NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3165) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4729126 Views)
1 2 3 ... 3162 3163 3164 3165 3166 3167 3168 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:46am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:46am On Oct 21, 2015 |
Thanks for saving me from the clutches of antispamrobot oga yokiti! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:47am On Oct 21, 2015 |
mrng fams...pls are we on fp cos we pass 10 000 wia dey online for dis thread |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:47am On Oct 21, 2015 |
donasere:Abeg exclude my Harinholar... U hear? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by rane06(f): 8:47am On Oct 21, 2015 |
IsiAbuncha:its actualy my fault o. I should have done it a long time ago. I'm still on it though |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:47am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:47am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:it will show atleast failing 26th....*pet her* i knos the feeling.. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:47am On Oct 21, 2015 |
pascal2young:NA BRO TO BRO KISSES JARE NOT GAYISH KISS ![]() I DON'T DO SMELLING HOLES ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:47am On Oct 21, 2015 |
Can we all go and print now? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:48am On Oct 21, 2015 |
haywire1 those in school are yet to drop any info! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:48am On Oct 21, 2015 |
donasere:lolz....I no want trouble ohhhhh.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:48am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:48am On Oct 21, 2015 |
horladmejy:Oga@d top is laffing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:48am On Oct 21, 2015 |
goldenone:Hmmm.... All dose lepa wey dey get portable roud booty...way dey stand apart!.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:49am On Oct 21, 2015 |
donasere:Lol. Bad boy |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:49am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:I have tolded you, take *some milk and banana shake, and be free. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:49am On Oct 21, 2015 |
BADNEAT:coz ur hope for another brought the question! kidding inbtwn! Records r meant to be brkn,all unheard of can change in aday, change is constant. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:49am On Oct 21, 2015 |
Some Pepz Dey diz forum like say make dem just hear say some1 Don See hm CUL, . Well to u Guys if that wat u need, "I don see mine ooo, but Na Stream * ba ****** state " ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:49am On Oct 21, 2015 |
goldenone: THE DAY IS STILL EARLY, WILL UPDATE UNA SOON.. STAY GLUE TO UR PHONE # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 8:50am On Oct 21, 2015 |
This is mass population, where is the immigration officer. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 8:50am On Oct 21, 2015 |
Owliver:Brother, already counting down to POP! Service is stressful... You still avnt answered my question, where on earth are u? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:50am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:50am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:50am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:U tink say na me dey type all dis trash? Na Harin o... I just dey tell her and she dey help type am. We dey togeda for here mehn |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by willijot(m): 8:51am On Oct 21, 2015 |
Morning house.... Good to be here on dis faithful day. DG should do sometin before people start fainting o becos d tension dat is holding me now eh, no be here o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:51am On Oct 21, 2015 |
Oliyz:I fear em pass u. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 8:51am On Oct 21, 2015 |
BURANTASHII.....Long tym ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:51am On Oct 21, 2015 |
Shegofams:I dey tell u...we reach 1 million |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:51am On Oct 21, 2015 |
glo will not give me hypertension with their usual 7810 early messages ...........God knows am not even expecting any other alert |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:51am On Oct 21, 2015 |
We are not yet on front page o....where seun dem...oya make una mention them admin o...we need go front page its dull...*off to brush* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:51am On Oct 21, 2015 |
donasere:Na still *igbe*, as in *shi.....t* dey there. Nothing special. |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4




. Well to u Guys if that wat u need, "I don see mine ooo, but Na Stream * ba ****** state "