₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,327 members, 8,435,175 topics. Date: Sunday, 28 June 2026 at 06:38 AM

Toggle theme

Helen Paul Vs Gordons, Continues - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcHelen Paul Vs Gordons, Continues (1072 Views)

1 Reply (Go Down)

Helen Paul Vs Gordons, Continues by Nobody: 9:02am On Oct 15, 2015
Come to think of it, that word when Helen Paul say Nigerian comedians nor get joke again na true o...some of dem nor really get wetin dem dey talk for stage dis dsys including her sev. anyways Helen Paul stil say Gordons never get endorsement for 15yrs. una know say some kind coz dey break evil yoke for person life..lool...one company fit just com sign Gordons with a record breaking fee of $10.000000. watch out...
Re: Helen Paul Vs Gordons, Continues by dpete1: 2:42pm On Oct 15, 2015
so wetin u wan make i duhuh Come op,u no get sense
Re: Helen Paul Vs Gordons, Continues by Nobody: 3:23pm On Oct 15, 2015
dpete1:
so wetin u wan make i duhuh
Come op,u no get sense
you be ekpa, na every post u for dey talk put, if u nor get wetin to comment u no kpro...abegi pack well, nor dey insult me...oruuwve like u.
Re: Helen Paul Vs Gordons, Continues by dpete1: 4:19pm On Oct 15, 2015
TekaNeg:
you be ekpa, na every post u for dey talk put, if u nor get wetin to comment u no kpro...abegi pack well, nor dey insult me...oruuwve like u.
wetin dz 1 dy talk?e dy pain u say na only 1 person comment?
#mumu
Re: Helen Paul Vs Gordons, Continues by dpete1: 4:19pm On Oct 15, 2015
TekaNeg:
you be ekpa, na every post u for dey talk put, if u nor get wetin to comment u no kpro...abegi pack well, nor dey insult me...oruuwve like u.
wetin dz 1 dy talk?e dy pain u say na only 1 person comment for ur post?
#mumu
1 Reply

Gordons And Osama In 2017Comedian Gordons Says He Loves WomenMy Expensive Joke On President Muhammadu Buhari –gordons, Comedian234

Who Is Right? The Teacher Or The Student!Naija GirlsHilarious Photo: Even Cats Are Scared Of Lassa Fever!