NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3163) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4734385 Views)
1 2 3 ... 3160 3161 3162 3163 3164 3165 3166 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:35am On Oct 21, 2015 |
![]() After I see my letter I go come answer una donasere: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:35am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:35am On Oct 21, 2015 |
Wetin happen See viewing +50 guest ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:36am On Oct 21, 2015 |
ademasta:Lol!!! And that is positive publicity for dem oo....as dem sef go just shake am once dey hear or see anything! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:36am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:You are waiting for callup letter and u are already wearing callup clothes |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:36am On Oct 21, 2015 |
donasere:Devil is a lair! Goodyboo I love you ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:36am On Oct 21, 2015 |
elMacho: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Whytdot(f): 8:37am On Oct 21, 2015 |
Morning guys! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:37am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Letter wey I don see....babe calm down....its done already |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:37am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:You don madt finish seh ![]() ...... Whose obituary dem wan do? .... ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:37am On Oct 21, 2015 |
*yawns* see as nysc portal dan start error 404 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:37am On Oct 21, 2015 |
haywire1:Nice One Choco Network. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:37am On Oct 21, 2015 |
NYSC ![]() *infuriated* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:37am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by IsiAbuncha(m): 8:37am On Oct 21, 2015 |
Allow me to reintroduce myself one last time for old time sake ; NAME: Ronald SCHOOL: Uniport COURSE: Environmental Mgt/Geography STATE: Delta BASED: My Village STATES SELECTED: Abuja/Cross-Rivers DESTINED FOR: Awgu Orientation Camp HEIGHT: 177cm I no try?!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:38am On Oct 21, 2015 |
haywire1:If dem giive u admin power u go ban guest join sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 8:38am On Oct 21, 2015 |
itoski: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 8:38am On Oct 21, 2015 |
burantashii:Buran tashi were u go hide?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:38am On Oct 21, 2015 |
CRAZYMAN abeg carry us to front page for the third time... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:38am On Oct 21, 2015 |
haywire1:So you wan begin ban anyhow abi? Smh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:39am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:39am On Oct 21, 2015 |
ademasta:SharpGuy mood #abiUnoFeelAm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:39am On Oct 21, 2015 |
haywire1:I deal with weed, and make money. You smoke it, and die. Now choke on that, ignoramus. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:39am On Oct 21, 2015 |
# MISTABIOLA, U DEY VEX FOR ME NI , MABINU ALL NA JOKE NAH, Y U DEY DO LIKE WOMAN NAH.. OYA CHOP KISSES I NEED U TO HELP ME COLLECT MY SOR OO # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:39am On Oct 21, 2015 |
horladmejy:I think say na only me. Them don dey upload |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:40am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:40am On Oct 21, 2015 |
Make una carry us go front page na biko |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:40am On Oct 21, 2015 |
dossylvanus:I tolded you! Abi i no TOLDED you? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:40am On Oct 21, 2015 |
haywire1:Nope, probably today or tomorrow bt ain't gonna sleep, dose oda guys aint smiling. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:41am On Oct 21, 2015 |
Mrbllymer:why were u hoping I was one ?u need justification well such is unheard of in d place I come from |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:41am On Oct 21, 2015 |
donasere:Leave that chikiito jare. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 9 guest(s)





?u need justification