Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,075 members, 7,818,217 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:37 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3221) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4003574 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3218) (3219) (3220) (3221) (3222) (3223) (3224) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:07am On Oct 22, 2015
haywire1:

HMM DATS TRUE, WE GO ENTER MAAMI JARE
#

Na there get am o...at least all work and no eating well na suicide be that o

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:07am On Oct 22, 2015
Lol for real

Wetin dey pain me pass na as dem no deem am fit to release an official statement as to why the letters are still unavailable till now

No explanation whatsoever


eclipsehemmy:
na we b dere war ground sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 8:08am On Oct 22, 2015
theSpark:


I had strange dreams. I saw myself chilling with my paddy wey dey serve for delta state. I consider it a bad dream. Lol


lol....that one sef dey....
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:08am On Oct 22, 2015
Blessedgurl:



I don't remember clearly now, but I think there was a time when hilsocial was saying that he doesn't have his school's ID card.

If he has his degree certificate it will suffice. I heard some people used national ID and we're allowed in.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elemhusny(m): 8:09am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
This country is a JOKE angry
chai see vex....
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:10am On Oct 22, 2015
haywire1:
#
GUYS JOIN D #bringbackour3k on tweeter fast
#

Where the 45naira for the front of the 3k, #lol grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by 2el(m): 8:10am On Oct 22, 2015
tk4life:
2el sup nau hw ur side

side make sense... urs ??
Re: NYSC 2015 Batch B House by kenp20(m): 8:10am On Oct 22, 2015
haywire1:
#

GUYS JOIN D #bringbackour3k on tweeter fast

#
haywire I see u 4 twitter ooo, anyway I feel say something is about to happen
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:11am On Oct 22, 2015
O ti clear....O ti clear
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:11am On Oct 22, 2015
Yea so mad right now!

Nothing dey work for the country
No sector is different


Do u know that some people are gonna be traveling to very far and unknown places? They gats plan demselves even d one week sef no dey enough now it's even shorter

elemhusny:


chai see vex....
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:11am On Oct 22, 2015
theSpark:


He must me high on something new. The guy no just send.

No mind am, The CUL guy go collect am soon grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:12am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
grin Wahala everywhere
Na sooo ooo grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Swagk101(m): 8:13am On Oct 22, 2015
haywire1:
#

GUYS JOIN D #bringbackour3k on tweeter fast

#
Make I join am, I don dey yab dem already on twitter...dis one go make dem know say we dey vex gan
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:13am On Oct 22, 2015
Gazaliah:
O ti clear....O ti clear



For where angry
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 8:14am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Lol for real

Wetin dey pain me pass na as dem no deem am fit to release an official statement as to why the letters are still unavailable till now

No explanation whatsoever




pele...ndo...mbok gringringrin na naija u dey...no b USA. wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by elemhusny(m): 8:14am On Oct 22, 2015
2el na female or male? sumbdy should do the needful o. undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:15am On Oct 22, 2015
ademasta:

U gallant no be lie
hehehehehehhehehehe
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:15am On Oct 22, 2015
sholiyz:



Where the 45naira for the front of the 3k, #lol grin

Make we dash them

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:15am On Oct 22, 2015
Hehehe

Why people sabi make simple things difficult like dis


omitooguns:



pele...ndo...mbok gringringrin na naija u dey...no b USA. wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 8:16am On Oct 22, 2015
Day 2 to call up letter

Oh lord direct me on to the path u've destined for me,
have made my choice as a human but u know the best for me
#to servemyfatherland#my best daysto come#to fufil God's purpose in my life#Goodnewstoday#fortified.

3 Likes

Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:16am On Oct 22, 2015
2el:



side make sense... urs ??
my side fresh nor b small
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 8:16am On Oct 22, 2015
kenp20:
haywire I see u 4 twitter ooo, anyway I feel say something is about to happen

Join d #bringbackour3k movement

"No call up letter #bringbackour3k"

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by slyd90(m): 8:17am On Oct 22, 2015
:Pno more CUL untill Rotimi Amechi becomes Minister..........










*grabs my bata come sare...... tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by psalmistkings: 8:17am On Oct 22, 2015
i rep federal poly nekede.@solomonodimegwu
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:18am On Oct 22, 2015
Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel?
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:20am On Oct 22, 2015
My point exactly!
E no make sense at all

theSpark:
Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:20am On Oct 22, 2015
theSpark:
Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel?


Cc NYSC DG


grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 8:20am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Lol for real

Wetin dey pain me pass na as dem no deem am fit to release an official statement as to why the letters are still unavailable till now

No explanation whatsoever


practically dey aff no logical explanation na. Na xoxo we apologize for inconveniences dem go talk
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:20am On Oct 22, 2015
wailing:

For where angry

Fi mi le,Jen jaiye
Re: NYSC 2015 Batch B House by kenp20(m): 8:20am On Oct 22, 2015
theSpark:
Typical naija bureaucracy. Now those wey dey go zamfara from Lagos which time them go get prepare and plan to travel?
maybe they want us to disappear
Re: NYSC 2015 Batch B House by elemhusny(m): 8:21am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Yea so mad right now!

Nothing dey work for the country
No sector is different


Do u know that some people are gonna be traveling to very far and unknown places? They gats plan demselves even d one week sef no dey enough now it's even shorter


definitely someone like me that is either traveling to cross river or enugu......shaa wen we reach d bridge we shall cross.
#firebrigadeapproach
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:21am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
My point exactly! E no make sense at all
And if you enter camp late them go pursue you oh.

(1) (2) (3) ... (3218) (3219) (3220) (3221) (3222) (3223) (3224) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.