₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,282 members, 8,421,168 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 09:31 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2986) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4731266 Views)

1 2 3 ... 2983 2984 2985 2986 2987 2988 2989 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015
Bleep this
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:29pm On Oct 15, 2015
Blessedgurl:
lemme watch movie.....elmisti abeg one strawberry flavoured Jamaican weed for me
Order delivered....To the lioness of 2k millennium, The only female land owner on 2k
Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:29pm On Oct 15, 2015
Blessedgurl:
lemme watch movie.....elmisti abeg one strawberry flavoured Jamaican weed for me
ahhh! So u do weed too?
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 10:29pm On Oct 15, 2015
Blessedgurl:
lol....that's right bro
the only gal on p2k..... I greet u
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:29pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Baba tuale!



grin



You wey know...


No be beans mehn... grin
I dey tell u....make we see who go score d ultimate goal
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015
f
u
c
k this
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:29pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Na lie o

E no go reach
Lol...mesef wey talk am don dey fear

Make I call one trouble come online sef!

...Hay!
.....

Kikikikikikiki...and he answers right below me
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 10:30pm On Oct 15, 2015
Kikikikikakakkakakkkakakokoookoo grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015
Bleep mehn
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
480 post to go....oya na
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015
Zeeenas:
heyyyy, Afraid yaff catch mi. Sha rmba mi nd Xcozee. In case
Loool

Xcozeeenas

I shall not forget you

grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
itoski:
Which mess e start grin
NIGERIA
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 10:30pm On Oct 15, 2015
see as pages dtey fly, 3k here we come
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 10:30pm On Oct 15, 2015
DonPsymon, you're supposed to be asleep. What happenedgrin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 10:30pm On Oct 15, 2015
tk4life:
Mistabiola na make d tin 4 reach all of us ni as in make inequality nor cum dey
★★★lol

No qualms... cheesy cheesy

I'm not giving you my words like seriously cheesy tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:30pm On Oct 15, 2015
why this shit happening?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Hahaha
You for wake up for new year o

ThankGod
Under no possible circumstance can I consider missing this 3k o...

Can't believe we it didn't take long...

BTW, how was AKS grin

Gist me grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Baba tuale!


grin


You wey know...

No be beans mehn... grin
na so ma broda
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
jatau7:
we really need to be on fb 2nite. ...history is gonna be created....
guy...sleep don dey catch u.....fb abi fp......
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:30pm On Oct 15, 2015
This page dey fly o

Make I no forget to refresh o


I go dey here land go finish


*spits God forbid *
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
d way dis page is loading as if d tin don smoke weed....page 3k loading
Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
So na you been d plot to steal the land I wan buy abi undecided


Your badbelle did not materialize undecided


Oya watch me build a mansion on 3k grin
Lol make una wey gey 4G network buy d land 1 plot per person biko. So ppl like us wey dey on GPRS go see land buy cry
Re: NYSC 2015 Batch B House by mekstaniac(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
who d fvck is vision3k?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
Holumiedey:
Elmisti abeg I need that weed wey go make me slap soldier for face cheesy
*delivered*...I recommend u take anoda one that will make u recover quick from coma
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
Sanchez01:
DonPsymon, you're supposed to be asleep. What happenedgrin
Ehn grin


I changed my mind...



undecided


Figured out its best I come back early...


Early enough to buy land cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:31pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
This page dey fly o

Make I no forget to refresh o


I go dey here land go finish


*spits God forbid *
ahahahhaha...I dey tell u....I been dey for 2983 b4 I refresh e don go page 2985....na wa ohhhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 10:31pm On Oct 15, 2015
vision3k:
ok, im out seems no one wants to show love
oya welcome. but you enter ion begin dey toast a fellow n***a. which way
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 10:31pm On Oct 15, 2015
grin

Make I no dey type plenty den before I submit una go dey new year


Aks is fine o



DonPsymon:
Under no possible circumstance can I consider missing this 3k o...


Can't believe we it didn't take long...


BTW, how was AKS grin


Gist me grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:32pm On Oct 15, 2015
ha!!


u people shud pls now
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:32pm On Oct 15, 2015
jatau7:
d way dis page is loading as if d tin don smoke weed....page 3k loading
I swear laff one kill me

D page has developed wings grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 10:32pm On Oct 15, 2015
waiting 4 d promise land let's play a game

Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:32pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Itoski don go drink beer him no go see half plot at all
beer go make u dey alert....unlike pipol like donpsymon,jatau where dey on nescafe.....I be drive pass Mistabiola Di's evenin..DAT Mistabiola dey find manpower where go make am stay awake grin
elmisti abeg roll some com my side
1 2 3 ... 2983 2984 2985 2986 2987 2988 2989 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 2 guest(s)