Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,167,206 members, 7,867,506 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 05:15 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3165) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4055738 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) (3167) (3168) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:46am On Oct 21, 2015
jatau7:
hahahahahahah....lmao....smh



Choi.....broda dey waiit patiently....







na just 7days remain!
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:46am On Oct 21, 2015
Thanks for saving me from the clutches of antispamrobot oga yokiti!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:47am On Oct 21, 2015
mrng fams...pls are we on fp cos we pass 10 000 wia dey online for dis thread
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:47am On Oct 21, 2015
donasere:


Oya ooo!!!

Go cook for ur e-boo ooo........


All dis NL Wives em no sabi takia of man!
Abeg exclude my Harinholar... U hear?
Re: NYSC 2015 Batch B House by rane06(f): 8:47am On Oct 21, 2015
IsiAbuncha:



Na wa o, ur school no try at all.
How can u guys be running up and down for clearance just few weeks to orientation camp?!
Anyway, how's it been? You're done now right?
its actualy my fault o. I should have done it a long time ago. I'm still on it though
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:47am On Oct 21, 2015
grin
Amen....Yours too

onuwaje:


May ur days b long

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:47am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
What if this thing we're all waiting for no show today sad


I cannot continue feeling like this o
it will show atleast failing 26th....*pet her* i knos the feeling.. embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:47am On Oct 21, 2015
pascal2young:

gay alert......... : :-Xo

NA BRO TO BRO KISSES JARE NOT GAYISH KISS grin grin grin

I DON'T DO SMELLING HOLES grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:47am On Oct 21, 2015
Can we all go and print now? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 8:48am On Oct 21, 2015
haywire1 those in school are yet to drop any info!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:48am On Oct 21, 2015
donasere:



Choi.....broda dey waiit patiently....






na just 7days remain!
lolz....I no want trouble ohhhhh....
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:48am On Oct 21, 2015
Lol

horladmejy:
it will show atleast failing 26th....*pet her* i knos the feeling.. embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:48am On Oct 21, 2015
horladmejy:
lmaooooo lagoon keh angry grin
Oga@d top is laffing
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:48am On Oct 21, 2015
goldenone:
shocked i be lepa nahw




Hmmm....


All dose lepa wey dey get portable roud booty...way dey stand apart!....
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:49am On Oct 21, 2015
donasere:

Oya face ondo oooo!!.....



No go dey reason lagos oo
Lol. Bad boy
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:49am On Oct 21, 2015
KeriBaby:
What if this thing we're all waiting for no show today sad


I cannot continue feeling like this o
I have tolded you, take *some milk and banana shake, and be free.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:49am On Oct 21, 2015
BADNEAT:
why were u hoping I was one?u need justificationwell such is unheard of in d place I come from
coz ur hope for another brought the question! kidding inbtwn! Records r meant to be brkn,all unheard of can change in aday, change is constant.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 8:49am On Oct 21, 2015
Some Pepz Dey diz forum like say make dem just hear say some1 Don See hm CUL, wink . Well to u Guys if that wat u need, "I don see mine ooo, but Na Stream * ba ****** state " cheesy cheesy cheesy grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:49am On Oct 21, 2015
goldenone:
haywire1 those in school are yet to drop any info!

THE DAY IS STILL EARLY, WILL UPDATE UNA SOON.. STAY GLUE TO UR PHONE

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 8:50am On Oct 21, 2015
This is mass population, where is the immigration officer.
Re: NYSC 2015 Batch B House by doublezero7(m): 8:50am On Oct 21, 2015
Owliver:
baba i dey oh. service dey go well i thank God. how ur sides?

Brother, already counting down to POP! Service is stressful... You still avnt answered my question, where on earth are u? shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:50am On Oct 21, 2015
ademasta:

Lag kor, Lagoon ni


lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:50am On Oct 21, 2015
wailing:
Can we all go and print now? undecided

MR WAILING, CHECK UR CUL ON CRIME THREAD..

GOOD LUCK

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 8:50am On Oct 21, 2015
ademasta:

Abeg exclude my Harinholar... U hear?



Sure!!



Our person!!

Omo osun to mo wassup!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:50am On Oct 21, 2015
Oliyz:


Hope say u remember Harin today as CUL don dey u mind so
U tink say na me dey type all dis trash? Na Harin o... I just dey tell her and she dey help type am. We dey togeda for here mehn
Re: NYSC 2015 Batch B House by willijot(m): 8:51am On Oct 21, 2015
Morning house.... Good to be here on dis faithful day.




DG should do sometin before people start fainting o becos d tension dat is holding me now eh, no be here o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 8:51am On Oct 21, 2015
Oliyz:

I think Say Na only me get that for mind ooo
I fear em pass u.
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 8:51am On Oct 21, 2015
BURANTASHII.....Long tym cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 8:51am On Oct 21, 2015
Shegofams:
This is mass population, where is the immigration officer.
I dey tell u...we reach 1 million
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:51am On Oct 21, 2015
glo will not give me hypertension with their usual 7810 early messages ...........God knows am not even expecting any other alert kiss kiss kiss[color=#990000][/color][font=Lucida Sans Unicode][/font]
Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 8:51am On Oct 21, 2015
We are not yet on front page o....where seun dem...oya make una mention them admin o...we need go front page its dull...*off to brush*
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:51am On Oct 21, 2015
donasere:




Hmmm....

All dose lepa wey dey get portable roud booty...way dey stand apart!....
Na still *igbe*, as in *shi.....t* dey there. Nothing special.

(1) (2) (3) ... (3162) (3163) (3164) (3165) (3166) (3167) (3168) ... (3378) (Reply)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.