₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,266 members, 8,421,068 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:03 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3224) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4730993 Views)

1 2 3 ... 3221 3222 3223 3224 3225 3226 3227 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by kenp20(m): 8:45am On Oct 22, 2015
encrypt:
Nysc if dem born una well make una no release that list in the next 3 hours...Ya'll think this is a game abi?? #Places left foot on ancestral stool angry
u won do military coup
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 8:45am On Oct 22, 2015
dossylvanus:
Lobatan. You nko? Lol.
Me na Ondo str8... Dnt price it
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 8:45am On Oct 22, 2015
ademasta:
Wetin u wan carry riffle go do for camp? Is that your foodflask?
In some places you need a rifle more than a food flask.
No be when you dey alive you go Chop?
smiley
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 8:47am On Oct 22, 2015
babatawa:
you forget password huh

na LAUTECH you from finish abi cheesy
What do you mean by that?
I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!!
Please becareful on how you comment sometimes.
One love
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:48am On Oct 22, 2015
donasere:
Aw fa na?



Wetin dey?
Any news?
grin



grin


Newshuh


cheesy


Baba blood the hot... Oya lemme brief you cheesy


#CampAdvice is trending on twitter
"Important Notice: Printing of call up letters for batch B 2015 is not available"

cheesy


That's all


BTW, I dey fine... How you dey?
Re: NYSC 2015 Batch B House by nekkysugar(f): 8:48am On Oct 22, 2015
CUL stil d trek from Borno to Abj since 21st and I hear say na now d CUL even enter jos...So my fellow PCMs make una chill cos by sunday or so d CUL go fit Reach Abj n we go start to d print amm. (Trekking for CUL to b released) I Nekkysugar go trek from Nasarawa to Abj for CUL to b uploaded today...TeamAbj
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:48am On Oct 22, 2015
FU Nysc I do See #SMSAlert At last
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:49am On Oct 22, 2015
DonPsymon:
Babatawa cheesy

Don Omo Aiye cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 8:49am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
What do you mean by that?
I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!!
Please becareful on how you comment sometimes.
One love
if them no teach you humor when you small abeg peel out from here
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:49am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
Lord I need those movies in my life right now
Lol grin


Go to o2tvseries.mobi you should see em there.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:49am On Oct 22, 2015
ademasta:
Me na Ondo str8... Dnt price it
Ok o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:50am On Oct 22, 2015
chimajii:
Oho, wahala... Oya @mistabiola come an answer
Chimaji stop spamming my mentions lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Elebiju: 8:50am On Oct 22, 2015
sholiyz:
FU Nysc I do See #SMSAlert At last
Case 178B
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:50am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
What do you mean by that? I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!! Please becareful on how you comment sometimes. One love
Omo na harmless banter jare. Stop being a pussy.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 8:51am On Oct 22, 2015
Blessedgurl:
Try again later... we ain't waiting for call up numbers...
I thought the guy was high on something different. Nothing we no go see on CUL wahala
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:51am On Oct 22, 2015
dossylvanus:
Hahahahahaha.

Morphs into a Silver Back Gorilla.
Beats chest 50 times.
Roaaaaaaaaaaarrrrr!
Oshey joir! cheesy
bro hw u bin?
Re: NYSC 2015 Batch B House by elemhusny(m): 8:51am On Oct 22, 2015
IsiAbuncha:
With the 2states u mentioned above it shows we are on the same path (Though I already know where I'm going sha)
Even if they bring the call_up letter a day before camp I won't mind, i'm physically and mentally prepared smiley
u dey feel like boss abi.... by the time d CUL is finally out eh.....d tin go do u like indian film....I dey one corner dey watch.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 8:51am On Oct 22, 2015
dossylvanus:
Omo na harmless banter jare. Stop being a pussy.
One love
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:51am On Oct 22, 2015
eclipsehemmy:
d nyt sef jux dy. I jux dy wake dy check d portal,NYSC twitter handle ND NL bt all na d same no details found asin I dy find wer I go pour ma anger lyk madt
Ahn ahn grin

Bet why you d fear na? Me I sleep well o... Didn't even wake at any point...


Shey you the fear say as your 31st birthday go soon reach... Dem go exempt youhuh grin


*mutters*


All these peeps wey reduce age wan go service be scared of erthing undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 8:52am On Oct 22, 2015
Elebiju:
Case 178B
Better start refreshing ur network if u never see am
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walexsammy(m): 8:52am On Oct 22, 2015
Olami90:
Baba nla....I fear seeing d crowd here.
Honestly, dis one no reach dose wey hussle for 3k page.


I wish somone can do head count here (rehearsing nxt year census) plus no of guests (I don see 34guests already) cheesy , e go shock u...


Na so wey also take style gap A15 CMs thread by approximately 1K pages.
Dem neva reach. Won le to wink

Cc: doublezero7
Erisegun
Walexsammy
Owliver tongue
lols...una try shaaa kudos
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:52am On Oct 22, 2015
grin
DonPsymon:
Lol grin


Go to o2tvseries.mobi you should see em there.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Tlontin(m): 8:52am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
Fellow ladokites, any info about our SORhuh
No time again o afta checking my calender at least something got to be ready.
ppl don start to dey collect am since yesterday guy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 8:53am On Oct 22, 2015
Mistabiola where are you ooooop shocked shocked shocked shocked shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:53am On Oct 22, 2015
encrypt:
Nysc if dem born una well make una no release that list in the next 3 hours...Ya'll think this is a game abi?? #Places left foot on ancestral stool angry
shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:54am On Oct 22, 2015
KeriBaby:
grin
Okay...

Oya own ya bluetooth lemme send it cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by Walexsammy(m): 8:54am On Oct 22, 2015
babatawa:
Looolz* na park i dey so sef grin
no wahala
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 8:54am On Oct 22, 2015
Tlontin:
ppl don start to dey collect am since yesterday guy
God bless you, Ogbomosho straight.
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:55am On Oct 22, 2015
babatawa:
Don Omo Aiye cheesy
Eh?

undecided

Lemme nur talk...

How you dey bro?
Re: NYSC 2015 Batch B House by MeezPat(f): 8:55am On Oct 22, 2015
chuckingTHINGS:
after u go talk say na witch for village de follow u...dis s a high level of unseriousness
If u don't have anything important to say why not shut ur mouth.Opinion is important but so are manners.I am sure am not d only one with such issues&there are reasons.You don't just talk to people anyhow.Give constructive criticism.
Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:56am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
What do you mean by that? I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!! Please becareful on how you comment sometimes. One love
you dey show urself na, shey u wan beat me ni cheesy
OneLove
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 8:56am On Oct 22, 2015
No worries I'd download grin

DonPsymon:
Okay...


Oya own ya bluetooth lemme send it cheesy
1 2 3 ... 3221 3222 3223 3224 3225 3226 3227 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234