Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,047 members, 7,835,537 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 11:29 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3012) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4028555 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3009) (3010) (3011) (3012) (3013) (3014) (3015) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:46pm On Oct 15, 2015
Sammie2310:



U wey dey here dey anticipate 3k since morning....while i even tot it go don pass wen i came online dis nyt...only to see 2990...my next typed nah 2998....wen i typed again **dis time very fast**....na 3k i saw...tried even faster again hoping to get 2 lands....nah 3002 dat one land....

3k for most land owners na luck bro...


*if I sama u one clean slap, em go think say u fight lion ni*....how many times I wan talk am say dere is ntn like past tense in pidgin!..."Na 3k I saw".....abeg if ube butter, no dey impersonate street boys na....maintain ya level ooo....keribaby...com and warn him oooo

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:46pm On Oct 15, 2015
seun305:
good nyt beauties cudnt check ur faces dis nyt cos of the land fracas
.

glad its all over now!!

see u all in the morning

*drops mic*

dimples skittles,na nyt dearie,,sleep tite nd keep dose cuties on ur cheek safe
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:46pm On Oct 15, 2015
jatau7:
www.nairaland.com/2667161/three-igbinedion-university-students-die.....may dre soul rip....mehnnnn vry bad

Rip to them all but weytin kill them?

I shall not die before my time and glory appear in the name of Jesus. Amen
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:47pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
oya chop more brains.... U fit get sense die. Dem born u for wednesday?
lol....na sunday dem born me ohhh..
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:47pm On Oct 15, 2015
haywire1:


POOL SIDE PARRY?? WHO DEY PLAN AM??

#



★★★ Mistabiola n Friends... Itz gonna be interesting... cheesy cheesy

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:48pm On Oct 15, 2015
mobi18:

shocked shocked shocked shocked,issorait.. buh is d space on plot 3k??

Sure, nowhere else....u can go check for urslf....will do d allocation tomorrow
Re: NYSC 2015 Batch B House by Zeeenas(f): 11:48pm On Oct 15, 2015
Gud nyt all. Dis nyt was crazy nd i pray we all c 2mrw in gud health.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:48pm On Oct 15, 2015
elmisti:



*if I sama u one clean slap, em go think say u fight lion ni*....how many times I wan talk am say dere is ntn like past tense in pidgin!..."Na 3k I saw".....abeg if ube butter, no dey impersonate street boys na....maintain ya level ooo....keribaby...com and warn him oooo

lol,his jes learning ..make we teach am? we go like ask keribaby if she want mk her bae learn pidgin
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:48pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
hmmmm. I jas de look you
*tongue's out*



Its well sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:48pm On Oct 15, 2015
haywire1:



I GO BEND IF I NO SEE LAND BUY FOR 3K REPUBLIC ISLAND grin grin grin grin grin grin


#

grin grin grin

cheesycheesycheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:48pm On Oct 15, 2015
If when dey got to page 2999 ur phone hanged pls send " UNCLE NOT AGAIN" to 130
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:48pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:



That's why I love you dear... grin


We'll build a castle there grin
in ur weakness, you mk me strong, I bliv in you

U dnt give up.

Carry on dear. Im ryt be hind ya
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:48pm On Oct 15, 2015
Walspring:


Rip to them all but weytin kill them?

I shall not die before my time and glory appear in the name of Jesus. Amen
car crashed into a tree...amen ohhhh....non of us hia shall die b4 our time....life na jeje no hurry hurry for life
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:49pm On Oct 15, 2015
mobi18:


na male ooo,divorced male wey fine nd na half caste..kai... grin grin grin grin grin,, buh he still has an oga too,buh dis 1 na my direct boss

CHAIII EGBAMI lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed, NA BED U SLEPT OR FLOOR


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:49pm On Oct 15, 2015
elmisti:



Sure, nowhere else....u can go check for urslf....will do d allocation tomorrow


hmmnnn,so u got space for dola on plot 3k buh u culdnt for me? hmmn,i c....
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:50pm On Oct 15, 2015
mobi18:


no ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh,,warisit,,oya tell me
bloody accident
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:50pm On Oct 15, 2015
mistabiola:



