NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3138) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4749345 Views)
1 2 3 ... 3135 3136 3137 3138 3139 3140 3141 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:21am On Oct 21, 2015 |
See Yokiti better go tell Seun to show himself here oh. Him suppose pay homage for this lagos traffic wey we dey give am oh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:21am On Oct 21, 2015 |
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW WAS POSTED TO RIVERS STREAM 1 RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED TERMS&CONDITION APPLY |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:21am On Oct 21, 2015 |
jatau7:Hmmmmm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:21am On Oct 21, 2015 |
donasere:Hehehe... Lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:21am On Oct 21, 2015 |
haywire1 i believe na still same tin with registration day make we sleep by dawn e go show |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
debris:See how you just comot sleep for my eyes... BTW I like ur cap |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:22am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:22am On Oct 21, 2015 |
hilsocial:Abi oooo ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 12:22am On Oct 21, 2015 |
Walspring:Not interested till I get the SMS no sleep |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
whizqueen:lolz....han han...u neva even see cul u don dey look pop....u get faith ohhhh....dis ur faith no b beans ohhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 12:22am On Oct 21, 2015 |
Bruh see as People plenty For here .... Lool CUL Tension |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:23am On Oct 21, 2015 |
lol/.......................... people no go sleep.... the call up letter fit be thursday sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:23am On Oct 21, 2015 |
jatau7:lol lm happy God has brought us thus far NYSC palava |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:23am On Oct 21, 2015 |
Abeg... it don reach d time wey I dey sleep... goodnyt everyone... appy checking **or wetin I go talk sef** wil check mine wen I wake up...**dat's afta confirming u guys don dey see urs na...** GOOD NIGHT all dis pple wey dey view ryt now...including 41 guests....where dem dey all dis while??.... shuuuu.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:23am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:23am On Oct 21, 2015 |
debris:WEN U SMOKE WARRI WEED ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:23am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:thumb up |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by BecaciaBarbie(f): 12:23am On Oct 21, 2015 |
Lol why so many people online? Are we receiving our call up letters here on Nairaland or what? Hehehehe....its going to be good news by His Grace!!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:24am On Oct 21, 2015 |
jatau7:Make she vex na!! I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:24am On Oct 21, 2015 |
goodyboo:am telling u....my dear it didn't dey easy ohhhh.....we wait no b small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:25am On Oct 21, 2015 |
debris:Elmisti weed is working ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:25am On Oct 21, 2015 |
haywire1:Mixed with abokiiis tabba! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:25am On Oct 21, 2015 |
donasere:God has shown me one of the bad wishers....oya Holy ghoooost fire! Holy ghoooost faya!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:25am On Oct 21, 2015 |
![]() I just dey look u donasere: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:25am On Oct 21, 2015 |
I DON SEE Am Oooooooooooh. Hallelujah..... I don see my charger head |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by winningbt: 12:25am On Oct 21, 2015 |
Walspring:MBAnu,lialia the shikini money wey remain for that account nah him I wan go use ball for camp thou shall not touch |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins:Lol ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:25am On Oct 21, 2015 |
Walspring:Dis one no be elmisti brand oooo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:25am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins: ![]() thanks will get one for you peradventure we get posted in ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 12:26am On Oct 21, 2015 |
I just Dey pity These Chilean Boys ... Every country Go Carry U-17 Go tournament , We Go Carry 30Years+ men Go .. Why We no Go win? |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 7 guest(s)



