NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3004) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4853565 Views)
1 2 3 ... 3001 3002 3003 3004 3005 3006 3007 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:05pm On Oct 15, 2015 |
Chai....pipu use jazz enta dat page 3k. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:05pm On Oct 15, 2015 |
Baba God tank u nw I knw say I son pay sum ppl wey plan coup 4 2 Avenue tank God I see 3k own |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by biggie023(m): 11:05pm On Oct 15, 2015 |
Omo, see traffic!!!!! posted on page 3000, found it on page 3002 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:05pm On Oct 15, 2015 |
itoski:Mehn, I almost missed it ooo....tanx to devil Imagine all land wr boutgh 11-01pm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:05pm On Oct 15, 2015 |
donasere:Same to you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
all dos pple dat dey hired....una try well |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:06pm On Oct 15, 2015 |
U ppu are something Else, Tufiakwa!! the page refused to go! Terrible!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
una try, mke una clap 4 ur self |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
That awkward moment when you were about to post on Page 3000 and ur phone kept displaying that turning clock signal on your screen The devil is a liar though I was there History has been made |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:06pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
Hahahaha jatau7: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
I can't fit laf ![]() ![]() The thing jes hang nairaland ![]() Couldn't even make a post ![]() Na so tbe 3k take waka d go o... But sha... Its in the past. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
I dedicate this to the council or elders |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kenp20(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:take easy dear, next time will be ur turn |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:06pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo:hahahahha....I dey tell u....b4 u refresh e don fly 2 pages front |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:06pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha:sorry man |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:07pm On Oct 15, 2015 |
Some pple cudnt buy...cuz dey were busy typing nd dedicating lands... hahahahaha..... dat funny moment u tot u ar typing to 3k...nd 3002 was accepting ur request....lmao |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:07pm On Oct 15, 2015 |
# WHO WAN BUY LAND FOR PAGE 3000, I HAVE PLOTS OF LAND FOR SALE # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 11:07pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha:lol... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:07pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:dem try |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:07pm On Oct 15, 2015 |
haywire1:See as una overwhelm server! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:07pm On Oct 15, 2015 |
Na so We no dey carry last ![]() harryson77: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
Sammie2310:Who cares?! Thanks for lending me the sorry though, Ill pay you back in the same currency on the 21st ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo:My dear... E be like magic ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
congrats to all the landlords and landladies of 3000 planet!!! *dancing Godwin* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
all of you should just vexxx and say you reach page 4000 before 28...... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:08pm On Oct 15, 2015 |
i made it
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:I no buy ohhhh....I come buy for 3001... notin spoil...ba me start 3001....make una clap for me na....e no easy at all...I first all of una enter new yr |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)

the page refused to go! Terrible!!!