₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,176 members, 8,420,664 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:32 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2965) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4729986 Views)

1 2 3 ... 2962 2963 2964 2965 2966 2967 2968 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 5:56pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
We'll be fine bro...

Na AKS get us cheesy
asin ehn..... no 'stories that touches the heart' #Believe
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:57pm On Oct 15, 2015
Dat's d spirit bro
Walspring:
Amen and we should keep on our faith bemuse those rumours is to drive us away from having faith
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:58pm On Oct 15, 2015
IsiAbuncha:
If e no workout he go refund me, I sure die.
2 of my friends wey been want Lagos but dem no see am choose been won runs am go lagos, I give am their money with their details. He return the money to my account, him excuse na say “You Cannot Runs It To A State You Didn't Pick During Online Registration”

Basically, the online reg dey limit ur chances of getting wetin u want if u won runs am.
But if truly they'll give u what you want is the big question.
All of us just choose 3, na only 1 many of us want for real smiley
Yeah bro grin

For real...
Me I give 1 man my call up number sha... Na my pops friend wey the work there too. I jes told him AKS... That's all cheesy

And that rumor that guy start... He said na 2nd choice dem d give o... If so na Anambra get me grin

And I have my reasons for selecting Anambra sha...
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 5:58pm On Oct 15, 2015
SirMalik:
hehehehe shahh dem say e no de keee person again
Lmao We wish mehn! Skin-diving for be Hobby
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:58pm On Oct 15, 2015
IsiAbuncha:
If e no workout he go refund me, I sure die.
2 of my friends wey been want Lagos but dem no see am choose been won runs am go lagos, I give am their money with their details. He return the money to my account, him excuse na say “You Cannot Runs It To A State You Didn't Pick During Online Registration”

Basically, the online reg dey limit ur chances of getting wetin u want if u won runs am.
But if truly they'll give u what you want is the big question.
All of us just choose 3, na only 1 many of us want for real smiley
Hmmmm

But how sure is your link for nysc office huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 5:59pm On Oct 15, 2015
IsiAbuncha:
There's a strong rumour flying across states that the self-deployment stuff was just a trick to stop peeps from working their service/posting.

E really spoil market for people wey dey do runs sha, last last if the DG succeeds in fooling many e go bad well well o! Cos I'm certain many northern states won't have enough corpers if they go by what we chose.

Make I cross leg dey look, I'm 99.9% confident Ill get what I want, I've played my part and I'm sure God has played his as well, I'm destined for greatness. Its been a long time coming smiley
Lol...HBP alert..
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:59pm On Oct 15, 2015
mistersle3m:
asin ehn..... no 'stories that touches the heart' #Believe
#TeamAlwaysBelieve bro

And I dey ready to accept anything dem bring tho... cheesy

I no get power to change their decision... And na the only thing wey the kill the call up letter fever be that sef.
Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 6:00pm On Oct 15, 2015
Mrbllymer:
kai, dnt be too serious! Never said u're an expectant.
. Hmmmmnnn
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:00pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Yeah bro grin

For real...
Me I give 1 man my call up number sha... Na my pops friend wey the work there too. I jes told him AKS... That's all cheesy

And that rumor that guy start... He said na 2nd choice dem d give o... If so na Anambra get me grin

And I have my reasons for selecting Anambra sha...
2nd Choice? Abuja? God no go gree abeg!!! sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistersle3m(m): 6:01pm On Oct 15, 2015
Marcelinho:
Eyes cloz
open eyez jare..... Make person no give u the news
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:02pm On Oct 15, 2015
IsiAbuncha:
2nd Choice? Abuja? God no go gree abeg!!! sad
Lolllll grin

See you...

