NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2973) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4738737 Views)
1 2 3 ... 2970 2971 2972 2973 2974 2975 2976 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:00pm On Oct 15, 2015 |
☆☆☆ WHERE'S IMAM GAZALIAH A.K.A GAFARU ☆☆☆☆ # GOALLLLLĹLLLLLL GOALLLLLĹLLLLLL GOALLLLLĹLLLLLL I WAN SCORE ENTER 3K, WATCH OUT # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:01pm On Oct 15, 2015 |
Xcozee:Oga Xcozee, any idea if I can use my white background passport pls? I get 16 copies ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elemhusny(m): 8:02pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:Ogah we must reach dat 3k o... I even go jail (ban) for two weeks o. just becos at 2k4 I try help d ministry. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:02pm On Oct 15, 2015 |
Good evening everyone Itoski and Mistabiola plus including elmisti una just use me dey catch groove today abi Omitooguns Akwa-Ibom Ayaya truly ![]() Sammie2310 my sweet e-boo how art thou |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:03pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:04pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha:dem dey mad...dem wan use our paper dey go collect akara every night... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:05pm On Oct 15, 2015 |
![]() My good man I am indeed blessed Thanks honey *kisses* Sammie2310: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 8:05pm On Oct 15, 2015 |
jatau7:That one na small thing....Make Madrid sign me first ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:05pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:keribaby hw dat way na? hpe dem dey arrange d place well for us.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:06pm On Oct 15, 2015 |
ViktaSlim:NO U CAN'T, IT MUST BE A RED OR PURPLE BACKGROUND .. READ THE FAQ ON NYSC WEBSITE # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:06pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha na me u dey carry play today abi I get muscle pass Serena Williams ![]() *That ur runs no go work* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:07pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:Okay prof and we will all get our preferred choice |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:07pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:babe I hear for pitakwa FM say u done port go open camp ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:07pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01:confirm....I trust u..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:07pm On Oct 15, 2015 |
![]() I dey Uyo and e make sense scara ![]() *we chilling my nigga....we chilling * jatau7: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 8:07pm On Oct 15, 2015 |
donasere:Eyah.. !!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:08pm On Oct 15, 2015 |
Hehehehe Radio without battery I wish d camp dey Uyo sef I for don go peep itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 8:09pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Good evening keri...how was your day? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:09pm On Oct 15, 2015 |
Faithluv5:swthrt am fine o! Yhu? *to d dismay of marcelinho, ademasta and elmisti plus keribaby* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:09pm On Oct 15, 2015 |
☆☆☆ Where's my star girl enieme ?? Missing u fa # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:09pm On Oct 15, 2015 |
Walspring our God is indeed faithful Remember we continue tomorrow ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:10pm On Oct 15, 2015 |
Good evening dear Had a good day just kinda stressful How are you Uniqueness01: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 8:10pm On Oct 15, 2015 |
jatau7:Na so ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:10pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:chill no 4get us for wia ohhhhhh....5k recharge card go do me.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 8:10pm On Oct 15, 2015 |
Keribaby, so you use an eye phone ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:10pm On Oct 15, 2015 |
ViktaSlim:*why not if not* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:11pm On Oct 15, 2015 |
☆☆☆ Where's my babe girl mobi18?? Missing u like kilode # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:11pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Choi!......*faking a big smile*....kerri!....you I missed 2dai!....hwz ya journey...seems u used a speed boat, cuz I estimated u wee be on water for three days paddling canoe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 8:11pm On Oct 15, 2015 |
ViktaSlim:oga boss...*why not if not* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:11pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:13pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee:Faithluv5 are u in support of what yya husby is saying? Cos if we team up and begin to dey hate am e nogo like am o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:13pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby: |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)






