NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3139) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4749800 Views)
1 2 3 ... 3136 3137 3138 3139 3140 3141 3142 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26am On Oct 21, 2015 |
donasere:no b me and u go dey hia wen she dey vex ohhhh.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Oct 21, 2015 |
# THIS LEVEL OF TRAFFIC SHOWS LATEST AWAITING UNEMPLOYED GRADUATES BUHARI GET WORK TO DO OOOO # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:26am On Oct 21, 2015 |
Check your dashboards once and lemme know wassup abeg I want to sleep ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:26am On Oct 21, 2015 |
donasere:Only she no fit pursue Mtn Comot for naija |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:26am On Oct 21, 2015 |
peep.......see ppl ..... fear catch me ......Gud mrnin frndz na mosquito wake me up 4rm slip oo d mosquito dey chat nysc nysc any way I check my phone no msg na I find d damn idiot kill am I dey go back abeg |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:26am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:U don get me for mind abii? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27am On Oct 21, 2015 |
donasere:https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif Kikikikikakakkakokoko ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:27am On Oct 21, 2015 |
Straight up donasere: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:27am On Oct 21, 2015 |
jatau7:Lmao If only the nysc could be voluntary or they let me serve from my father's house i can't wait to do the shii and get over with it ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:27am On Oct 21, 2015 |
Elxandre:what r u checking? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:27am On Oct 21, 2015 |
debris:I ll join it to my prayer point ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:27am On Oct 21, 2015 |
Walspring:Ha.....kerri ur Parra no gada be dat ooo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:28am On Oct 21, 2015 |
donasere:Whose brand this one come be ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:28am On Oct 21, 2015 |
tk4life:Pele Ajegunle mosquito wicked fa ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by BIGkoboko: 12:28am On Oct 21, 2015 |
please guys share the link for checking.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
Walspring:Yes...including Donasere |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
oya I don bring una CUL make una line up according to una height ....ladies to d left guys to d rights. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:29am On Oct 21, 2015 |
debris:***Bet y*** Y u de put us for tension |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
jatau7:Na Donasere be that |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
BIGkoboko:Ww.nysc. Thats all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Elxandre(m): 12:29am On Oct 21, 2015 |
goodyboo:The obvious na... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:29am On Oct 21, 2015 |
winningbt:Hahahhahah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30am On Oct 21, 2015 |
whizqueen:U r absolutely on point, May u live to eat d fruit of ur labour # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:30am On Oct 21, 2015 |
ademasta:You wan kill be that oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30am On Oct 21, 2015 |
Good night everyone ![]() My good news is waiting for me to share it in few hours time |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:30am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:30am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins:Badt guy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:30am On Oct 21, 2015 |
whizqueen:am telling u dear....make we do finish self....walaha dey d tin pple no no |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:31am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:31am On Oct 21, 2015 |
RemyMartins:lolz.... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)






