NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3008) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4731932 Views)
1 2 3 ... 3005 3006 3007 3008 3009 3010 3011 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:23pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
Bet mistabiola na boss ![]() You know where I mess up? I'd have kept replying to mentions... I jes saw error msg ASAP... I fear ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
itoski:tang akpaniko, u dnt mean it. FYI..... We own estates, we've go assets even to our 5th generation, we still gonna mk them proud |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
so dats how somepple came and stole my plot of land on page 3k....I no even no wia dem commot frm.....han han....abeg who una be abeg.....make pason console me ohhhh....b4 I go call seun make him delete d page and make him carry am go back to 2980....crying |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:No worry......I buy u 1 plot na go enjoy! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:23pm On Oct 15, 2015 |
ceinfoco:I never collect my own ooo.. What can I do ? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:23pm On Oct 15, 2015 |
ViktaSlim:Na network service oooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:24pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:I swear I dey get headache wen I saw 2997 I just typed...na so I see 3000 It was not easy mehn Thanks dear |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:24pm On Oct 15, 2015 |
Gazaliah:Eyah.. You missed the movie no be small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:24pm On Oct 15, 2015 |
elmisti: that was supersonic! I no know weda today na Adenuga birthday! Glo network na ehhh ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:24pm On Oct 15, 2015 |
aattaheer:I talk am na! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 11:24pm On Oct 15, 2015 |
haywire1:lol...thanks dear...any plot there will do. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:24pm On Oct 15, 2015 |
He really needs it Hope u buy o omitooguns: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:25pm On Oct 15, 2015 |
donasere:Lol ![]() ... Ogbeni na you try pas ... At all at all na bad market ![]() Darling goodyboo... My buddy just said he bought us a plot ![]() Should we liv the estate or stay? Your call ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:25pm On Oct 15, 2015 |
pbs4real:****Bet Y**** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:25pm On Oct 15, 2015 |
KingJB:What do u want wit ha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:25pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:hhahhaahhahhaahhaahahhaha....see wetin we dey talk bah...e don happen...na goodyboo cos my own... she say dem go ban me.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:25pm On Oct 15, 2015 |
![]() KingJB: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 11:26pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:Choi! U dd'nt make it too? Na so e go b on d last day when TRUMPET go sound |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:26pm On Oct 15, 2015 |
goodyboo:I wanted to tell you but I forgot... I don't reply to mentions from itoski again.. He doesn't mean good for us. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 11:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon shey I told u, come by 11 as planned u no gree. U come dey flash money, bad belle ppl don outbid u now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 11:27pm On Oct 15, 2015 |
funny tin....sm pple were writing booked,land acquired on page 3001.....i con dey wonder weda na vison 3001 or 3k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 11:27pm On Oct 15, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:★★★lol I just chill dey target that thingy... Na hin one haywire1 wan come distract me... ![]() I jez called the guy mofos.... Outta one music like that.. Na hin d guy swerve All z well bro... We keep soaring higher.... You fit come take land as much as you like.... Make Goodyboo no vex doh ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:27pm On Oct 15, 2015 |
shegofams where for bubu? if i go fit sabi there, na that anuolu area me house dey |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 11:28pm On Oct 15, 2015 |
KeriBaby:omo I tire for network. The thing allow me buy two plots for pg 2999 only for am to jump pass pg3k. Nah pg 3001 I take see my next plot. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:28pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon:ermmm, whr I come from, we dnt reject gifts, he's gat a gud hrt.... GOD BLESS HIS HUSTLE. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 11:28pm On Oct 15, 2015 |
so una no go sleep again ba? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28pm On Oct 15, 2015 |
iykebest1:You sef no buy ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 11:29pm On Oct 15, 2015 |
Blessedgurl:done! b4 u asked! How can i 4get? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ViktaSlim(m): 11:29pm On Oct 15, 2015 |
Some e-boos got 2 plots without stress while some . Issoraite there is God the hustle is real. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)



