₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,750 members, 8,423,583 topics. Date: Tuesday, 09 June 2026 at 10:53 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3139) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4751381 Views)

1 2 3 ... 3136 3137 3138 3139 3140 3141 3142 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26am On Oct 21, 2015
donasere:
Make she vex na!!




I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija.
no b me and u go dey hia wen she dey vex ohhhh....
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:26am On Oct 21, 2015
#

THIS LEVEL OF TRAFFIC SHOWS LATEST AWAITING UNEMPLOYED GRADUATES

BUHARI GET WORK TO DO OOOO

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:26am On Oct 21, 2015
Check your dashboards once and lemme know wassup abeg


I want to sleep grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:26am On Oct 21, 2015
donasere:
Make she vex na!!




I go like see as she hot reach may be she go just go Parra for mtn ceo. Pursue dem comot naija.
Only she no fit pursue Mtn Comot for naija
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:26am On Oct 21, 2015
peep.......see ppl ..... fear catch me ......Gud mrnin frndz na mosquito wake me up 4rm slip oo d mosquito dey chat nysc nysc any way I check my phone no msg na I find d damn idiot kill am I dey go back abeg
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:26am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
lipsrsealed

I just dey look u
U don get me for mind abii? grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:27am On Oct 21, 2015
donasere:
Mixed with abokiiis tabba!
https://www.freesmileys.org/smileys/smiley-happy023.gif

Kikikikikakakkakokoko grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:27am On Oct 21, 2015
Straight up
donasere:
U don get me for mind abii? grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by whizqueen(f): 12:27am On Oct 21, 2015
jatau7:
lolz....han han...u neva even see cul u don dey look pop....u get faith ohhhh....dis ur faith no b beans ohhh
Lmao

If only the nysc could be voluntary or they let me serve from my father's house grin i can't wait to do the shii and get over with it embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:27am On Oct 21, 2015
Elxandre:
Hi, Pls I'm checking for someone. How can i check?
what r u checking?
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:27am On Oct 21, 2015
debris:
cheesy
thanks will get one for you peradventure we get posted in cool
I ll join it to my prayer point embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:27am On Oct 21, 2015
Walspring:
Only she no fit pursue Mtn Comot for naija
Ha.....kerri ur Parra no gada be dat ooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:28am On Oct 21, 2015
donasere:
Dis one no be elmisti brand oooo!
Whose brand this one come be huh
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:28am On Oct 21, 2015
tk4life:
peep.......see ppl ..... fear catch me ......Gud mrnin frndz na mosquito wake me up 4rm slip oo d mosquito dey chat nysc nysc any way I check my phone no msg na I find d damn idiot kill am I dey go back abeg
Pele Ajegunle mosquito wicked fa grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by BIGkoboko: 12:28am On Oct 21, 2015
please guys share the link for checking..
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:29am On Oct 21, 2015
Walspring:
Consume them!
Yes...including Donasere
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:29am On Oct 21, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:29am On Oct 21, 2015
oya I don bring una CUL cool make una line up according to una height ....ladies to d left guys to d rights. cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 12:29am On Oct 21, 2015
debris:
A FRIEND JUST GOT ALERT NOW


WAS POSTED TO RIVERS


STREAM 1



RUSH ND CHECK URS NOW ONLY WERE U REGISTERED



TERMS&CONDITION APPLY
***Bet y***
Y u de put us for tension
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:29am On Oct 21, 2015
jatau7:
hahahhaahhaahahahah....baba u wicked ohhhh....see wetin u dey use take describe pason head....eggroll.....lwkmd
Na Donasere be that
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:29am On Oct 21, 2015
BIGkoboko:
please guys share the link for checking..
Ww.nysc. Thats all
Re: NYSC 2015 Batch B House by Elxandre(m): 12:29am On Oct 21, 2015
goodyboo:
what r u checking?
The obvious na... sad
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:29am On Oct 21, 2015
winningbt:
MBAnu,lialia the shikini money wey remain for that account nah him I wan go use ball for camp thou shall not touch
Hahahhahah
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30am On Oct 21, 2015
whizqueen:
Lmao

If only the nysc could be voluntary or they let me serve from my father's house grin i can't wait to do the shii and get over with it embarassed
U r absolutely on point, May u live to eat d fruit of ur labour


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:30am On Oct 21, 2015
ademasta:
Yes...including Donasere
You wan kill be that oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30am On Oct 21, 2015
Good night everyone grin


My good news is waiting for me to share it in few hours time
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:30am On Oct 21, 2015
grin grin

KeriBaby:
Straight up
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 12:30am On Oct 21, 2015
RemyMartins:
Ww.nysc. Thats all
Badt guy
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:30am On Oct 21, 2015
whizqueen:
Lmao

If only the nysc could be voluntary or they let me serve from my father's house grin i can't wait to do the shii and get over with it embarassed
am telling u dear....make we do finish self....walaha dey d tin pple no no
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30am On Oct 21, 2015
RemyMartins:
Ww.nysc. Thats all
Oga @ d top, u just dey enter everybody grin grin grin

Na ur day ooo

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:31am On Oct 21, 2015
ademasta:
Yes...including Donasere
Lol!!!



U don too watch afrimag yoruba!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:31am On Oct 21, 2015
RemyMartins:
Ww.nysc. Thats all
lolz....
1 2 3 ... 3136 3137 3138 3139 3140 3141 3142 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234