NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2975) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4750866 Views)
1 2 3 ... 2972 2973 2974 2975 2976 2977 2978 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:22pm On Oct 15, 2015 |
keribaby how was your trip? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:23pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee:I will consider writing a petition to stop mtn from giving you 10mb... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:23pm On Oct 15, 2015 |
Very fine dear Thank you How are you So una never still reach 3k ![]() goldenone: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:23pm On Oct 15, 2015 |
Walspring:Wetin do u? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:24pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:no mind elmisti where want make u go get muscles paddling canoe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 8:24pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:What's stressful there You boarded a bus nau, or did you trek![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:24pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha:Yea... Yea |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:24pm On Oct 15, 2015 |
Hehehe U no dey fear God at all *do not use ur money to intimidate whodohgeepee * elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:24pm On Oct 15, 2015 |
O boy! Make my posts for here no put me for trouble, amen! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:25pm On Oct 15, 2015 |
![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:25pm On Oct 15, 2015 |
haywire1: 3 points for u, I don nod bar ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:25pm On Oct 15, 2015 |
Hehehe ![]() *dat laughter is fake* Sanchez01: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 8:25pm On Oct 15, 2015 |
Addiction is something Else. #Odom . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
Uniqueness01:na wetin make me sign u be dat....u sabi play ball no b small. ....u see assist wia u pass....dat assist no b hia ohhhhh.....u close eyes pass d ball...washereee johhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Ahba!...madam keri...even without juju..u make my life look like libya...if u add juju...u will somalialize evrytn na....oya no vex... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
elmisti:kikikikikiki! U don bleep up guy! Eyeballs!!! Aint an MTN subscriber! *ella oju kan* *to d dismay of elmisti* ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
Na to dey beat am steady na itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 8:26pm On Oct 15, 2015 |
I must sign for page 3k ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:27pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:27pm On Oct 15, 2015 |
Vision 3k go actualize eitHeR TOnIGhT/tOmoro sha I go start ready ma papers na dere I wan build church wey we go do vigil on d eve of 21st asper d man wif faith. Lagos PCM noni beta second the Faith make d blessing for folo yhu for yhur CUL oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:27pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee:So u ar denying pple dat ar helping ur ministry abi, diaris god oooo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:27pm On Oct 15, 2015 |
![]() Hehehe The fear of being jujued is the beginning of wisdom elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
whodohgeepee:But na 10mb u dey use? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by idirect(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
abeg I know say we are one big family for here. Make una all do me a favour. I won make you leave page 3000k for me as e get something important wey I won do for der and e go benefit everybody weey dey here. *shake hand with everybody* thank you. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
Mrbllymer:. Work stress is killing me..........countdown to 21. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:wetin cncern me? Like say ah dey use MTN! Lorbitch |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
goldenone:3hrs journey na trip?...abeg she jst cruise out ni jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:28pm On Oct 15, 2015 |
goldenone:Trip wey person go wey common agege bread N10 she no buy come naim u dey ask am about? Leave dat wicked babe abeg! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 8:29pm On Oct 15, 2015 |
elmisti:You should have suspected since nau that PH is quite close to AKS . Imagine her saying a 3hr journey is tiring; later she'll be forming superwoman![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:29pm On Oct 15, 2015 |
It doesn't matter the network o jare Even airtime, Etisalat and glo still get 10mb data plan ![]() whodohgeepee: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 8:29pm On Oct 15, 2015 |
jatau7: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 8:30pm On Oct 15, 2015 |
ViktaSlim:hmmmm! What shld ah say nw? To slap u dey hungry me gan! |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 5 guest(s)

You boarded a bus nau, or did you trek


*to d dismay of elmisti* 