over pay tithes* What a gud news......kerribaby boo got no classs!....not even kindergarten!........that is how devil works.... *dancing azonto to d nearest church* Keri...seee ya life in naming ceremony |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:38pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:do what bayi? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 7:38pm On Oct 14, 2015 |
elmisti:. ayam OK wif him. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:40pm On Oct 14, 2015 |
lemme just check fotos |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:41pm On Oct 14, 2015 |
goodyboo:Issorite....I will be arnd if u nid me |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
btw nah u dey dat dp



