NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3005) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4792478 Views)
1 2 3 ... 3002 3003 3004 3005 3006 3007 3008 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 11:08pm On Oct 15, 2015 |
iykebest1: Thank you so much dear! Amen God bless you too. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:09pm On Oct 15, 2015 |
MAKE UNA DEY GO MAKE WE KNW WHO REMAIN OOO COS 3K LAND DON FINISH OOOOOOOOOOOOOOOO ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
Sanchez01:Check am I get heart beating land there. I am a bonafide land lord |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
i cudnt buy more than one....by d time i refreshed...i was seeing 3002 becoming full sef.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:09pm On Oct 15, 2015 |
lol see peeps wailing big time |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:me too anyways we get land for pg 2k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
mistabiola:Lolzzzz me sef get 1 million acres |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by beewhy009(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
Sanchez01: catch ya fr dreamland. Na green slip I book |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
It's a lie U no see land buy? Hahaha Ur family go sleep for outside be dat cuz ur boo sef no see buy DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
donasere:Nooo... Nairaland servers no gree me post... Right from 2998 o... E just d refresh ![]() Be like all these mods get hand sef ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:09pm On Oct 15, 2015 |
hilsocial love |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
deracathy:hahahahha....una wicked ohhhh....se as una hang nairaland server |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:09pm On Oct 15, 2015 |
elmisti:I just time 23:00 to comment because Lifeisghud ..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:even uuuuu? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
Mrbllymer please do the needful |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
jatau7:They predicted we wont see page 3k before CUL appears Wat can they say nw |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:Lol ![]() Na to manage the 1s we get na ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kunlesufyan(m): 11:10pm On Oct 15, 2015 |
has any previous batch reached this no of pages before ![]() ![]() ?¿?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
let me go nd customize my special land jare....for keribaby all d way... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
haywire1:I just wan dey post, u sha know say one go enter 3k ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
deracathy:thanks boo. You shall get ur choice state and we will rejoice together. Congrats in advance. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
harryson77:dats hw we roll |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:no fear..U shall help me clear my plot of land ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:11pm On Oct 15, 2015 |
GOOD NITE TO ALL OOO shishishishishi Di kind laff dey pain wen u miss 3k Avenue |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:12pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:12pm On Oct 15, 2015 |
babatawa:yh am gud ooo u scarce oooo bro |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:12pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:kikikikikikiki. To think that goodyboo was counting on him |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:12pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo:God pass dem...u no d sweetest part....na on wed we reach 3k...na nxt week wed we go see call up letter and na nxt 2 weeks wed we dey go camp....history has been made.....yipppppeeeeee |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:12pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:13pm On Oct 15, 2015 |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)

