NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3214) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4744899 Views)
1 2 3 ... 3211 3212 3213 3214 3215 3216 3217 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:12pm On Oct 21, 2015 |
ademasta:Abi ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Onyeka32(m): 10:12pm On Oct 21, 2015 |
Person wen he name come out for nysc go dey fear again,dis country na wa join d money wen person pay, dem go delay am join #NYSCOFFICIALS Dere is God ooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:12pm On Oct 21, 2015 |
ademasta:Yhyh....u jes met one ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by miccoy(m): 10:14pm On Oct 21, 2015 |
theSpark:Thanks man. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:16pm On Oct 21, 2015 |
2el:i dey kampe o, and you. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:17pm On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:18pm On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:19pm On Oct 21, 2015 |
mistabiola:Pressure ke Anytime wey e wan show make e show ![]() ... Too busy here jawe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(op): 10:21pm On Oct 21, 2015 |
mzmeeday:bam bam |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 10:22pm On Oct 21, 2015 |
True. But m sure by tomor sumthn will come up Marcelinho: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:22pm On Oct 21, 2015 |
Whoever That is behind That NYSC_ng twitter account is Under The influence of Elmisti's weed .... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:23pm On Oct 21, 2015 |
Wetin Concern Deaf Man With Cool Fm?? We dey await Call Up Letter the Idiot be Telling us rubbish like 'No sharp Objects' bla bla bla ... Smh! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Onyeka32(m): 10:24pm On Oct 21, 2015 |
Please every1 should go to bed tonight Don't stress yourself with the ALL NITE ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shakky7(f): 10:26pm On Oct 21, 2015 |
McBean157:Lol.. I swear I feel like doing that. .. I chose abuja akwa ibom and lagos and so anxious so I can get to book a cheap flight ... lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:27pm On Oct 21, 2015 |
Whats The essence of Telling us to Choose 3 states when we wnt get any Of The states at the end of The day?? Everything In Nigeria Na Dabaru ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kam4r(m): 10:30pm On Oct 21, 2015 |
Person Go con Get High Bp Untop cerificate wey You fit no Need at The end of the day ... Rada Rada |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Swiftboy(m): 10:31pm On Oct 21, 2015 |
The nysc website said call up is not available now...whats the meaning of that I want to know when I will be able to get where am posted,I dont have time for this rubbish na! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:32pm On Oct 21, 2015 |
Faithluv5:Na so we see am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:33pm On Oct 21, 2015 |
Please people go and sleep. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:33pm On Oct 21, 2015 |
KingJB:Stop deceiving d innocent gurl... Ur palace is full of wives already |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:34pm On Oct 21, 2015 |
ademasta:Oya start to name them If you are speaking the truth |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:34pm On Oct 21, 2015 |
KingJB:Wot abt d ones she met at home... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:36pm On Oct 21, 2015 |
KingJB:And the girl head go dey swell like ijebu garri |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by anayoe(m): 10:37pm On Oct 21, 2015 |
#nyscreleaseourcallupletter Let's trend this on twitter, facebook and other social media platform |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 10:37pm On Oct 21, 2015 |
Una well sitted o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:38pm On Oct 21, 2015 |
KingJB:No o... Nor be from my mouth dem go hear say monkey born baboon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:39pm On Oct 21, 2015 |
haywire1:Hehehe... Badoo of the thread! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:39pm On Oct 21, 2015 |
Emlina:Hmmmm! nne, d pressure on me made me to leave home since morning just to avoid d question: where dem post u? Cos i dnt knw d excuse to giv |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:40pm On Oct 21, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 10:41pm On Oct 21, 2015 |
Emlina:Hmmmm! nne, d pressure on me made me leave home since morning just to avoid d question: where dem post u? Cos i dnt knw d excuse to giv |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 10:42pm On Oct 21, 2015 |
dossylvanus:That feeling when you enter your house during parties And see so many people Is this really our house?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 10:45pm On Oct 21, 2015 |
KingJB:You see, Loyal roller rumbler |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)



