NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3170) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4734588 Views)
1 2 3 ... 3167 3168 3169 3170 3171 3172 3173 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:20am On Oct 21, 2015 |
donasere:I dey ere oo,make i jes dey look una ontop 3d.. wen yu get court summon ,no complain ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 9:20am On Oct 21, 2015 |
Paulpaulpaul:U want make ur Bat3 low Ba ![]() I ni know the flavour of weed wey u smoke, but I know say u smoke coco join. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 9:20am On Oct 21, 2015 |
haywire1:see ur mouth |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mukhcech(m): 9:21am On Oct 21, 2015 |
Some people will never grow. I think the misbehaving going on here is due to joblessness. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:21am On Oct 21, 2015 |
Sup buddy @mobi18 How Lagos ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 9:21am On Oct 21, 2015 |
Time to Lock this Thread! Everybody should GO out now! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:21am On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 9:21am On Oct 21, 2015 |
donasere and ademasta u wan chee chum chin abii? jatau7 thank u o jare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:22am On Oct 21, 2015 |
mistabiola:Senior na senior ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:22am On Oct 21, 2015 |
jaziridon:Sure? Check ur own na b4 u carry gist come! Friends biin seeing it since 1705 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:22am On Oct 21, 2015 |
haywire1:Swithart mi,network is crappy ere oo,na y i no too dey ere today |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 9:23am On Oct 21, 2015 |
haywire1:. Stop it na |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:23am On Oct 21, 2015 |
Top of the mrng to u guys. I guess plenty of una dey cafe nw de wait for miracle of stream 1 and a better state. wish u all d best. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:23am On Oct 21, 2015 |
Emyben:What comes to your mind when you think of the North? ![]() Do you think we are a bunch of savages that kill for sport? Or do you think there are bomb blasts everywhere and everyday? The North is safe. I pray they post you there so that you'll see for yourself ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:23am On Oct 21, 2015 |
easysam14:No time for hpb... I'm in my house waiting patiently for info |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:23am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:How your side and what's the latest because me just wake up |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Oliyz(m): 9:23am On Oct 21, 2015 |
2el:No mind haywire1 that's the effect of proving that u can smoke coco with weed ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 9:23am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:Omo lag dey wait you ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:23am On Oct 21, 2015 |
goldenone:Lolzzz.... Yes oooo!!! Me don chee am for oju inu already sha! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by slyd90(m): 9:24am On Oct 21, 2015 |
Emyben:and i just dey fast and pray make I serve for KADUNA |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 9:24am On Oct 21, 2015 |
horladmejy:Hello football mate.....I just lay low Ni jare. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:24am On Oct 21, 2015 |
goodyboo:My sweetie I wish you the same. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Laxlondon(m): 9:24am On Oct 21, 2015 |
NYSC 2015 Batch B call up letter printing NYSC 2015 Batch B call up letter printing is now available and ready for you to download and print. The official NYSC site/portal is http:// portal.nysc.org.ng/nysc2/ . Steps/how to download and print NYSC 2015 Batch B call up letter printing 1. Log in to NYSC official website/ portal, 2. Enter your NYSC online Registration login details, 3. If your Call-up Letter is ready, you’ll see |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Capital247: 9:24am On Oct 21, 2015 |
Guys that's the culture in Nigeria now, buhari promised to submit ministerial nominees in September but waited till the last our before submission, so I think NYSC is taking a queue. I tink the posting stuff would have been pasted on campus by now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Walspring: 9:24am On Oct 21, 2015 |
I just wake up and make una wait make I holla and para for the site admin why him never add the link to view and print CUL |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 9:25am On Oct 21, 2015 |
jaziridon:did he chose delta? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:25am On Oct 21, 2015 |
mobi18:HEYA MISSED U GAN BAE, WETTIN DO D 4.5G SWIFT NETWORK I BOUGHT FOR U # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:25am On Oct 21, 2015 |
haywire1:Na me and u go encourage dem for A16 ooo!! Make I look am up |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:26am On Oct 21, 2015 |
Gazaliah:brother..how body?? its been a while o ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goodyboo(f): 9:26am On Oct 21, 2015 |
donasere:I can hear u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 9:26am On Oct 21, 2015 |
Nothing new yet We still dey wait Some people dey talk say na tomorrow d stuff go ready sha Walspring: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 9:26am On Oct 21, 2015 |
sodiqyinka |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)




