NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2986) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4731129 Views)
1 2 3 ... 2983 2984 2985 2986 2987 2988 2989 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015 |
Bleep this |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:29pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:Order delivered....To the lioness of 2k millennium, The only female land owner on 2k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:29pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:ahhh! So u do weed too? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 10:29pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:the only gal on p2k..... I greet u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:29pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:I dey tell u....make we see who go score d ultimate goal |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015 |
f u c k this |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Lol...mesef wey talk am don dey fear Make I call one trouble come online sef! ...Hay! ..... Kikikikikikiki...and he answers right below me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
Kikikikikakakkakakkkakakokoookoo ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
Bleep mehn |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
480 post to go....oya na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
Zeeenas:Loool Xcozeeenas I shall not forget you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
itoski:NIGERIA |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
see as pages dtey fly, 3k here we come |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon, you're supposed to be asleep. What happened ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
tk4life:★★★lol No qualms... I'm not giving you my words like seriously ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015 |
why this shit happening? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Under no possible circumstance can I consider missing this 3k o... Can't believe we it didn't take long... BTW, how was AKS ![]() Gist me ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:na so ma broda |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
jatau7:guy...sleep don dey catch u.....fb abi fp...... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:30pm On Oct 15, 2015 |
This page dey fly o Make I no forget to refresh o I go dey here land go finish *spits God forbid * |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
d way dis page is loading as if d tin don smoke weed....page 3k loading |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:Lol make una wey gey 4G network buy d land 1 plot per person biko. So ppl like us wey dey on GPRS go see land buy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
who d fvck is vision3k? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey:*delivered*...I recommend u take anoda one that will make u recover quick from coma |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
Sanchez01:Ehn ![]() I changed my mind... ![]() Figured out its best I come back early... Early enough to buy land ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:ahahahhaha...I dey tell u....I been dey for 2983 b4 I refresh e don go page 2985....na wa ohhhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
vision3k:oya welcome. but you enter ion begin dey toast a fellow n***a. which way |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:31pm On Oct 15, 2015 |
![]() Make I no dey type plenty den before I submit una go dey new year Aks is fine o DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:32pm On Oct 15, 2015 |
ha!! u people shud pls now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:32pm On Oct 15, 2015 |
jatau7:I swear laff one kill me D page has developed wings ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:32pm On Oct 15, 2015 |
waiting 4 d promise land let's play a game
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:32pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:beer go make u dey alert....unlike pipol like donpsymon,jatau where dey on nescafe.....I be drive pass Mistabiola Di's evenin..DAT Mistabiola dey find manpower where go make am stay awake ![]() elmisti abeg roll some com my side |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4



