NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3226) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4774177 Views)
1 2 3 ... 3223 3224 3225 3226 3227 3228 3229 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 9:08am On Oct 22, 2015 |
babatawa:[size=38pt]waz dat a GOAAAALLLLL[/size] |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 9:08am On Oct 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by somito121(m): 9:08am On Oct 22, 2015 |
finally i just received a text from the DG saying I can now print out my call up letter. who else have received such ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:10am On Oct 22, 2015 |
babatawa:Na so. We dey push am dey go jare. Make dem show me where i dey go jor. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:10am On Oct 22, 2015 |
Marcelinho:Na The tin wey I see oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:10am On Oct 22, 2015 |
Jimohlawal:Yh. Keep the flag flying. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 9:10am On Oct 22, 2015 |
somito121:Hmmmm, u can lie o Say "truth to God" |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:11am On Oct 22, 2015 |
2el abeg call/flash me whn anything surface make i do go wash these shorts wey i soak inside hypo since yesterday... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:11am On Oct 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by emerich(m): 9:11am On Oct 22, 2015 |
Dis DG of a guy suppose face Oputa panel for giving us false info, see as tension high since 12 am last nite, calls … here n dia. We 2015 PCM's deserves an apology from d DG himself, abi I lie? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 9:11am On Oct 22, 2015 |
DonPsymon:yhu sha no lyk me second choice na random I put o. Abeg third choice na im I even prefer. Lag or enugu. I no mind |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by SirMalik(m): 9:12am On Oct 22, 2015 |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]dg is watching u guys Be careful whachaSay
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:12am On Oct 22, 2015 |
somito121:See Impact of Bad weed+koko Na DG dey send text alert Ba, ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:12am On Oct 22, 2015 |
sholiyz:ur own "better news" dey another dimension ni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by horladmejy(m): 9:14am On Oct 22, 2015 |
babatawa:long time...i hail o..how body? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 9:16am On Oct 22, 2015 |
babatawa:Ok he go come una dimension soon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by somito121(m): 9:18am On Oct 22, 2015 |
truth to me .. ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:18am On Oct 22, 2015 |
babatawa:Lol. Na so. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 9:18am On Oct 22, 2015 |
Let's watch out for 12noon today, my guess. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:21am On Oct 22, 2015 |
Blessedgurl:This size, d bigger d food flask d more d food ![]() #
|
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:22am On Oct 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:22am On Oct 22, 2015 |
eclipsehemmy:All of us go get our first choice IJN ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by idee91: 9:22am On Oct 22, 2015 |
babatawa:Baba T don show o!!!! You won make the thing white so tey he go dey blind people ne ? Ya garin ma niccur |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:23am On Oct 22, 2015 |
babatawa:You na boss... I believe you ... Good luck with that tho ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:24am On Oct 22, 2015 |
donasere:Your school never give you SOR... You come the complain of CUL ![]() Your case dey court ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 9:24am On Oct 22, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 9:26am On Oct 22, 2015 |
haywire1:lol....issorait |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 9:27am On Oct 22, 2015 |
DonPsymon:. Amen ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 9:27am On Oct 22, 2015 |
Jollof is all i can think What's CUL pls ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 9:28am On Oct 22, 2015 |
seun305:Party jollof |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kenp20(m): 9:29am On Oct 22, 2015 |
haywire1:so u sabi chop like this |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jimohlawal(m): 9:29am On Oct 22, 2015 |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 14 guest(s)