★★★ Mistabiola n Friends... Itz gonna be interesting... cheesy cheesy

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed

I LIKE LSG, IM SURE WE GO SEE COS I OFTEN GO THERE



#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:50pm On Oct 15, 2015
elmisti:



*if I sama u one clean slap, em go think say u fight lion ni*....how many times I wan talk am say dere is ntn like past tense in pidgin!..."Na 3k I saw".....abeg if ube butter, no dey impersonate street boys na....maintain ya level ooo....keribaby...com and warn him oooo


Abeg...leave me... I hadly speak it sef...cus pple dey always laff me...
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 11:50pm On Oct 15, 2015
jatau7:
goodyboo if tor say u no be my inlaw....I for don dis inlaw u tey tey....out of all d whole pple wia dey online na only me u see come tell me say dem go ban me....hah...ha...ha...e no good ohhhh....as I pray e come be say dem no ban me bt dem say I no go buy plot of land....wat I do please goodyboo
Wat r inlaws for, if not for inconveniences

I gbadu my inlaws, datz my inlaw
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:51pm On Oct 15, 2015
mobi18:


lol,his jes learning ..make we teach am? we go like ask keribaby if she want mk her bae learn pidgin


Tru, but den, dat keri geh is very unpredictable....oh, did I tell u she took Napep from PH to Aks 2dai ?
Re: NYSC 2015 Batch B House by harryson77(m): 11:51pm On Oct 15, 2015
haywire1:


CHAIII EGBAMI lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed, NA BED U SLEPT OR FLOOR


#
elmist don tell una say no past tense for pidgin.....which one b na bed u slept
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:52pm On Oct 15, 2015
jatau7:
car crashed into a tree...amen ohhhh....non of us hia shall die b4 our time....life na jeje no hurry hurry for life
like Paul Walker....Y treeembarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 11:52pm On Oct 15, 2015
hilsocial:
If when dey got to page 2999 ur phone hanged pls send " UNCLE NOT AGAIN" to 130

I did that and I got credit worth 3k since I missed 3k republic island grin

Others quickly try yours
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:52pm On Oct 15, 2015
#

BRB MAKE I ENTER WASHROOM FAST.. MOBI18 JOIN ME grin grin grin grin



#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 11:53pm On Oct 15, 2015
KingJB ,so I no dey important to remember for that FTC on pg 3k
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 11:53pm On Oct 15, 2015
haywire1:


I LIKE LSG, IM SURE WE GO SEE COS I OFTEN GO THERE



#


★★★wow!!!

Just make sure you come with ya boys or some wepons orelse you go receive the beating of ya lyf... That will be part of the fun anyways... cheesy

Imagine yourself going to Camp on a wheelchair (lol) tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:53pm On Oct 15, 2015
mobi18:



hmmnnn,so u got space for dola on plot 3k buh u culdnt for me? hmmn,i c....


Cmon...didn't get space for any1 na....what I meant was dat, I jst av one space, unlike b4 dat evr1 v dier own different space...so I dnt knw if u want to share d space ormybe we shld jst sell to goodyboo n donpsymon....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 11:53pm On Oct 15, 2015
hilsocial:
If when dey got to page 2999 ur phone hanged pls send " UNCLE NOT AGAIN" to 130




kikikukukwakwa


bro you gat me laffing.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 11:53pm On Oct 15, 2015
mobi18:


dimples skittles,na nyt dearie,,sleep tite nd keep dose cuties on ur cheek safe

Hmmmmmmmmmmmmmmmmm
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:53pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
Wat r inlaws for, if not for inconveniences

I gbadu my inlaws, datz my inlaw
okay bae...I sight u jare...carry on...I dey ur back
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:53pm On Oct 15, 2015
jatau7:
car crashed into a tree...amen ohhhh....non of us hia shall die b4 our time....life na jeje no hurry hurry for life

i know d vivian gurl.. wonder wat dey were doing towards ps @ nite.. d neighbouring village? dey prob went to iron pant or c2 to get high... shii happens..May God av mercy on dier souls...
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:54pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
yes.... U r ryt but den again if there is no itoski, den we wud just tk our e-loff for granted
So u mean am d super glue in Di's relationship

(1) (2) (3) ... (3009) (3010) (3011) (3012) (3013) (3014) (3015) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.