NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3114) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4733821 Views)
1 2 3 ... 3111 3112 3113 3114 3115 3116 3117 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 5:13pm On Oct 20, 2015 |
KeriBaby:we for chop dem raw, are dey madt abi dem wan cause high bp for people |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:15pm On Oct 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 5:19pm On Oct 20, 2015 |
For those that thnk NYSC staff are cordial they better take note, its nt as dey thnk, I heard a radio program in BEREKETE family on Love FM today, thats when i know wahala dey o, it changed my perception abt dos NYSC people, you can also listen to it at BEREKETE website or Facebook page |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:20pm On Oct 20, 2015 |
dejiadisa:Honestly eh ![]() Na that kyn news I d expect tomoro... You know how disorganized all these things can be ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 5:21pm On Oct 20, 2015 |
SirMalik:Wetin Dem talk abt Dem NYSC staffs ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 5:23pm On Oct 20, 2015 |
Wetin dem talk SirMalik: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 5:23pm On Oct 20, 2015 |
Gazaliah:bro na concerning allowee dem report and d DG invited d BEREKETE staff to hq n him no knw say dem dey record d conversations and him begin Para dey quarrel dem and dem come play d recording fr Radio, dem go continue d program tomorrow |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 5:26pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon:When you don already drop the line. You people will never cease to amaze me... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sojax2cool(m): 5:26pm On Oct 20, 2015 |
Now is 05:25 hmmmm. Today too slow sha! Anyway am waiting for my bet9ja ticket to win so that I can have money to buy my kits. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 5:27pm On Oct 20, 2015 |
DonPsymon:Lol 99.9% registered in a cafe They will be posted to Borno to quench boko boys that the military can't do for now ![]() ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sambest2(m): 5:28pm On Oct 20, 2015 |
theSpark:Yes ooo, But we all expect the best. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 5:30pm On Oct 20, 2015 |
Have gotten my Sony camera to cover my camp ![]()
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 5:32pm On Oct 20, 2015 |
Kingnap:nice one |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sanchez01: 5:33pm On Oct 20, 2015 |
dejt4u:Hello bro ... Sorry it took me longer than expected to respond, my phone had issues. Have you in any way confirmed the recent CUL rumour in school? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kingnap(m): 5:33pm On Oct 20, 2015 |
Blessedgurl:Bless you sister |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 5:36pm On Oct 20, 2015 |
SirMalik:I go listen to the concluding part tomorrow,insha Allah.. Hope no be say CMz report Dem delay in alawee payment sha ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:37pm On Oct 20, 2015 |
iykebest1:lolz.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 5:39pm On Oct 20, 2015 |
theSpark:ahn ahnnn,you would faint if u see oyo what if u u see gombe,taraba and the likes?? lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:39pm On Oct 20, 2015 |
Walspring:Lol ![]() Bet na DG tell me na ![]() He also said... People that see 404 error every time they log in would have to wait for the next batch ![]() NYSC site crash so dem lost their data ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 5:40pm On Oct 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 5:42pm On Oct 20, 2015 |
Gazaliah:na exCM gor Abj |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:43pm On Oct 20, 2015 |
ifeanyija:And why should I? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 5:44pm On Oct 20, 2015 |
jemimaa01:hmmmm gombe Taraba no bad o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:45pm On Oct 20, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:47pm On Oct 20, 2015 |
haywire1:I won't. Now fuc...... k. Off. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:48pm On Oct 20, 2015 |
What meks u tink so? DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 5:49pm On Oct 20, 2015 |
hilsocial:lol... u want rajosh to get bp abi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:49pm On Oct 20, 2015 |
Shea DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 5:50pm On Oct 20, 2015 |
SirMalik:jemimaa01 who tell u say gombe no make sense....na bh bois spoil dat town...sweet place |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:51pm On Oct 20, 2015 |
No need 4 d BP weda na text or @cafe 2moro wil tell Xcozee: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:51pm On Oct 20, 2015 |
Shea jatau7: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 5:52pm On Oct 20, 2015 |
![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)





... Sorry it took me longer than expected to respond, my phone had issues. Have you in any way confirmed the recent CUL rumour in school?