Abj wey people the hurry go... You d reject am like ebola grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:02pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Roney, herrera, carrick and Rojo don show sha

But baba go play darmian for 3 young for 2 undecided
Letz watch n see!.....saturday 3pm
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:03pm On Oct 15, 2015
Walspring:
Lol.. Nah you drive her go with the napep huh
Nha, she is goin by herself, and I heard she will paddle canoe too b4 she reach village
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 6:04pm On Oct 15, 2015
Idirect....hw vahuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:04pm On Oct 15, 2015
donasere:
Letz watch n see!.....saturday 3pm
Baba I'm expecting a serious football weekend o grin

Liverpool v spurs first...
Before I talk 3 o'clock fixtures cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:04pm On Oct 15, 2015
Walspring:
Hmmmm

But how sure is your link for nysc office huh
To tell u the truth, na like 3men dey run am oh.
Na one I give money, the other one naim collect my details
Dem also get peeps wey dey run the database stuff

I don help people runs am with diz same men go states like Lag and Abj since last November, 100% record.
My time no go different abeg
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:04pm On Oct 15, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 6:05pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Yeah bro grin

For real...
Me I give 1 man my call up number sha... Na my pops friend wey the work there too. I jes told him AKS... That's all cheesy

And that rumor that guy start... He said na 2nd choice dem d give o... If so na Anambra get me grin

And I have my reasons for selecting Anambra sha...
Anambra girls ,them like to doo ..to doo ...to doo *in orezi's voice*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:07pm On Oct 15, 2015
Shea
mistersle3m:
open eyez jare..... Make person no give u the news
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:07pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:
Anambra girls ,them like to doo ..to doo ...to doo *in orezi's voice*
Me I no talk that 1 sha undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 6:08pm On Oct 15, 2015
IsiAbuncha:
To tell u the truth, na like 3men dey run am oh.
Na one I give money, the other one naim collect my details
Dem also get peeps wey dey run the database stuff

I don help people runs am with diz same men go states like Lag and Abj since last November, 100% record.
My time no go different abeg
Yes someone needs to get the link of those their IT but if I get tools am sure we guys can penetrate into their database and do it ourselves
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:08pm On Oct 15, 2015
U get eye, let jst see wat Klopp offer to EPL
DonPsymon:
Baba I'm expecting a serious football weekend o grin

Liverpool v spurs first...

Before I talk 3 o'clock fixtures cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:08pm On Oct 15, 2015
SirMalik:
dat could b chromosomes to giv birth to one wonderful baby o, leta one peole go dey go herbalist say dem no fit gv birth
Lol!!!!

Harbalist na after d babe gree make d guy jump without swimming trunks and hin come fill am up but she do mistake comot both the womb n the pikin!

#shikena
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:09pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Me I no talk that 1 sha undecided
undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:10pm On Oct 15, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:10pm On Oct 15, 2015
Marcelinho:
U get eye, let jst see wat Klopp offer to EPL
You understand ba? cheesy

I've always liked him and his charisma, and although I don't want him to succeed at Liverpool... I see dem as a threat with him there.
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 6:11pm On Oct 15, 2015
seun305:
I can't still blive d dude graduated frm a uni!
Deep words!!

#shiikena
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:11pm On Oct 15, 2015
huh
donasere:
Lol!!!!

Harbalist na after d babe gree make d guy jump without swimming trunks and hin come fill am up but she do mistake comot both the womb n the pikin!

#shikena
Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 6:11pm On Oct 15, 2015
Walspring:
Yes someone needs to get the link of those their IT but if I get tools am sure we guys can penetrate into their database and do it ourselves
O boy! E go hard u o, even if say u get 1st Class for Computer Science still get distinction for MSC in Information Technology. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 6:12pm On Oct 15, 2015
Walspring:
Yes someone needs to get the link of those their IT but if I get tools am sure we guys can penetrate into their database and do it ourselves
*eavesdropped*

Howhuh

Your read computer science... cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:12pm On Oct 15, 2015
How can u nt want hm to succeed? Bt he wnt win d first match dat 4 sure
DonPsymon:
You understand ba? cheesy

I've always liked him and his charisma, and although I don't want him to succeed at Liverpool... I see dem as a threat with him there.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 6:13pm On Oct 15, 2015
No mind them
DonPsymon:
*eavesdropped*

Howhuh

Your read computer science... cheesy
1 2 3 ... 2962 2963 2964 2965 2966 2967 2968 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)