NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3164) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4748764 Views)
1 2 3 ... 3161 3162 3163 3164 3165 3166 3167 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:41am On Oct 21, 2015 |
theSpark:yes o....we all might not recieve lettef today but we all must be posted....ma mind no wan rest but i dey give am hope to rest ...how body? After a longtime of retirement...so i still fit score om the D day....its all good.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 8:41am On Oct 21, 2015 |
Owliver:Prospective ekiti pple, una dey hear so?$ No probs sir. We go mention u pple wey we knw wella, so u go hep us mention others wey be ur pals for other states. Thnkz much |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 8:41am On Oct 21, 2015 |
IsiAbuncha:NAME: Oritsegbubemi SCHOOL: Uniport COURSE: Environmental Mgt/Geography STATE: Delta BASED: My Village STATES SELECTED:Enugu A/ibom, Ekiti DESTINED FOR: Awgu Orientation Camp HEIGHT: 185cm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:Lol...#IfeelAM2muchly |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:Lol...#IfeelAM2muchly |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:42am On Oct 21, 2015 |
donasere: horladmejy: NO OOO, I WILL ONLY GIVE PEOPLE A LONGGGG VACATION NOT BAN ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:Lol..... Looking no be sin na....admiring and doin nothing about it is allowed Goodyboo nogo kno....doe...dia are loads of things in the goody bag |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by pascal2young(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
haywire1:gay alert......... : :-Xo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:42am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Na lie. You are konjilated right now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Mrbllymer:I think Say Na only me get that for mind ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
haywire1:I no doubt you!!! U don follow dg talk?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Who are they?? Una be family na onuwaje: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:43am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:43am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:Smh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
Oh! I never brush *races to get toothbrush and tooth paste* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:43am On Oct 21, 2015 |
# RASHDIMUH, U DON ENTER SCHOOL?? # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
donasere:Hmmmm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:43am On Oct 21, 2015 |
ademasta:Peeping at peoples shit bags aint fun bro. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:44am On Oct 21, 2015 |
![]() Fellow unique person onuwaje: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by burantashii: 8:44am On Oct 21, 2015 |
starlight101:I been de around, na Babatawa sue me to courts cos of mamatawa Ayima said he will gimme and 2el 5k each will use it to pay whizqueen dowry. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:44am On Oct 21, 2015 |
ademasta:Hope say u remember Harin today as CUL don dey u mind so |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
KingJB:Lag kor, Lagoon ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
donasere:hahahahahahah....lmao....smh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
donasere:I no gree na ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
I get one aproko to gist @all e get one orobo babe i jam for one shop selling nysc kits damn this babe won cry mad..................... I ask her wetin happen she say she won buy kits but none de size her lol... I ask y na? Na she turn back for me chai i never observe that kind ukwu / obukokwho for my life b4 . Shorts no fit pass leg big mad ..................... Shirt de like 3m away her boobs na woofer speakers size... Atleast i advise her to go meet tailor even belt no fit pass d orobo botic waist |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Huh? Na lie? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:45am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:Ironically |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:46am On Oct 21, 2015 |
donasere: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:46am On Oct 21, 2015 |
What if this thing we're all waiting for no show today ![]() I cannot continue feeling like this o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:46am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 8:46am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:May ur days b long |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)
I no try?!!


